Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,984 members, 7,814,352 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 11:31 AM

Freedom Of Weed - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Freedom Of Weed (3073 Views)

Nnamdi Kanu Today's Sermon - He Is Excersing His Freedom Of Worship And Assembly / Laws Should Not Restrict Freedom Of Worship- Osinbajo / Reno Omokri: Senate Should Learn From Jonathan's Tolerance To Freedom Of Speech (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Freedom Of Weed by experimentist: 11:36am On Mar 15, 2015
I'm so seek and tired of smoking weed in a hidden.. Why would one have to hide to get high? angry

I hate rushing my joint, I like to take my time, twist my sh'it and light it up carefully without fear of getting busted by any crooked cop that probably even fires more blaze than I do...

Na so I dey for ghetto one day dey kpef when some bombaclaat babylonians bust off the place.. As a big boy I didn't run I stand confidently with my flaming blaze in hand. "Hey! If you move I go fire you! The big-headed, black-lips, armed-robbery-looking cop yelled at me.. "Oga wetin happen na only smoke I dey smoke na, abi you wan tell me say you no dey smoke?" I asked the ugly-looking cop who looks exactly like Buju Banton with a very dark lips like someone that usually smoke a sack of weed a day.. He frowned and grabbed me by my belt. "Oga cool down na, oya make I settle you from here na?" I said to hi secretly as his colleagues are busy intimidating other innocent patriotic smokers.. "How much you get" he quickly asked.. "Na 2k o" I said putting my hand in my pocket. "If you no get 5k you go reach station, if I lock you maybe your wife go come bail you" the crooked police frankly replied. "Oga I no get wife o, na only me dey abeg, oya take 3k" I said as I brought out 3k and he codedly collected the cash and told me to move quickly before his colleague show up.. Na so I take waka oh!

We need a FOW (Freedom Of Weed) to be passed into LAW.. WTF is our lawmakers doing in that chamber? Nothing! Just sitting there speaking heavy grammars..

Please electorates, vote who will fight for our right.. Don't vote for oppressors.. I hear that even the President smokes weed coded.

My true weed lovers, please agitate for this thread to make front page.. We need to create awareness before this coming election.. Which party has the FOW bill in their manifesto?

4 Likes

Re: Freedom Of Weed by temitemi1(m): 11:40am On Mar 15, 2015
Brother u don dey mad small small oooo grin grin grin
Re: Freedom Of Weed by adonisgold: 11:42am On Mar 15, 2015
Hehehe, front page please

1 Like

Re: Freedom Of Weed by experimentist: 11:45am On Mar 15, 2015
temitemi1:
Brother u don dey mad small small oooo grin grin grin
God forbid..

1 Like

Re: Freedom Of Weed by donigspain(m): 11:45am On Mar 15, 2015

2 Likes

Re: Freedom Of Weed by Nobody: 12:03pm On Mar 15, 2015
Cannabis Niggah grin
Re: Freedom Of Weed by omaiyale: 12:14pm On Mar 15, 2015
Stop smoking
Re: Freedom Of Weed by Zuria(f): 12:18pm On Mar 15, 2015
Form an association and endorse your candidate...I'm sure your association would boast of 50million Nigerians grin grin more highness to you, bro grin grin

1 Like

Re: Freedom Of Weed by experimentist: 12:23pm On Mar 15, 2015
Zuria:
Form an association and endorse your candidate...I'm sure your association would boast of 50million Nigerians grin grin more highness to you, bro grin grin
angry

I need serious responses... I got my PVC, Where my true smokers at? cry

1 Like

Re: Freedom Of Weed by experimentist: 12:24pm On Mar 15, 2015
omaiyale:
Stop smoking
I won't

3 Likes

Re: Freedom Of Weed by cheddahboy(m): 1:39pm On Mar 15, 2015
experimentist:
angry

I need serious responses... I got my PVC, Where my true smokers at? cry

I dey your back

i think this can be possible if APC wins considering Jagaban.

#WeedNoBeDrug.

2 Likes

Re: Freedom Of Weed by experimentist: 1:50pm On Mar 15, 2015
cheddahboy:

I dey your back

i think this can be possible if APC wins considering Jagaban.

#WeedNoBeDrug.
Oya begin dey campaign for your area.. Jonathan is a stingy guy, only him wan dey get high in aso roc

1 Like

Re: Freedom Of Weed by musaajebor(m): 1:58pm On Mar 15, 2015
weed is legal in nigeria as long your smokin it it does not constitute a public nuisance to the society.
i will advise all law abiding indulgers in nigeria tosmoke weed legally in their private bunk and nobody will harass u.
legalise

1 Like

Re: Freedom Of Weed by Nobody: 5:30pm On Mar 15, 2015
Me I no dey smoke for jungle because e too dey cast
Sas don gun 6 of ma niggaz just for smoking since then na my bunk I dey stay puff my apartment dey the 3rd floor of a story building
I mind my own business. Do my thins on a low key I live in the city so those mofo no dey embarrass men like that. niggaz for ghetto dey suffer na y I hustle comot there I no dey go jolly again sef and my amigos understand

1 Like

Re: Freedom Of Weed by PapiWata: 7:15pm On Mar 15, 2015
experimentist:
I'm so seek and tired of smoking weed in a hidden.. Why would one have to hide to get high? angry

I hate rushing my joint, I like to take my time, twist my sh'it and light it up carefully without fear of getting busted by any crooked cop that probably even fires more blaze than I do...

Na so I dey for ghetto one day dey kpef when some bombaclaat babylonians bust off the place.. As a big boy I didn't run I stand confidently with my flaming blaze in hand. "Hey! If you move I go fire you! The big-headed, black-lips, armed-robbery-looking cop yelled at me.. "Oga wetin happen na only smoke I dey smoke na, abi you wan tell me say you no dey smoke?" I asked the ugly-looking cop who looks exactly like Buju Banton with a very dark lips like someone that usually smoke a sack of weed a day.. He frowned and grabbed me by my belt. "Oga cool down na, oya make I settle you from here na?" I said to hi secretly as his colleagues are busy intimidating other innocent patriotic smokers.. "How much you get" he quickly asked.. "Na 2k o" I said putting my hand in my pocket. "If you no get 5k you go reach station, if I lock you maybe your wife go come bail you" the crooked police frankly replied. "Oga I no get wife o, na only me dey abeg, oya take 3k" I said as I brought out 3k and he codedly collected the cash and told me to move quickly before his colleague show up.. Na so I take waka oh!

We need a FOW (Freedom Of Weed) to be passed into LAW.. WTF is our lawmakers doing in that chamber? Nothing! Just sitting there speaking heavy grammars..

Please electorates, vote who will fight for our right.. Don't vote for oppressors.. I hear that even the President smokes weed coded.

My true weed lovers, please agitate for this thread to make front page.. We need to create awareness before this coming election.. Which party has the FOW bill in their manifesto?

My brother you sabi negotiate police settlement no be small ting. I like how you take style make SECRET offer, so that the policeman greediness nogo let am make noise and call others. Kai, you sabi dem o.

Anyway, me I suggest say make you go look how you go fit buy VAPORIZER for any internet shop like Vapor Nation. The ting when vaporizer take beat smoke be say the ting no dey smell at all, because na only the THC when dey shak for inside the bitter-leaf, go dey vaporize, BUT the leaf nogo burn and smell at all.

Even though the bitter-leaf no dey burn for inside vaporizer, you go still high well-well, and because the smell no dey strong like for where dem put fire for bush, you go fit dey use that vaporizer for inside ya house, or for ya backyard, witi no fear at all say over-sabi people go fit come begin dey disturb you for ya work.

http://vapesterdam.com/category/vaporizers/portable-vaporizers/

2 Likes

Re: Freedom Of Weed by experimentist: 7:51pm On Mar 15, 2015
PapiWata:

Correct guy, where you been dey since? No mind those crooked cops dem too like money..

