Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,410 members, 7,954,626 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 02:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo (4614 Views)
May God Bless My Elder Brother / Lucky Cow 'Bless' Pregnant Women With Baby Boys / See What A Woman Had To Pass Through To Support Her Family. (2) (3) (4)
Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 10:35am On Dec 05, 2014 |
If na wetin u na dey pass through be this.. May God help all of u na with husband wey go think of this only labour pain and pamper u na till death oooo !!! but, u na too dey Bleep up.. u na go dey na husband house, u na go still dey do olosho and exhibiting unpleasant behaviours. May God help u na with better husbands sha ooo.. God bless my own mother oo and may God spare her life for her to reap the fruit of her labour oooo!!! Question: Men, with this would you still lay your hands on your woman or be that irresponsible,uncaring husband? 6 Likes 1 Share
|
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by SAMBARRY: 10:39am On Dec 05, 2014 |
Direct your message to WIFE BEATERS. Those who beat their wives during pregnancy and shortly after at the slightest provocation. Them full here.them slappers and punchers.next 6 Likes 1 Share |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by jacabi(m): 11:03am On Dec 05, 2014 |
SAMBARRY:Such men are animals. 3 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 11:30am On Dec 05, 2014 |
If u wan pray for us, you pray well make i collect my own... not talk jazz join am jare... 1 Like |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 11:53am On Dec 05, 2014 |
veave: Oya, no vex.. God go give you husband wey go cherish and care for u ooo.. The enemy of peaceful home no go see u na file ooo... 2 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Purity1(f): 12:02pm On Dec 05, 2014 |
kennyman20:the prayer na for all abi only her? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:19pm On Dec 05, 2014 |
For this i feel men should pay women. Awesome (((((((us)))))). 2 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:29pm On Dec 05, 2014 |
Its a lady's BIRTHRIGHT to yield kids after kopulation...BECAUSE her body has been ENGINEERED for it.. Unlike MEN whose body have been engineered to WORK HARD and sustain Family psychologically. So it's no BIG DEAL.... AFTER all ,ALL FEMALE MAMMALS and creatures pass through LABOUR.. 1 Like |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:30pm On Dec 05, 2014 |
Purity1: shey u neva see ur own caring husband ni abi wetin u dey look for again.. Let person wey never see recieve her blessings naaaw.. |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:32pm On Dec 05, 2014 |
andromida: nooo.. No carry am reach that level ooo.. Make u na no dey start dey misbehave ooo.. The caring and pampering is enough for u na ooo. |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:33pm On Dec 05, 2014 |
kayciano: oga mi, make we dey praise them small small abeg.. U neva marry abi.. No worry.. When u marry and she dey labour room wey u dey outside dey await that goodnews.. U go sabi how he dey be.. 7 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by MrsAwesome: 12:53pm On Dec 05, 2014 |
kayciano:Yeah,!!! Men and their supposed roles. Have seen how you and your fellow men hustle ( working hard and sustaining of family ish), where you struggle for office space with women who had been engineered for another different type of labour. In this generation, women are taking more roles of fending for their families which is not even a big deal at all but men can never pass through childbirth. Have seen how widows toils hard to sustain and train up their kids. Mothers who decided to be housewives are looked down on while those who chose to be a mother and also hustle hard are not appreciated by men. 10 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by JEITO: 1:57pm On Dec 05, 2014 |
God is wonderful! He made us all fit in to our roles perfectly. Imagine how it would be like for a man to give birth |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by bebe2(f): 2:08pm On Dec 05, 2014 |
kayciano: Wat a joker 2 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by lilmax(m): 2:22pm On Dec 05, 2014 |
andromida:pay for what? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by lilmax(m): 2:24pm On Dec 05, 2014 |
And this is why women are different from men |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 2:35pm On Dec 05, 2014 |
lilmax: Hmmmmmm.. Are u sure? Can men breastfeed? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 2:53pm On Dec 05, 2014 |
kennyman20: AMIN! AMIN! AMIN! NI ORUKO JESU!!! |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 2:55pm On Dec 05, 2014 |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Purity1(f): 3:10pm On Dec 05, 2014 |
veave:Amen dear 1 Like |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 6:17pm On Dec 05, 2014 |
veave: hahahaha.. this kind three AMIN! i fear ooo.. One AMIN is okay naaaw.. Ohhh, okay.. One AMIN is for husband to come, another one is for not just a husband but a caring one, the last one is for not just a caring one but also responsible one.. Okay ooooo.. Seems, u're a mountain of fire member cos na them dey shout 20 AMIN for one prayer point.. No wahala sha.. Just be careful of how u shout AMIN cos of ur voice cos dollar dont increase and drug done increase too incase u need drug to get ur voice to normal anyway, there're good guys on nairaland too.. Just that nairaland gals too dey form.. Hope u arent one of them sha? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 6:23pm On Dec 05, 2014 |
kennyman20: I no dey form o. Just that i dey a bit troublesome |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 6:44pm On Dec 05, 2014 |
veave: which kind of trouble are we talking abt here oo?? Just curious |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 7:20pm On Dec 05, 2014 |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 7:27pm On Dec 05, 2014 |
veave: Hmmmmm... Good one.. But, all my life.. Have never seen any trouble thats a good one.. Ohhh, u mean that trouble thats been done in a hidden place btw two people cos i know its only that trouble that always have a good ending.. Oya, make i PM u maybe u're shy to say it here.. What do u say? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 7:38pm On Dec 05, 2014 |
IF only MEN can have UTERUS...and be engineered for the task. WOMEN make it look as if it's a big deal. D issue is dat there are so many interplays dat lead to conception with consequent parturition and delivery. GOD has designed women, for that task naturally. Of which MEN can't undertake such. AFTER all, who asked you folks to eat the APPLE. WERE u under duress/gunpoint when u ate the APPLE..? Dats due to excessive LOVE for material things. |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 8:09pm On Dec 05, 2014 |
kayciano: Hmmmmm.. What if they didnt eat the APPLE? |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 8:25pm On Dec 05, 2014 |
kennyman20: you just lost me brov... we are no more on same page |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 8:34pm On Dec 05, 2014 |
veave: okay.. Which page do u want us to be oo.. I assume u've the control now.. Tell me which page |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Agrika: 11:51pm On Dec 05, 2014 |
kayciano:Please Mister stop exposing your ----- here, ok going by your story, women have to undergo such pain as part of thier "punishment" for eating that apple abi and men have to till the land and provide for his family abi? Ok nah if that's the case, why are so many women being "pressured" to take up jobs so as to assist in the providing...no be man punishment be that, Wetin come concern us 4 Likes |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by LordReed(m): 9:41pm On Dec 06, 2014 |
andromida: I saw what you did there, LoL. |
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:22pm On Dec 07, 2014 |
LordReed: |
Please Help Me Out / #ENDSARS: What I Met Neighbors Doing To My Daughter When I Returned From Protest / Is This Enough Reason, why she filed for a divorce *screen Shot*
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |