Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo (20493 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 4:28pm On Nov 25, 2014 |
melotreaah:Bro belyk u two av dis connection.. Abeg use d connection,even if its an infatuatic connection ..biko,oga help me carry her go..biko |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 4:30pm On Nov 25, 2014 |
Evina:Oya..dis ur own don dey too much..if u dey threaten me,no deceive ursef..I can give u my exact address if u av anytin in mind to do..jxt ask and I will gladly give it out.. |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Evina(f): 4:31pm On Nov 25, 2014 |
SuperMartins: you must be a learner.Ask Mr Cork for lessons ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 4:32pm On Nov 25, 2014 |
Evina..wetin even dey give u dis Superhuman altitude ..nawa oo ..u really be Super hero..u can search all my post and u probably find my Info's..no dey fool ursef..u re going too far joor |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 4:33pm On Nov 25, 2014 |
Evina:Evina..its Ok,u know fit rest for my mata ..no forget to carry out ur threat since u self na 1 of d girls when dey tie bomb for body |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by farano(mod): 4:38pm On Nov 25, 2014 |
Ok...just passing @ evina n supermartins. Abeg make una leave matter for Matthias. .... ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 4:39pm On Nov 25, 2014 |
farano:shuoo..u know see as ur fellow lady dey rush me..she even threaten me say she dey with shekau now inside bush and say na my house be d next target wen dem wan win as territory.. Nawa oo |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Evina(f): 4:40pm On Nov 25, 2014 |
farano:Who is Mathias? Is he the Prime Minister of France? ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Rapaltar(m): 4:47pm On Nov 25, 2014 |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by agarawu23(m): 4:57pm On Nov 25, 2014 |
padded things ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by melotreaah(m): 5:05pm On Nov 25, 2014 |
SuperMartins:lol aren't you enjoying it? |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 5:10pm On Nov 25, 2014 |
melotreaah:Lolz..am not..dat lady can battle boko haram alone sha,abeg make she follow u go joor.. |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by ggrin(f): 5:13pm On Nov 25, 2014 |
Yepa! ![]() ![]() ![]() Iceberylin come o ![]() ![]() Nickz Rozzayy Gooci Kingtom ![]() ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by seedord247(m): 5:15pm On Nov 25, 2014 |
50 likes and i will post her facebook name ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by melotreaah(m): 5:15pm On Nov 25, 2014 |
SuperMartins:lol.......................080EVINA for life ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 5:16pm On Nov 25, 2014 |
seedord247:Lmaoo..dude I can vouch,u donot know her but if u do..abeg no need for names biko |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by melotreaah(m): 5:16pm On Nov 25, 2014 |
Evina:Martins just said you alone can battle Boko Haram.....Abeg no try am oooo. |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 5:17pm On Nov 25, 2014 |
.... |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Nobody: 5:19pm On Nov 25, 2014 |
melotreaah:Lolz..No wahala..She's worth the chase.. |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by nickz(m): 5:20pm On Nov 25, 2014 |
ggrin:why is this one shouting my name like goat ![]() ![]() you never see butt pad before ![]() the one wey you dey wear nko ?? |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by melotreaah(m): 5:22pm On Nov 25, 2014 |
SuperMartins:haha make she no hear oooo. Na part2 u dey look for b dat oo |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by Ekechuks(m): 5:23pm On Nov 25, 2014 |
3cycle:like you mean''great future behind your'' okwa ya nwa?? |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by iceberylin(m): 5:24pm On Nov 25, 2014 |
ggrin:Na ur sister be that |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by nwimo22(m): 5:24pm On Nov 25, 2014 |
I know dis gal. |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by ggrin(f): 5:24pm On Nov 25, 2014 |
nickz: ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by ggrin(f): 5:27pm On Nov 25, 2014 |
iceberylin:no be post am na ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by nickz(m): 5:29pm On Nov 25, 2014 |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by iceberylin(m): 5:30pm On Nov 25, 2014 |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by ggrin(f): 5:32pm On Nov 25, 2014 |
iceberylin:ur my english teacher ![]() Ur a bad influence on me ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by ggrin(f): 5:32pm On Nov 25, 2014 |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by iceberylin(m): 5:34pm On Nov 25, 2014 |
ggrin:NO no no...just come for one month you wont just know English more than Wole soyinka... You go double ![]() |
| Re: Just Saw Dis Pic On Fb..girls!! Lmaoo by pembisco(m): 5:37pm On Nov 25, 2014 |
Evina and supermartins, go get a room please |
Lady Posts Pic On FB About To Have Sex With Man, Man's Other GF Comes For Her. • Lmaoo I Never Heard Of This Tho • Just Saw This Romantic Pic Of What A Guy Did For His Girl With His School Fee • 2 • 3 • 4
UPDATED-My strange Experience With A Runs Girl As An Undergraduate • Check My Pic And And Make A Wish • To love who you marry or to marry who you love.

..no forget to carry out ur threat since u self na 1 of d girls when dey tie bomb for body




