Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) - Forum Games (735) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) (1080027 Views)
1 2 3 ... 732 733 734 735 736 737 738 ... 890 Reply (Go Down)
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by AfricanApple(f): 11:38pm On Nov 05, 2014*. Modified: 11:59pm On Nov 05, 2014 |
KingTom:I just say make I be dark complexion for d main time noni ![]() apply for which school to study which course ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 11:38pm On Nov 05, 2014 |
AfricanApple:Babe how we go do for national peace o . Una nor go do tag team or stepping down tinz for una sef ni? ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 11:40pm On Nov 05, 2014 |
KingTom:Chei!!! Stakeholders meeting for dey o make we take merge some contestants na . |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 11:42pm On Nov 05, 2014 |
dre11:Buhehehehe ![]() ![]() . Actyoooly na President for im house e wan do o ![]() ![]() . |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by AfricanApple(f): 11:44pm On Nov 05, 2014 |
Jbluv55:eh ehn, oshey, wetin I go use take am o!!!! *thinking * just what I need after the ohhhhhhhhhh of today see eh, e get one kain abinchi wey we dey chop for obodo oyinbo, na big red sliced apple, garnished with cream, sugar, chilli pepper and some kain kain things like dat, a beg una dey do am here? ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 11:44pm On Nov 05, 2014 |
AfricanApple: KingTom:King jam Queen, e remain to produce Princes and Princesses o ![]() ![]() ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 11:46pm On Nov 05, 2014 |
KingTom:Torh!!! Make I leave the ring like that in case una change una minds o ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by AfricanApple(f): 11:47pm On Nov 05, 2014 |
Jbluv55:oya na, go tell roz make she step down for me omo even though I no go reach first position I go still fight for am o, u know say miracle fit come from any where make d fun dey ooze till the end joor |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by dre11(m): 11:50pm On Nov 05, 2014 |
Jbluv55:This ur ring side no get crowd I no dey go that ring unless I see plenty crowd ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by AfricanApple(f): 11:51pm On Nov 05, 2014 |
Jbluv55:. does kingtom have the right measurement of tom to produce prince and princess? I want to know |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by dre11(m): 11:52pm On Nov 05, 2014 |
Jbluv55: ![]() ![]() If Nah that one Then we need to ask IFA if he is capable |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by AfricanApple(f): 11:53pm On Nov 05, 2014 |
dre11:u sure say na dat one dey do u abi the fear of wrestling is d beginning of... |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by dre11(m): 11:55pm On Nov 05, 2014 |
AfricanApple: Seems serious fencing and tackling This Nah black card ....... |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by dre11(m): 11:57pm On Nov 05, 2014 |
AfricanApple:Abeg complete am make I understand Wetin u dey drive at.. ... KingTom:So Nah who first surrender then ![]() ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:00am On Nov 06, 2014 |
AfricanApple:Torh!!! Oya na, let's go there ![]() ![]() . Fight to Finish . |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:03am On Nov 06, 2014 |
dre11:Na only me and AfricanApple be spectators na and we go dey far from the ring just in case you wan jump and run comot ![]() ![]() . |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by KelvinGraphics(m): 12:03am On Nov 06, 2014 |
Jbluv55:Baba ur boy just dey like that ooo. I just say make i pay my dues 4 that department. How e dey happen na? |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:04am On Nov 06, 2014 |
AfricanApple: *whispers to her*......na which measurement of Tom you dey like o? ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:07am On Nov 06, 2014 |
dre11:Hahahaha ![]() . Werin concern IFA for this mata again o? ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:11am On Nov 06, 2014 |
KelvinGraphics:You don try walahi . I like werin you do gaskiya . Today I just say make me sef con relax small noni o . BTW, e don tey wen I see Cdamsel o |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:12am On Nov 06, 2014 |
AfricanApple:Buhehehehe ![]() ![]() . You sef dey see werin I dey see abi? ![]() ![]() ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by KelvinGraphics(m): 12:17am On Nov 06, 2014 |
Jbluv55:Thanks brov. She dey ooo... Just dat she no dey stable, she dey trave local and international dis days. We seriously need money 4 our children xkul fees gaskiya ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:20am On Nov 06, 2014 |
neighy:Oya declare sharpaly make we sabi as e dey go o, abi you want make KelvinGraphics declare before you ni? ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:22am On Nov 06, 2014 |
jobsat34:Hehehehe ![]() ![]() . You never ask am President of wetin e wan run for o ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:24am On Nov 06, 2014 |
KelvinGraphics:Oh!!! Na she be the breadwinner and the rest of una con dey chow the bread? ![]() ![]() |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by KelvinGraphics(m): 12:41am On Nov 06, 2014 |
Jbluv55:Oga na so we see am ooo. |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by KelvinGraphics(m): 12:42am On Nov 06, 2014 |
Jbluv55:Oga neighy want contest?? |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Jbluv55(op): 12:46am On Nov 06, 2014 |
missberrypop5:Missbyootifulberrypop . Awayu? |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by neighy(m): 7:24am On Nov 06, 2014 |
ChaI See Beef..wey JobSat34 my padi mak I'm come support me MeanWhile I HANG MY SUIT Sai Anjima |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Nobody: 7:53am On Nov 06, 2014 |
My sweet jbluv55,thank you again for yesterday.come and vote for me again @www.nairaland.com/1983548/miss-nairaland-december-2014-contest i'm counting on you,muah! |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by Nobody: 8:10am On Nov 06, 2014 |
| Re: Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded) by chibwike(m): 8:15am On Nov 06, 2014 |
missberrypop5:what happened na....why re u nt fine |
Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers • *~ Emeka 7. Voted The Forum Games Poster Of The Year *~ Congratulations!!! • Forum Games Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)



