Ggrin - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ggrin (2557 Views)
| Ggrin by onyebu1(op): 11:41pm On Feb 05, 2015 |
i love you |
| Re: Ggrin by Enegod(m): 11:43pm On Feb 05, 2015 |
bro, whats the name of that poo u just smoked? it seems raw ![]() |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 11:45pm On Feb 05, 2015 |
Enegod:jealous |
| Re: Ggrin by yemicoal(m): 11:53pm On Feb 05, 2015 |
Enegod: ![]() |
| Re: Ggrin by echobee(f): 11:54pm On Feb 05, 2015 |
Na wa ooooo ![]() |
| Re: Ggrin by alberto2k(m): 11:56pm On Feb 05, 2015 |
So....finally you don smoke that Wet weed way u pick from gutter ba |
| Re: Ggrin by Nobody: 11:56pm On Feb 05, 2015 |
laugh don kill me here ![]() |
| Re: Ggrin by Nobody: 11:57pm On Feb 05, 2015 |
ghygdchddv:see wetin you dey type since. yaba left candidate ![]() |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 11:58pm On Feb 05, 2015 |
Nneka123:will love u soon |
| Re: Ggrin by Nobody: 12:00am On Feb 06, 2015 |
That Benin girl? ![]() She go pause ur destiny o ![]() Wat I'm I saying sef |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 12:02am On Feb 06, 2015 |
smackimorn:go Bleep shit |
| Re: Ggrin by iceberylin(m): 12:05am On Feb 06, 2015 |
My wife...no joke ooo ![]() |
| Re: Ggrin by Nobody: 12:07am On Feb 06, 2015 |
ghygdchddv: onyebu1: ghygdchddv:I nor even know who crase pass between the two of you! ;( I weep for the numbers of people yaba left is losing! ;( ![]() |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 12:08am On Feb 06, 2015 |
OGAofBOSS:no compare us ooo ![]() |
| Re: Ggrin by Nobody: 12:15am On Feb 06, 2015 |
onyebu1:I get Chinese weed o... Original wan, e dey stink for brain |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 12:17am On Feb 06, 2015 |
smackimorn:this Janja weh i take don do me ![]() |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 7:12am On Feb 06, 2015 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ??because u gat scrotum doesn't mean uve got the balls ![]() |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 7:13am On Feb 06, 2015 |
smackimorn:who tell u say I b benin ![]() |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 7:14am On Feb 06, 2015 |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 7:15am On Feb 06, 2015 |
echobee:no worry mummy!, ur mr right go call u ![]() |
| Re: Ggrin by onyebu1(op): 8:52am On Feb 06, 2015 |
ggrin:plc say yes |
| Re: Ggrin by Nobody: 9:15am On Feb 06, 2015 |
ggrin:Instinct |
| Re: Ggrin by luigiajah(m): 9:19am On Feb 06, 2015*. Modified: 9:37am On Feb 06, 2015 |
Crusher.. /Crushes Na WA Oh.. But You Should Pm Her |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 9:37am On Feb 06, 2015 |
onyebu1:say wetin happen ![]() |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 9:38am On Feb 06, 2015 |
| Re: Ggrin by Nobody: 9:46am On Feb 06, 2015 |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 10:15am On Feb 06, 2015 |
smackimorn:lmao ![]() |
| Re: Ggrin by Nobody: 5:06pm On Feb 06, 2015 |
ggrin:How can I get ur BBM pin? ![]() |
| Re: Ggrin by ggrin(f): 5:11pm On Feb 06, 2015 |
smackimorn:ask iceberylin ![]() |
Ggrin Am Not Happy With You • 2 • 3 • 4
How Did Go Wrong With This Girl (see Chat) • Love Story And Pre Engagement Pictures Of A Nairalander • When A Lady Says No, Did She Really Mean NO ?







