Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,157 members, 7,815,030 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 05:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) (935 Views)
That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. / Man Hospitalised After Sex With Friend’s Wife In Ebonyi / Signs Your Girlfriend Isn't Meant To Be Your Future Wife (2) (3) (4)
Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by ayusco85(m): 1:49pm On Oct 07, 2014 |
My Dear future wife, Where ever you are now please open your ears wide so as to hear what am about telling you now. I know say one idiot go dey deceive u now say na u be im all and all make sure you protect yourself for me because boys eyes now adays too dey chook eye for anoda person food. If you need to wear bullet proof please do it for my sake because I, your future husband loves you so much. Abeg no expire b4 I meet you because I no want eat remnant... keep urself for me and for our unborn children because we need every bit of you...... And as for that idiot wey dey help me parol the jungle, listen to me: ''You see dos two oranges wey dey her front? No be toy o, no turn dem to slippers b4 I meet her''... Na my children milk industry be that. No be your playing toy wey u go just dey rotate any how..... If you need milk go buy or beta still go meet your mama make she give you.. No be for my future wife body you go dey display your talent! And as for the Central Processing Unit(CPU) no go near there o! And no tell me say u no know wetin be CPU b4 thunder go fire you! That place(CPU) na for me and me and me alone.... No be free to air..... I rest my case... Idiot! 2 Likes |
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by Nobody: 1:50pm On Oct 07, 2014 |
. |
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by sinaj(f): 1:55pm On Oct 07, 2014 |
ayusco85:lmao ayusco85:lmao |
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by iceberylin(m): 4:03pm On Oct 07, 2014 |
ČPÚ |
(1) (Reply)
If It Were You, What Would Be Your Action???? / 6 Health Benefits Of Kissing You Didn't Know / I Don't Know If She Loves Me Anymore
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |