Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by lolaxavier(m): 10:11am On Feb 12, 2015 |
2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Emmysteve(m): 10:12am On Feb 12, 2015 |
This babe just dey flourish 2 Likes |
|
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 10:13am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! hahahahahahahahah Nice post, and nice cat also. "E be like say the cat too like enjoyment sha . Other cats dey for bush dey pursue rat". Your construction of pidgin English is also interesting. 3 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OkikiOluwa1(m): 10:15am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! Girl, whether you be original or fake oyinbo, princess or housegirl. Upgrade ya brain! Last BulletStop posting meaningless stuffs on Nairaland! _________________________________________________________________________________________________________________________ But as you can see, you even get brain pass the certificateless mod that brought ya shit to the frontpage! So many trash on Nairaland frontpage! __________________________________ I spit on the thread! 3 Likes 1 Share |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by sauceEEP(m): 10:16am On Feb 12, 2015 |
Lol @ kittykat 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by victorazy(m): 10:17am On Feb 12, 2015 |
2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by anthoniaz(f): 10:17am On Feb 12, 2015 |
Hmnm...I no believe until I see ur video.I gbadu ur pidgin @ oyinboprincess 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 10:17am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! Your pidgin still stand for door but small small e go enter house. |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by zimoni(f): 10:19am On Feb 12, 2015 |
This Oyinbo too tight.
Your head dey there bam bam. 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 10:20am On Feb 12, 2015 |
blink182: Your pidgin still stand for door but small small e go enter house. Yes o. "One leg of the pidgin dey outside house, the second leg dey inside house." Anyway, her efforts are very commendable. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by anonym0us: 10:25am On Feb 12, 2015 |
C'mon why Una dey celebrate this south African oyibo see as her rubbish thread dey make front page...
nairaland chai 3 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Guruboi(m): 10:25am On Feb 12, 2015 |
1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by MichaelSokoto(m): 10:27am On Feb 12, 2015 |
@OP, dat thing wey u deh call cat so, na "abiku aiye or Aya-matanga" we deh call am 4 area here! Get rid of it FAAAAST b4 dem press u ontop ya bed 4 midnight |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by floragregs(f): 10:28am On Feb 12, 2015 |
@oyiboprincess, I just watch ur you tube video finish now now, no be small laugh I dey laugh! Babe u dey try no be small. I shock as I see am ooo, oyibo dey scatter pidgin! 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by MichaelSokoto(m): 10:30am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! OP impersonating waffy since 14BC |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by hahn(m): 10:31am On Feb 12, 2015 |

ONE LOVE! I hope you know say na confirm pepper soup you dey use take play like that. Cat meat sweet pass chicken. Skin am, cut am into pieces, boil am, add efirin and voila! Pepper soup don set! 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by SisterCaro(m): 10:33am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess gimme that your hair i wan make european lace wig jare 2 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Mhizkel(f): 10:34am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo! Oyinbo! Oyinbo! How many times i call u? 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by iamakbar(m): 10:38am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! As i see cat ehn, being d original yoruba boin, the only thing wey com my mind na..... WINCH! AJE! Osho! Emere.... #plenty words no dey full basket |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Moana(f): 10:39am On Feb 12, 2015 |
OkikiOluwa1:
Girl, whether you be original or fake oyinbo, princess or housegirl. Upgrade ya brain! Last Bullet Stop posting meaningless stuffs on Nairaland! _________________________________________________________________________________________________________________________
But as you can see, you even get brain pass the certificateless mod that brought ya shit to the frontpage! So many trash on Nairaland frontpage! __________________________________ I spit on the thread!
show me who forced you to open the thread so i can personally slap that person 8 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by niggi4life(m): 10:41am On Feb 12, 2015 |
Am i dreaming Oyinboprincess how u take do am? |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 10:48am On Feb 12, 2015 |
Moana: show me who forced you to open the thread so i can personally slap that person You are just learning that he has the brain the size of a shoe? 4 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by mployer(m): 10:50am On Feb 12, 2015 |
anthoniaz: Hmnm...I no believe until I see ur video.I gbadu ur pidgin @ oyinboprincess The video dey youtube. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Psalmwise(m): 10:50am On Feb 12, 2015 |
Oyinbo oyinbo...u sef dey pull traffic ooo...,I hail oo ow my brothers for your area nahmikel and soni aluko..abi u no sabi dem...
Viewing this topic: KpStone, Efisko1(m), OLUJOSHINS(m), iyobs7(m), Akinmail(m), Confirmer(m), RichDad1(m), MissDetermined, johnshagb(m), emmy99(m), Dreambeat, abolem369(m), fortunes0215(m), Mortiple(m), adedeeone(f), Nexxy007, babs01(m), nuesojay, gadegunle, Olushegzs(m), ojay2053(m), Rose2014, Oloro29, successgirl84, zieraw2005(m), simeonval, majjjjji, titsqueez(m), Qrisful, josieboy55(m), Chaino(m), tranquillity(f), Anistef, AJ01(m), Adeebiwa09(m), Begonia, seggzz(m), atakamus, dlux, nnatom, movers(m), slex(m), Augustinaz, Moana(f), Arcsniper(m), gemick(m), championeh, Kevdee4reel(m), Species1983, wealthywiseman, amtheone(m), mployer(m), pryd(m), satope1, olumideforlan89(m), 175(m), clemz88(m), Justiceotuya(m), streetzdreamz(m), ElekeNtioba, johnj7818(m), orbie11(f), donigspain, condralbede(m), CHANNELE, Boland(m), henryify2004(m), jude33084(m), Smilelo(m), Kusibe77(m), SwTeee(f), kentoplash(m), volts(m), Scarpon(m), blackiridis(m), Superrmayorr(m), KeemzWale(m), vera031(f), toysodja(m), Vickygirk(f), emmadejust(m), salam8528, Canadiangirl(f), pld4reel, cgniyi, laykorn, Tutulitu, Ukeme100, nnaiah, kayboy4y(m), nanz, chytai(f), ololololo, Akintajuwa, Sassyp(m), niggi4life(m), RAHE3M(m), zibiah, FEMLAW and 99 guest(s) |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by kaliyu97(m): 10:51am On Feb 12, 2015 |
Mamaki face |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by eljimmah: 10:54am On Feb 12, 2015 |
kai oyinbo princess your pidgin make sene die, the ay the thing dey flow for your mouth too sweet, i get plenty friends wey no fit flow like dat at all.....
i throway salute give u o..... 4 Likes |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Nobody: 10:54am On Feb 12, 2015 |
OK oyinbo that cat is a witch e go suck your blood with pipe |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by Pennyways: 10:56am On Feb 12, 2015 |
KELVINXY:
Chaii I don bend See as oyinbo dey chop pidgin like pepperoni.! U make sense joor u sure say na oyibo be dis I don't believed a white lady could be this good in pidgin 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by condralbede(m): 10:56am On Feb 12, 2015 |
I still dey reason ur mata oyibo....how many years u Don dey kabal cos I no fit blve say u go just kukuma learn this on ur own. 1 Like |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by ethylene: 10:58am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess: I hail u my people... I hope say all dey ok?
As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?!
The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back!
Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!!
I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!!
She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru!
Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!!
Chaiiii - God dey ooooo
As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess
Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess
ONE LOVE! Come ooh U know dis guy? |
Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by kendraloops(f): 10:58am On Feb 12, 2015 |
watched a vid of yours on youtube. you try well well. keep it up! 3 Likes |