₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,995 members, 8,514,884 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 03:18 PM

Toggle theme

Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. (8670 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:26pm On Jan 16, 2015
Tashaamania:
I dont care undecided
u must care,so ask me my nameundecided
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Tashaamania(f): 7:28pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
u must care,so ask me my nameundecided
phuck off this minute! angry
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:28pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
abi nah,una profession get many babes nah.
Comot there no be 48-90 year old women we dey see, better babes dey go pharmacy cry
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:29pm On Jan 16, 2015
xynerise:
Hey!!! The only man that used bicycle to travel from village to Lagos. I hail o grin
I dey follow ypur footsteps na grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:30pm On Jan 16, 2015
Tashaamania:
phuck off this minute! angry
you don't scare meangry
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:31pm On Jan 16, 2015
KingTom:
Comot there no be 48-90 year old women we dey see, better babes dey go pharmacy cry
e good na cougar things,no go dull yourself oh lipsrsealed
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Tashaamania(f): 7:31pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
you don't scare meangry
I see you dont get offended easily, thats a good virtue.. keep it up. Goodnight
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:33pm On Jan 16, 2015
Tashaamania:
I see you dont get offended easily, thats a good virtue.. keep it up. Goodnight
hmmm I take that as a compliment. cool
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:33pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
e good na cougar things,no go dull yourself oh lipsrsealed
God Forbid! grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by xynerise: 7:34pm On Jan 16, 2015
Tashaamania:
I tell you..

so what do you do in a situation when it doesnt get reciprocated?
You play too huh? cheesy
You be who you are.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Tashaamania(f): 7:35pm On Jan 16, 2015
xynerise:
You be who you are.
cool

thanks smiley
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by xynerise: 7:35pm On Jan 16, 2015
KingTom:
I dey follow ypur footsteps na grin
Guy, I no get footprint for people like you o grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:35pm On Jan 16, 2015
KingTom:
God Forbid! grin
ah na joke I joke oh,,anyway the lord is ur strength oh..
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by xynerise: 7:37pm On Jan 16, 2015
Tashaamania:
cool

thanks smiley
*winks *
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:38pm On Jan 16, 2015
xynerise:
Guy, I no get footprint for people like you o grin
Ok na your claw print na as udele grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:39pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
ah na joke I joke oh,,anyway the lord is ur strength oh..
And yours too grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by xynerise: 7:41pm On Jan 16, 2015
KingTom:
Ok na your claw print na as udele grin
You be bald antelope grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:42pm On Jan 16, 2015
KingTom:
And yours too grin
yes oh,but u still dey see fresh woman punna to check once a while abi?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:53pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
yes oh,but u still dey see fresh woman punna to check once a while abi?
lipsrsealed
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 7:54pm On Jan 16, 2015
xynerise:
You be bald antelope grin
grin grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 7:59pm On Jan 16, 2015
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 8:00pm On Jan 16, 2015
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 8:02pm On Jan 16, 2015
KingTom:
That one dey grin
that ur ministry na confirmed ministry..ur eye go don fat now.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by KingTom(m): 8:14pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
that ur ministry na confirmed ministry..ur eye go don fat now.
Okpolo eye no be open eye grin
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by MissMich(f): 8:57pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
yesh who did u fight last?
hmmm... no one. as a mata of fact... i love bn alone. rily dont av frnds
1 2 3 4 5 Reply

I Discovered My Boo Has Got A Boo She Wants To Marry • Ur Boo Get A Boo.... • Even Your Boo Get A Boo. How True? • 2 • 3 • 4

Tag Your Errand Boy/girl!! • Somebody Have Gone An Upload Nnamdi Kanu On Xvideos (photo) • How I Taught A Desperate Yahoo Guy A Lesson He Will Never Forget