Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,753 members, 7,817,083 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:56 AM

My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess - Pets (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Pets / My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess (40120 Views)

I Threw My Cat Away / I Named My Cat "Osinbajo" / LOL!!! Meet The Man Who Gave Up Being Human To Live Like A GOAT (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Jonwesley(m): 12:52pm On Feb 12, 2015
Na man d speak like this, abeg commot there. U colonized a white girl picture and documents on line come the form, use d deceive us. I know better hate. Mtchweeee
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by ogaprime(m): 12:55pm On Feb 12, 2015
OyinboPrincess:
I hail u my people... I hope say all dey ok?

As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!

The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!

Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!

I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!

She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!

Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!

Chaiiii - God dey ooooo smiley

As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess

Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess

ONE LOVE!


After going through your NL, am really surprised and happy that an european is speaking and understanding pidgin english...

Wana ask you...
Have you been to Nigeria before??
And how did you learn how to speak pidgin english??

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Michdear(f): 1:03pm On Feb 12, 2015
But you amaze me o princess,no b lie

2 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by CoretGistBlog(m): 1:13pm On Feb 12, 2015
i don die!!...

make i wash my eye ..e be like say dust dey am shocked

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by EverestdeBliu(m): 1:16pm On Feb 12, 2015
@Oyinboprincess,u been don live 4 naija b4? Abi u get Naija friends for there wey dey teach u pidgin?

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by RomanyChi(f): 1:20pm On Feb 12, 2015
Madam, is your cat a celebrity What's so special about your cat that you flaunt it on here undecided

anyways. no me importa

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Tipiflexy(m): 1:20pm On Feb 12, 2015
I don view ur video for youtube n u sabi pigin wella,as for ur egusi soup,e dey tempting to check am out even though e no go b like d ones wey I dey use to cos u sti b learner for this business.

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Tipiflexy(m): 1:23pm On Feb 12, 2015
Jonwesley:
Na man d speak like this, abeg commot there. U colonized a white girl picture and documents on line come the form, use d deceive us. I know better hate. Mtchweeee
U got dat wrong cos I just view ha video on youtube n d face I saw wit d op pics ar d same.Probably u should check ha out@oyinbo princess.

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by ELFINITO2(m): 1:26pm On Feb 12, 2015
I just watched @Oyinbo princess YouTube videos, and I'm like, I am so impressed, e make sense die, to know say even Oyinbo wey pple for naija won die be like, dey appreciate tins from dis side, I tell the Mata make sense die, abeg keep loving it, so nice and on point

2 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by xynerise: 1:27pm On Feb 12, 2015
Tipiflexy:
U got dat wrong cos I just view ha video on youtube n d face I saw wit d op pics ar d same.Probably u should check ha out@oyinbo princess.
Really? Link pls cheesy

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by MichaelSokoto(m): 1:36pm On Feb 12, 2015
SisterCaro:
OyinboPrincess gimme that your hair i wan make european lace wig jare
4gerrit!
Plus, our General iz gonna ban all forms of human hair attashment importation, brazilian hair, peruvian hair, jamaican dada hair, Daddy Showkey hair, u name it, there end dan reash on May 29th handover date grin

1 Like 1 Share

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by mikhe2(m): 1:38pm On Feb 12, 2015
RomanyChi:
Madam, is your cat a celebrity What's so special about your cat that you flaunt it on here undecided

anyways. no me importa
are you jealous or wat?

2 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by ethylene: 1:44pm On Feb 12, 2015
OyinboPrincess:
I hail u my people... I hope say all dey ok?

As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!

The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!

Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!

I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!

She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!

Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!

Chaiiii - God dey ooooo smiley

As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess

Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess

ONE LOVE!

Roger me your skype id make we relate

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by StoneColdBiceps(m): 2:04pm On Feb 12, 2015
OyinboPrincess:
@KELVINXY - beta blending baba.... na pepperoni confirm grin e don sweet me well well self - abeg follow me jare cheesy u knw say eh, person like una good for me sha - u for help me go viral smiley OOOoooosssseeeeeeeeeee

@pureguide - omo nor b 9ja product ooo - I b confirm whitey smiley yes, Oyinbo don too like to follow 9ja sawg, because e don hot wink google na a very good thing ooo, but I nor need make e help me write, I don go school well well before sha!! Shooooo u too dey fear - if disbelief dey ur mind, go youtube watch my videos, then make I hear wetin u wan yarn grin

YouTube - Oyinbo Princess
Titles - Hit Me, Mata Dey O, Omo See Yanch

Hmmm, i dey smell culture scam since Lord Lugard...but wait make i chek d utube sef

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by StoneColdBiceps(m): 2:36pm On Feb 12, 2015
OyinboPrincess:
I hail u my people... I hope say all dey ok?

As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!

The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!

Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!

I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!

She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!

Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!

Chaiiii - God dey ooooo smiley

As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess

Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess

ONE LOVE!

