₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,002 members, 8,428,971 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 09:47 AM

Toggle theme

My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess - Pets (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPetsMy Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess (41462 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(op): 3:12pm On Jan 10, 2015
@Nutase - na me b dat ooo looool - I don careful baba, may u nor dey fear grin
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nutase: 3:16pm On Jan 10, 2015
OyinboPrincess:
@Nutase - na me b dat ooo looool - I don careful baba, may u nor dey fear grin
Oya make I go find you for twitter. I hope say u go follow back o.
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by iyisco2001(m): 6:03pm On Jan 10, 2015
@OyinboPrincess seriously, nairaland na the main thing o, everything wey u dey find about naija and beyond dey, you don make the right choice dear. Welcome aboard. grin. Ose mama
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Prodeegee(m): 12:08am On Jan 11, 2015
OyinboPrincess:
@Prodeegee - I nor b dog ooo - which kind adoption u yarn na?!?!
Nor worry, na dat part of pidgin u nor fit understand
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by NnamdiN: 8:28am On Jan 11, 2015
Carry ur oyibo friends come naija make we party oyibo style wink
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by rooqee120(f): 4:08pm On Jan 11, 2015
Oyinbo princess, u surprise me nor b small o. Me gbadun your courage to learn pibgin o
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by LeonMacJames(m): 10:30pm On Jan 11, 2015
LOL .Imagine me a full blown Nigerian , I can't even speak pidgin up to that level. **buries his head in shame**. Wonder will ne'er cease to amaze me. ( that is one cute kittykat)
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 6:12pm On Jan 17, 2015
KELVINXY:
Funny Op

If u see as i take rush open this thread as i see kitty cat.wink
Mstcheww
Op i no blame u shaagrin,
na my dirty mind I go blamegrin

By the way dat ur kitty dey flex wella shaa
Take gud care of am abeg
#luvCats
You and your dirty mind , God catch you
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by justscorch: 12:59am On Jan 19, 2015
Wait oh I no understand Wetin dey happun for hia,nna ehn,are u trying to tell me persin from obodo oyibo na hin dey sama we pidgin,Hian now I have seen it all,Nne make I follow u for Twitter sharp sharp
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by player007(m): 12:15pm On Jan 22, 2015
Na God say make I read the full story sha. Cz as I see the Topic na another thing me be think of.
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(op): 1:33pm On Feb 08, 2015
@justscorch - hw far na baba, u don follow me abihuh I neva see u sha

@player007 - Im glad say u don finish the topic oooo, lol, nawa for the thoughts oooo grin

NEW READ AVAILABLE: http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 11:05pm On Feb 11, 2015
Seun's word censor has corrupted the minds of todays youth.
See as ppl dey rush see pussy. grin
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by nedz(m): 9:50am On Feb 12, 2015
And how does that change this my Java to iPhone 6 huh
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by tellwisdom: 9:51am On Feb 12, 2015
Oyinbo princess, Your cat, Like YEA??... sad huh ..
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by femi4: 9:52am On Feb 12, 2015
OyinboPrincess:
@iyisco2001 - e nor go let me change am na.... sad or I nor sabi how - one or the other sha
I dey envy you, you just dey hit Nairaland front page anyhow. Which day you join sef?(Jan 8 2015)..... I don dey here since 2007....none of my topic don reach back page sef. Your juju dey work wella
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by SeverusSnape(m): 9:52am On Feb 12, 2015
@Oyinboprincess, Are you really an English girl?
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by vjsmiles: 9:54am On Feb 12, 2015
huh

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by babaagba1000: 9:57am On Feb 12, 2015
I no fit shout..@oyinboPrincess...i de follow shaperly....correct
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Coldfeet(f): 9:59am On Feb 12, 2015
SELENAqueensy:
So oyibo sabi pidgin like this?
E make sense o
E make sense say oyinbo sabi pidgin? how many times oyinbo done tell you say e make sense say you sabi english?
huh i haff taya for my naija peepu and oyinbo worship tongue #ihatecats #ilovemybingo

Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by yeyenati(f): 9:59am On Feb 12, 2015
now im sure seun or ishi or lala don collect bribe. in trhe space of a few hours? even oyinbo cat hit front page? make i no talk wetin truly dey my mind sa. wink

femi4:
I dey envy you, you just dey hit Nairaland front page anyhow. Which day you join sef?(Jan 8 2015)..... I don dey here since 2007....none of my topic don reach back page sef. Your juju dey work wella
your head screw right!!!!

Coldfeet:
E make sense say oyinbo sabi pidgin? how many times oyinbo done tell you say e make sense say you sabi english?
huh i haff taya for my naija peepu and oyinbo worship tongue
your double dey there!! i never see ooo. but she dey try sa. even with the gesticulations and all. lets see if forming/learning British accent go give una job for the britiko land.

yyn
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Dawinlove(m): 10:00am On Feb 12, 2015
winch cat..i hate cat..dey ar useless pet wit stupid claws.#nonsense..no b only oyibo princes..na oyibo pepper
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by cococandy(f): 10:02am On Feb 12, 2015
@oyinboprincess, una don dey three now wey dey sabi rap pidgin like kilode? One dey rap Yoruba like say na queen's English. Abeg how make we do am? Na naija husband things?
Make we begin arrange am sharp sharp cheesy
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Sunymoore(m): 10:02am On Feb 12, 2015
See as you talk pidgin like say you be full blown Nigerian! Hah! I go learn this pidgin by fire by force.
Follow me @Sunymoore and I'll follow you back ASAP
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Saintsquare(m): 10:04am On Feb 12, 2015
got lot of whites female friends that sabi pidgin pass some naija guys ,most are from Germany, Belgium and Austria.
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Kingstaplus(m): 10:04am On Feb 12, 2015
Oyinbo princess, nothing do u!
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by rozayx5(m): 10:06am On Feb 12, 2015
nuts mods have finally lost it undecided undecided
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by aminuyaro: 10:07am On Feb 12, 2015
Choi! See correct Yarinya! She just made my day. I just dey my office dey scatter laff like wan kind mumu.

Carry go, you will be viral soon. Even CDC, NEMA or what ever go carry war against you. You know virus na wan bad thing grin

PS No let negative comment get to u. I like to see ppl chasing their dreams grin
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Sunymoore(m): 10:08am On Feb 12, 2015
rozayx5:
nuts mods have finally lost it undecided undecided
MADS
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Isiterere(m): 10:09am On Feb 12, 2015
Seriously serious, this oyinboprincess funny die. bumper to bumper on twitter...
ALL IZZ WELL
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by timawoku(m): 10:09am On Feb 12, 2015
I done faint!
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by efechris(m): 10:10am On Feb 12, 2015
kpakam!......babe you dey try, your teeth complete and you no get ibeke 4 mouth. no gbege as i don align with you so, i go dey give you the real conc pidgin from waffi zone. i hail o
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Picomon(m): 10:10am On Feb 12, 2015
OyinboPrincess shey o le la agbalumo mi?!
1 2 3 4 5 6 Reply

I Threw My Cat AwayI Named My Cat "Osinbajo"LOL!!! Meet The Man Who Gave Up Being Human To Live Like A GOAT234

PA To SA Door Opening Challenge- Dog EditionLady Shares How She Uses Her Pet Dog To Spy On Her Boyfriend & Brother (video)Meme Pretending To Slaughter A Cat Lands SA Man In Hot Water (PICS)