For the vaporizer thing I don't think I will like that cos me like to dey see fire burns and clouds of smoke as I get high it makes me feel good.. I no get shaking smoking in my room or my yard, but my problem be say anytime wen I dey for street I go dey watch out for cops.. That's bullsh'it na.. Anyhow sha, I go try that stuff too..
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 7:56pm On Mar 15, 2015
oloyolo:
Me I no dey smoke for jungle because e too dey cast
Sas don gun 6 of ma niggaz just for smoking since then na my bunk I dey stay puff my apartment dey the 3rd floor of a story building
I mind my own business. Do my thins on a low key I live in the city so those mofo no dey embarrass men like that. niggaz for ghetto dey suffer na y I hustle comot there I no dey go jolly again sef and my amigos understand
No be lie. Nothing like burning marijuana privately at home but you know, as ghetto street nigga like me I also love hanging around my thug niggas, hustlers and drug (marijuana) dealers outdoor..
Re: Freedom Of Weed by PapiWata: 8:08pm On Mar 15, 2015
experimentist:
Correct guy, where you been dey since? No mind those crooked cops dem too like money..

For the vaporizer thing I don't think I will like that cos me like to dey see fire burns and clouds of smoke as I get high it makes me feel good.. I no get shaking smoking in my room or my yard, but my problem be say anytime wen I dey for street I go dey watch out for cops.. That's bullsh'it na.. Anyhow sha, I go try that stuff too..

Any day when you no get time to go for bush joint, you go fit take style vaporize am for house, take that one manage yaself until you see chance to visit Head Office for smoking appointment with the Area Fada dem.

1 Like

Re: Freedom Of Weed by Nobody: 8:10pm On Mar 15, 2015
experimentist:
No be lie. Nothing like burning marijuana privately at home but you know, as ghetto street nigga like me I also love hanging around my thug niggas, hustlers and drug (marijuana) dealers outdoor..

Brov no be lie I miss the good old days with ma thugs
Now I invite my most trusted niggaz to ma crib and we puff our lungs out blasting good hard core or street music. Till we pass out.
But dat can't replace the jungle sha we all depressed. But u know na no dulling moment with weed
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 8:19pm On Mar 15, 2015
PapiWata:

Any day when you no get time to go for bush joint, you go fit take style vaporize am for house, take that one manage yaself until you see chance to visit Head Office for smoking appointment with the Area Fada dem.
grin

I just view the link, I'm impressed oh I no go lie even as I never try am. I go like feel how it works.. Where I fit get am buy for Lag and like how much e go cost?
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 8:24pm On Mar 15, 2015
oloyolo:

Brov no be lie I miss the good old days with ma thugs
Now I invite my most trusted niggaz to ma crib and we puff our lungs out blasting good hard core or street music. Till we pass out.
But dat can't replace the jungle sha we all depressed. But u know na no dulling moment with weed

O boy, naso. As you see me so I be pot head oh, I wish say I fit dey smoke dey collect salary on top e go sweet die.. I go don rich pass Dangote by now o... Since I stop doing cigarette my weed smoking rate increases tremendously..
Re: Freedom Of Weed by PapiWata: 8:28pm On Mar 15, 2015
experimentist:
O boy, naso. As you see me so I be pot head oh, I wish say I fit dey smoke dey collect salary on top e go sweet die.. I go don rich pass Dangote by now o... Since I stop doing cigarette my weed smoking rate increases tremendously..

You be correct man. Siga na BAD poison when dey weak man pikin, and bring plenty-plenty different sickness when fit kill person self.

No mistake take ya mouth touch siga again, and you go enjoy this life witi no comma, as weed master concern.
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 8:43pm On Mar 15, 2015
PapiWata:

You be correct man. Siga na BAD poison when dey weak man pikin, and bring plenty-plenty different sickness when fit kill person self.