Oh, Its u dat skooled in AIS Lagos or oh its BIS Lekki. Lol busted! I kno youuu
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 2:46pm On Feb 12, 2015
KELVINXY:



grin
I knw sey u go like pepperoni,e dey ur facegrin
No wahala shaa
I don follow u for twitter
So na ur turn to go follow back.smiley

#you Just made my day


Hia! Kelvin! Haba.... she done dey make your day already?

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Forwetinnah: 3:36pm On Feb 12, 2015
Picomon:
OyinboPrincess shey o le la agbalumo mi?!

Agbalumo wey u never even wash well naim you dey find who go lick am?? Smellos
OP. .you try, na the cat luck make him enzoy

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 3:42pm On Feb 12, 2015
It had to be an oyibo now which naija person go get time for cat like that? Anyways Oyibo u try oh buh no vex oh where u for learn how to scarra pigdin like dat na?

Nice one cool

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Zellie: 4:14pm On Feb 12, 2015
How this geh take sabi pidgin like this grin

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by rossi49ja(m): 4:34pm On Feb 12, 2015
Jonwesley:
Na man d speak like this, abeg commot there. U colonized a white girl picture and documents on line come the form, use d deceive us. I know better hate. Mtchweeee
What's your problem man she gave her twitter handle and a youtube link. Why not check that up first before vituperating.
Meanwhile OyinboPrincess, you got me 'loling' at your videos. It's thrilling listening to a british lady choppinggrin the pidgin language nicely.

2 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by NMotorwerks: 4:39pm On Feb 12, 2015
OyiboPrincess, where u dey, 9ija or America?

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Picomon(m): 4:43pm On Feb 12, 2015
Forwetinnah:


Agbalumo wey u never even wash well naim you dey find who go lick am?? Smellos
OP. .you try, na the cat luck make him enzoy

Ohh I see. You don lick am for ur dream na hin u take know say I knw wash am well? Your brain nids hard reset.
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by fuzzywuzzy: 6:00pm On Feb 12, 2015
Oyiboprincess, am sure many nairaland guys are already bombarding you with emails. Be careful with them oo. Many of them are jobless scammers. A word is enough for the wise.

2 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Forwetinnah: 7:17pm On Feb 12, 2015
Picomon:


Ohh I see. You don lick am for ur dream na hin u take know say I knw wash am well? Your brain nids hard reset.

Didirin. ..
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Picomon(m): 8:05pm On Feb 12, 2015
Forwetinnah:


Didirin. ..

Apoda..
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 8:08pm On Feb 12, 2015
smiley OooooooooooMmmmmmmmmmmOoooooooooo smiley

Na me self neva knw dis my post don enter FRONTPAGE - wasere!! I hail all those supporters (& haters - as u inspire me to waka go more)

One thing - if una come doubt me, I don already give my handles for twitter / youtube / facebook - but as ur eye neva clear d time wey u come first read am, make I help u small sha grin

YouTube / Facebook - Oyinbo Princess

Twitter - @OyinboPrincess

If u still come question this my person - abegieeee try reading this:

http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/

See as I just laugh scata reading some replies - omo I don crack rib tonight ooOOOoo - two self!! Abegieeee make I continue to read as I come swallow my food wink


https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU

HUGE appreciation to d ones wey come salute - I feel u o!! OSE for helping make this my topic front page smiley

Questions?? - abeg.... fire am come sharp sharp ooOOOoo grin

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by dokunbam(m): 8:23pm On Feb 12, 2015
Ok now
Keep the yan coming, we dey your back gidigba

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by LouisVanGaal(m): 9:11pm On Feb 12, 2015
Mehn! And this na d same pidgin english wey we no de send 4 9ja here o! We go de form 'queens english' 4ourselvz..na dat same pidgin, na eem oyinbo come value like dis...

OyinboPrincess, u 2 get level...u r mouthed! CarryGo...tongue

3 Likes

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by missamanda(f): 11:13pm On Feb 12, 2015
Hiaaaaaaaan! Nairaland!!!!!!! Dis made fp?!!! Unbelievable!

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Prodeegee(m): 10:25am On Feb 13, 2015
So my smallie made frontpage...

FYI shez 100% real

1 Like

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Prodeegee(m): 10:36am On Feb 13, 2015
Jonwesley:
Na man d speak like this, abeg commot there. U colonized a white girl picture and documents on line come the form, use d deceive us. I know better hate. Mtchweeee

On the contrary bro...tho I understand ur point of view.
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 11:46am On Feb 13, 2015
@Prodeegee - na u so u go tell am na real mata ooOOoo grin babahhh, wasere, CHOP KNUCKLE!!! cool

@Jonwesley - nor b my fault dat na 'guys/men' I come learn from na... so na man talk I go talk so wink

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Lady Scolds Her Dog For Giving Birth To 6puppies Without Any Job (pics/video) / Joachim Iroko Names Daughter 'Aisha' / My Dog Is Going Blind :'(

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.