Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 11:05am On Feb 12, 2015 |
quid:
Yes o. "One leg of the pidgin dey outside house, the second leg dey inside house."
Anyway, her efforts are very commendable. Sure. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by austinbrown: 11:08am On Feb 12, 2015 |
Woman I no see u for twitter o |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Bants(m): 11:09am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! Show us better thing about CAT who cares waka far...if na boobs or booty now i fit follow you on twitter |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by saleskara: 11:12am On Feb 12, 2015 |
so nah u deyb yarn pidgin like dis? shu OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Precioussilas10: 11:17am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: @iyisco2001 - OOOSSSSEEEEE BABA - I hail you ooo - u don see am abi?! na chief learner b me ooo E wonder me how u take sabi pidgin like this 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by patrotic9gerian: 11:19am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! Princess, I search your name 4 twitter make I follow you but I no see am oo. Give me link make i SEE YOU DEN FOLLOW YOU... i dey wAIT OOO.. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 11:20am On Feb 12, 2015 |
lol...dem no dey chop cat for your side? @ OyinboPrincess |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Noviolence2015: 11:21am On Feb 12, 2015 |
Na wa o... Who you be sef? Una wen be oyibo the world no trust una at all. You be secret agent? Why e be say now wen election wan hold you con dey cook egusi dey post for here. Pussy Na winch matter for Niaja o. You be winch ? |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by anthoniaz(f): 11:22am On Feb 12, 2015 |
1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by dammywapes(m): 11:27am On Feb 12, 2015 |
Olongbo iya jebu. |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by mikron(m): 11:28am On Feb 12, 2015 |
@oyinboprincess u sure say u be white? if na a u dey that picture true true then i bow for u, you too much, i gbadun your style. make i add u for facebook and twitter i go also follow you here for nairaland. one love 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Richhard(m): 11:32am On Feb 12, 2015 |
1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by wildikeman(m): 11:37am On Feb 12, 2015 |
SELENAqueensy: So oyibo sabi pidgin like this? E make sense o ehen so oyinbo speak pidgin and so Make she go find work joo...me I sabi speak English and German too...maybe I go become superstar for jand and germany be dat na... 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by TundeCole(m): 11:41am On Feb 12, 2015 |
Choi! E be like say my eyes dey deceive me, abi i dey dream for day time ni! See as dis Oyinbo fine babe dey scatter pidgin english. I no believe joooor!!! 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by MARKone(m): 11:43am On Feb 12, 2015 |
OkikiOluwa1:
Girl, whether you be original or fake oyinbo, princess or housegirl. Upgrade ya brain! Last Bullet Stop posting meaningless stuffs on Nairaland! _________________________________________________________________________________________________________________________
But as you can see, you even get brain pass the certificateless mod that brought ya shit to the frontpage! So many trash on Nairaland frontpage! __________________________________ I spit on the thread!
Guy you be sadist. Take a chill pill abeg 5 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Iyowuski: 11:47am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! with this post you've just made me hate pidgin english 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by wildikeman(m): 11:48am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo princess ko oyinbo princess ni...go find work jare!!! 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by soleexx(m): 11:48am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo Princess trully u don do well and you are now 80% nigerian...if u won Balance ham I will advice you to get married to a nigeria guy...thanx 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by yemicoal(m): 11:50am On Feb 12, 2015 |
1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Ishilove: 11:59am On Feb 12, 2015 |
1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by iPopAlomo(m): 11:59am On Feb 12, 2015 |
See as you dey gbagaun for the pidgin sef... lol... 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by UNIBENDON: 12:05pm On Feb 12, 2015 |
Oyinbo Princess,u dey try for Pidgin English ! But u still be jew or okoro especially for Pidgin English of Benin City .I no want make u de dey like edede 4 ur hood.I go teach u original Pidgin English if u want. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Josydaky(f): 12:06pm On Feb 12, 2015 |
Nawa o! How you take learn this language. You even sabi am pass me. 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Dubemkelly(m): 12:07pm On Feb 12, 2015 |
Well done @Oyinbo Princess, I dey like am when people dey adventurous. Wagbayi dear, ur head dey there omoge 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by ethylene: 12:08pm On Feb 12, 2015 |
|
|
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by bebe2(f): 12:16pm On Feb 12, 2015 |
[quote author=OyinboPrincess post=29646622]@nwaanambra1 - I nor wan make una take do anything sha - if una like make u follow my twitter, if u nor like abegieee nor b by force @ KELVINXY - omo I nor dey blame u sha... see as u don dey rush am sooo, deliverance don dey come ur way I nor blame u self, na catchy title go get views ooo I don take good care, ose baba [/quote U Sound like me st. Lucia frd. Lol |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by druid06(m): 12:21pm On Feb 12, 2015 |
Is it me or did anyone get a migrane just reading her converse in 'pidgin'.
Anyway, nice try. Cute kitty also. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by BotherMleeper(m): 12:22pm On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! really, you try too hard. you cant be nigerian just cos you ape the speech mannerisms of a certain segment of the populace. we dont all talk like that. you and your lethargic pu.ssy need to get a life. 3 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 12:29pm On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: @KELVINXY - beta blending baba.... na pepperoni confirm e don sweet me well well self - abeg follow me jare u knw say eh, person like una good for me sha - u for help me go viral OOOoooosssseeeeeeeeeee
@pureguide - omo nor b 9ja product ooo - I b confirm whitey yes, Oyinbo don too like to follow 9ja sawg, because e don hot google na a very good thing ooo, but I nor need make e help me write, I don go school well well before sha!! Shooooo u too dey fear - if disbelief dey ur mind, go youtube watch my videos, then make I hear wetin u wan yarn
YouTube - Oyinbo Princess Titles - Hit Me, Mata Dey O, Omo See Yanch Stop using words like whitey, it's not cute nor does it make you come across as intelligent. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by G12(m): 12:43pm On Feb 12, 2015 |
You too try jare. You must go viral since you don make NL fp.
But wait o! u don dey find naija "houseband"? 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by kechywillz(m): 12:44pm On Feb 12, 2015 |
see oyibo woman dey speak pigin,na wa oo 1 Like 1 Share |