My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess - Pets (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Pets › My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess (41461 Views)
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(op): 3:12pm On Jan 10, 2015 |
@Nutase - na me b dat ooo looool - I don careful baba, may u nor dey fear ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nutase: 3:16pm On Jan 10, 2015 |
OyinboPrincess:Oya make I go find you for twitter. I hope say u go follow back o. |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by iyisco2001(m): 6:03pm On Jan 10, 2015 |
@OyinboPrincess seriously, nairaland na the main thing o, everything wey u dey find about naija and beyond dey, you don make the right choice dear. Welcome aboard. . Ose mama |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Prodeegee(m): 12:08am On Jan 11, 2015 |
OyinboPrincess:Nor worry, na dat part of pidgin u nor fit understand |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by NnamdiN: 8:28am On Jan 11, 2015 |
Carry ur oyibo friends come naija make we party oyibo style ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by rooqee120(f): 4:08pm On Jan 11, 2015 |
Oyinbo princess, u surprise me nor b small o. Me gbadun your courage to learn pibgin o |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by LeonMacJames(m): 10:30pm On Jan 11, 2015 |
LOL .Imagine me a full blown Nigerian , I can't even speak pidgin up to that level. **buries his head in shame**. Wonder will ne'er cease to amaze me. ( that is one cute kittykat) |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 6:12pm On Jan 17, 2015 |
KELVINXY:You and your dirty mind , God catch you |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by justscorch: 12:59am On Jan 19, 2015 |
Wait oh I no understand Wetin dey happun for hia,nna ehn,are u trying to tell me persin from obodo oyibo na hin dey sama we pidgin,Hian now I have seen it all,Nne make I follow u for Twitter sharp sharp |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by player007(m): 12:15pm On Jan 22, 2015 |
Na God say make I read the full story sha. Cz as I see the Topic na another thing me be think of. |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(op): 1:33pm On Feb 08, 2015 |
@justscorch - hw far na baba, u don follow me abi I neva see u sha@player007 - Im glad say u don finish the topic oooo, lol, nawa for the thoughts oooo ![]() NEW READ AVAILABLE: http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/ |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 11:05pm On Feb 11, 2015 |
Seun's word censor has corrupted the minds of todays youth. See as ppl dey rush see pussy. ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by nedz(m): 9:50am On Feb 12, 2015 |
And how does that change this my Java to iPhone 6 ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by tellwisdom: 9:51am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo princess, Your cat, Like YEA??... .. |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by femi4: 9:52am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess:I dey envy you, you just dey hit Nairaland front page anyhow. Which day you join sef?(Jan 8 2015)..... I don dey here since 2007....none of my topic don reach back page sef. Your juju dey work wella |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by SeverusSnape(m): 9:52am On Feb 12, 2015 |
@Oyinboprincess, Are you really an English girl? |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by vjsmiles: 9:54am On Feb 12, 2015 |
![]()
|
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by babaagba1000: 9:57am On Feb 12, 2015 |
I no fit shout..@oyinboPrincess...i de follow shaperly....correct |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Coldfeet(f): 9:59am On Feb 12, 2015 |
SELENAqueensy:E make sense say oyinbo sabi pidgin? how many times oyinbo done tell you say e make sense say you sabi english? i haff taya for my naija peepu and oyinbo worship #ihatecats #ilovemybingo
|
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by yeyenati(f): 9:59am On Feb 12, 2015 |
now im sure seun or ishi or lala don collect bribe. in trhe space of a few hours? even oyinbo cat hit front page? make i no talk wetin truly dey my mind sa. ![]() femi4:your head screw right!!!! Coldfeet:your double dey there!! i never see ooo. but she dey try sa. even with the gesticulations and all. lets see if forming/learning British accent go give una job for the britiko land. yyn |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Dawinlove(m): 10:00am On Feb 12, 2015 |
winch cat..i hate cat..dey ar useless pet wit stupid claws.#nonsense..no b only oyibo princes..na oyibo pepper |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by cococandy(f): 10:02am On Feb 12, 2015 |
@oyinboprincess, una don dey three now wey dey sabi rap pidgin like kilode? One dey rap Yoruba like say na queen's English. Abeg how make we do am? Na naija husband things? Make we begin arrange am sharp sharp ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Sunymoore(m): 10:02am On Feb 12, 2015 |
See as you talk pidgin like say you be full blown Nigerian! Hah! I go learn this pidgin by fire by force. Follow me @Sunymoore and I'll follow you back ASAP |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Saintsquare(m): 10:04am On Feb 12, 2015 |
got lot of whites female friends that sabi pidgin pass some naija guys ,most are from Germany, Belgium and Austria. |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Kingstaplus(m): 10:04am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo princess, nothing do u! |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by rozayx5(m): 10:06am On Feb 12, 2015 |
![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by aminuyaro: 10:07am On Feb 12, 2015 |
Choi! See correct Yarinya! She just made my day. I just dey my office dey scatter laff like wan kind mumu. Carry go, you will be viral soon. Even CDC, NEMA or what ever go carry war against you. You know virus na wan bad thing ![]() PS No let negative comment get to u. I like to see ppl chasing their dreams ![]() |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Sunymoore(m): 10:08am On Feb 12, 2015 |
rozayx5:MADS |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Isiterere(m): 10:09am On Feb 12, 2015 |
Seriously serious, this oyinboprincess funny die. bumper to bumper on twitter... ALL IZZ WELL |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by timawoku(m): 10:09am On Feb 12, 2015 |
I done faint! |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by efechris(m): 10:10am On Feb 12, 2015 |
kpakam!......babe you dey try, your teeth complete and you no get ibeke 4 mouth. no gbege as i don align with you so, i go dey give you the real conc pidgin from waffi zone. i hail o |
| Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Picomon(m): 10:10am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess shey o le la agbalumo mi?! |
I Threw My Cat Away • I Named My Cat "Osinbajo" • LOL!!! Meet The Man Who Gave Up Being Human To Live Like A GOAT • 2 • 3 • 4
PA To SA Door Opening Challenge- Dog Edition • Lady Shares How She Uses Her Pet Dog To Spy On Her Boyfriend & Brother (video) • Meme Pretending To Slaughter A Cat Lands SA Man In Hot Water (PICS)


I neva see u sha
#ihatecats #ilovemybingo