No mistake take ya mouth tough siga again, and you go enjoy this life witi no comma, as weed master concern.
I'm allergic to nicotine as I dey yah so.. Mi nuh tek bad up.
Re: Freedom Of Weed by Nobody: 9:04pm On Mar 15, 2015
experimentist:
O boy, naso. As you see me so I be pot head oh, I wish say I fit dey smoke dey collect salary on top e go sweet die.. I go don rich pass Dangote by now o... Since I stop doing cigarette my weed smoking rate increases tremendously..

Haha just eat good nigga most people don't know I smoke they think am innocent. but me na bush on my own
13 niggaz we don finish 1 ghana must go bag in one night before
That was a year back the day we got news that our own man was executed in china mhenn u need to c the smoke that day
RIP to komotion sha
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 9:12pm On Mar 15, 2015
oloyolo:

Haha just eat good nigga most people don't know I smoke they think am innocent. but me na bush on my own
13 niggaz we don finish 1 ghana must go bag in one night before
That was a year back the day we got news that our own man was executed in china mhenn u need to c the smoke that day
RIP to komotion sha
executed in China? Sh'it! The guy na dope man? shocked
Re: Freedom Of Weed by suwailad(f): 9:16pm On Mar 15, 2015
experimentist:
?
If you want to smoke freely, do it in the mid night or go and stay in countries where weed is legal e.g Netherlands or state of Washington and colorado etc
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 9:23pm On Mar 15, 2015
suwailad:

If you want to smoke freely, do it in the mid night or go and stay in countries where weed is legal e.g Netherlands or state of Washington and colorado etc
Netherlands for make sense oh. But in the meantime, I mostly do it indoor inna mi room..

Is weed also legal in Jamaica?
Re: Freedom Of Weed by suwailad(f): 9:27pm On Mar 15, 2015
experimentist:
Netherlands for make sense oh. But in the meantime, I mostly do it indoor inna mi room..

Is weed also legal in Jamaica?

ah ah see question wey you dey ask. jamaica of all places where they grow weeds in clouds.

@PapiWata

I need this vaporizer like mad, how do i get it in Ghana?
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 9:31pm On Mar 15, 2015
suwailad:

ah ah see question wey you dey ask. jamaica of all places where they grow weeds in clouds.

@PapiWata

I need this vaporizer like mad, how do i get it in Ghana?
e get reason why I ask na, e be like say babylon dey arrest smokers for Jamo sef O.. Wait o, you dey smoke?
Re: Freedom Of Weed by suwailad(f): 9:39pm On Mar 15, 2015
experimentist:
e get reason why I ask na, e be like say babylon dey arrest smokers for Jamo sef O.. Wait o, you dey smoke?

Yes i do smoke since 2007, i'm looking for more cleaner ways to weed, like using a vaporizer but getting one and a guide is difficult
Re: Freedom Of Weed by experimentist: 9:47pm On Mar 15, 2015
suwailad:

Yes i do smoke since 2007, i'm looking for more cleaner ways to weed, like using a vaporizer but getting one and a guide is difficult
Wow cool. Well to me o there's nothing like burning it up thou I'm gona find the vaporizer n try it to compare.. And I suggest you shop for it online if u can.. I'm hope I find here in Naija thou
Re: Freedom Of Weed by Nobody: 9:47pm On Mar 15, 2015
All I see is a an intelligent brother wasting his life away because he is either unemployed, underemployed or suffering from disguised unemployment.

A brother with serious work to do will not have time to be smoking weed. Hah! Failed leadership.

Sai Buhari

1 Like

(1) (2) (Reply)

Eziachi: Dearest Jonathan & My Fellow Igbo Brothers / Photo: This Man Stole A Car In Abuja And Was Caught At The Entrance Of Kaduna / One Nigeria Indeed.............pictures.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.