₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,535 members, 8,431,420 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 10:12 AM

Toggle theme

Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN - Culture (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureSome Nigerian Proverbs – In PIDGIN (47996 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by tigonana: 1:51pm On Dec 07, 2014
Dem dey call blind man he say he dey sleep,if he no sleep nko wettin he dey see.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by lovinhubby2wife(m): 1:51pm On Dec 07, 2014
yes o happy sunday
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m): 1:52pm On Dec 07, 2014
see with picture below grin

Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:52pm On Dec 07, 2014
them no tell pikin make he no get big teeth,suffar make he get kpomo to cover am.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by stano2(m): 1:52pm On Dec 07, 2014
Eye wey dey cry the see road
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by zonax(m): 1:53pm On Dec 07, 2014
Lol. Funny
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:53pm On Dec 07, 2014
na co-operation naim make rice full for inside POT.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Sultanchidi(m): 1:53pm On Dec 07, 2014
Na wetin man sew he go wear oh
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Nobody: 1:54pm On Dec 07, 2014
Person wen say my water no go boil, them no go light stove for him village.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by kings49(m): 1:54pm On Dec 07, 2014
Abeg who get BB charger pin mouth??
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by pat077: 1:55pm On Dec 07, 2014
Prick pass prick
publicenemy:
woman wen don born











no dey fear Pènis.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:56pm On Dec 07, 2014
if yoruba people no get marks for face like TIGER...them for no like oilly soup. Disclaimer...abeg na JOKE ooo.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m):
monkey no fine, en mama like am
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Dreambeat: 1:57pm On Dec 07, 2014
Dem no dey tell blind man say war don start
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by pat077: 1:58pm On Dec 07, 2014
Persin way say Buhari no go win next election must dey ready to console ham
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m): 1:58pm On Dec 07, 2014
Wetin concern agbero with overload?

walker walker pikin, go cool down when e carry bele

Person wey madman don bite before if im see mechanic he go take off


grin
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Dreambeat: 2:00pm On Dec 07, 2014
Dog wey wan lost no dey hear hunter whistle.
One day monkey go go market,e no go return
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by anath(m): 2:01pm On Dec 07, 2014
Work nor dy nor dy na make person papa join police.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Nobody: 2:01pm On Dec 07, 2014
Pikin wey dey chop bone for him mama belly, if they born am nkoh?. Na heavy metal him go day Chop..
Anything wey happen for Valley fit happen for mountain...
If old woman no siddon well, comot your eyes..
As goat take stand na so dem go price am..
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Vivipop(f): 2:02pm On Dec 07, 2014
Lol,funny proverbs in pidgin. I love pidgin even though I don't do well in it.
@papiwata, "The run when buffalo run after wey hunter shoot am wound, na to save him own life TOGETHER with hunter life, make am dey run." I don't get this,do you mind explaining, please? smiley
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by happyzed0(f): 2:02pm On Dec 07, 2014
Lizard. jump down 4rm iroko tree look left n right say. If no body praise me I go praise my self
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by TheAcada:
Gigmasters.com.ng

Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by philusaau(f): 2:05pm On Dec 07, 2014
Eye wen dey cry de see road ohh
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by slawal2(m): 2:05pm On Dec 07, 2014
[color=#990000][/color] I like pidgin
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by daxon001(m): 2:05pm On Dec 07, 2014
Dis na comfam thread 4 dis correct sunday.cheesy
make i sunsh una some.
-i get am b4 no b property.cheesy
-no mata how u wash yansh,e go still smell.grin
-Sunday wey go sweet,na Friday we go know.
-ond day,monkey go go market e no go return.
api sunday ma peepu.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by brainb0xx(m): 2:05pm On Dec 07, 2014
No matter hw u shake am reach... D last drop of ur piss belong to ya boxers...
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by maylisa(f): 2:06pm On Dec 07, 2014
donmalcolm21:
D water wey Buhari don take eye cry for naiJa go fit make ocean for Katsina.
guy u funny die grin
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by okeyokeyjah(m): 2:06pm On Dec 07, 2014
cheesy Dey say Monkey fast Monkey fast, na becus tree near each orther cheesy
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by seagulsntrawler: 2:07pm On Dec 07, 2014
Monkey sabi jump from tree to tree but na the one wey near pass he fit take try am.

Pikin wey carry bald head come dis life, na headache go worry am die.
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by daxon001(m): 2:07pm On Dec 07, 2014
Firefire:
see with picture below grin
E depend on d pikin sha.grin
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by osasyankee(m): 2:07pm On Dec 07, 2014
piss wey u hold from travell to your house, na when you reach toilet him go catch you pass, sotey you fit piss for body before you remove your clothes.
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Some Nigerian Ethnic Groups And Their Dressing Styles (pictures)Edo State Proverbs In All Dialects With Translation(s)Nigerian Proverbs (in English)234

Olori Ola Adeyemi Builds House For Her Mother (Photos)Emir Aminu Bayero's Daughter, Rukayyah Weds Emir Umar Usman's Son (Picture)Vulture ‘Delivers’ Letter To Akwa Ibom Monarch To Quit Throne