Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,728 members, 7,862,347 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 02:25 PM

Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section - Nairaland / General (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section (21444 Views)

Share Your Embarrassing Moment You Felt The Ground Should Swallow You / What Is The Most Embarrassing Thing You've Caught Someone Else Doing? / What Has Been The Most Embarrassing Moment Of Your Life? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 10:54pm On Mar 21, 2015
Fulaboy:
I think am d only fulani on d romance section seffff I wonde how they mistake me for someone else undecided
hehe... Abeg, jez admit say u be zick19 so dat me go dey free coz dem still neva believe me sef
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Fulaboy(m): 10:56pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

hehe... Abeg, jez admit say u be zick19 so dat me go dey free coz dem still neva believe me sef
guy you deserve d name beta just take it is yours wink
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by tosyne2much(m): 10:57pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

Oga mii.... Ema binu ooo
Awon moderators ni won fimi si para mood ni ale yii
Abeg no vex.....
Idóbale ni mo wa embarassed
I promise you a crate of orijin 2moro after i'm unbanned
Oga u offend me ooooo.. I gat just tell you this nyt

Wetin u talk that day really pain me oooo and I dey highly disappointed in you.. You suppose notice say I dey avoid you eva since den
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by alberto2k(m): 10:58pm On Mar 21, 2015
Orijin105:
OMG!!!! Alberto2k! in thread embarassed


*runs out with fear
19 mad man! grin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Lipzlikeshugar(f): 11:02pm On Mar 21, 2015
naijaboiy:

Only a guy has embarrassed me of recent.

No female has done that yet cos I always return back the bullshit.

None that I can remember undecided
blah blah blah, typical white n black bullsh**t
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:05pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
Oga u offend me ooooo.. I gat just tell you this nyt

Wetin u talk that day really pain me oooo and I dey highly disappointed in you.. You suppose notice say I dey avoid you eva since den
tosyne10much baba, tank God say you even follow me talk tonite....
I sabi say d thing vex you that day na why i apologize instanta
you no go vex for your boy nii....

My apologies bro wink
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Kolade354(m): 11:05pm On Mar 21, 2015
Bisolarh:
E ma binu si mi ma, mo se ere ni ooo. Ati mo pe won ti taken yi.
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:07pm On Mar 21, 2015
alberto2k:

19 mad man! grin
u dey play rough play oo
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by naijaboiy: 11:12pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
Bros, who u come later choose yesterday ? cheesy
Them no woo me yesterday o cheesy
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by pinkycute(f): 11:13pm On Mar 21, 2015
I believe you cheesy cheesy

danbrowndmf:
Pinkycute Nobody has ever bash me on this romance section oh,am always careful of wat ever am posting,unless day na u go bash me now.sad
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by tosyne2much(m): 11:13pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

tosyne10much baba, tank God say you even follow me talk tonite....
I sabi say d thing vex you that day na why i apologize instanta
you no go vex for your boy nii....

My apologies bro wink
E still dey pain me till now cos you be the last person wey I think say e no fit eva do that kind thing

Anyway no wahala sha, na so people be on the forum
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by naijaboiy: 11:14pm On Mar 21, 2015
Lipzlikeshugar:
blah blah blah, typical white n black bullsh**t
it shouldn't be your problem na grin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by danbrowndmf(m): 11:17pm On Mar 21, 2015
pinkycute:
I believe you cheesy cheesy

tank you.cheesy
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by tosyne2much(m): 11:17pm On Mar 21, 2015
naijaboiy:

Them no woo me yesterday o cheesy
Waaaaaaat !!!! Wetin happen ?
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:20pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
E still dey pain me till now cos you be the last person wey I think say e no fit eva do that kind thing

Anyway no wahala sha, na so people be on the forum
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by naijaboiy: 11:21pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
Waaaaaaat !!!! Wetin happen ?
Na on thursday dem woo me cheesy
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:23pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
E still dey pain me till now cos you be the last person wey I think say e no fit eva do that kind thing

Anyway no wahala sha, na so people be on the forum
I swear! I be dey try play with you that day na
Never knew it was an expensive joke and you will vex you up to diz extent
Don't be disappointed in me bro, jez see me as your kid bro


From the bottom of my heart
I'm so sorry bro
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by alberto2k(m): 11:25pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

u dey play rough play oo
i dey fear u? undecided
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by kellyJames5(m): 11:26pm On Mar 21, 2015
may3:
No bashing yet...am more of a ghost reader(read,smile or laff as d case mayb and continue)

My exact type.
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by alberto2k(m): 11:26pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

I swear! I be dey try play with you that day na
Never knew it was an expensive joke and you will vex you up to diz extent
Don't be disappointed in me bro, jez see me as your kid bro



From the bottom of my heart
I'm so sorry bro
so u sabi beg like this? grin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Ishilove: 11:28pm On Mar 21, 2015
Please speak english, folks. If you want to speak in your native dialect, there are threads for that in the culture section. Thanks

1 Like

Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:29pm On Mar 21, 2015
alberto2k:

i dey fear u? undecided
you sef know wetin i fit do na angry
After plancking your head 5times
Walai! i go forget bottle for your yanshgrin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by tosyne2much(m): 11:32pm On Mar 21, 2015
alberto2k:

so u sabi beg like this? grin
Highly respected boss.. How u dey ? cool
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by alberto2k(m): 11:36pm On Mar 21, 2015
tosyne2much:
Highly respected boss.. How u dey ? cool
oga i dey fine o... no vez say i come late...light no dey area, i dey think of going to sleep on the transformer since heat too much n light no dey grin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by Orijin105: 11:38pm On Mar 21, 2015
alberto2k:

so u sabi beg like this? grin
I eff'ed up dat day bro, and if bro tosyne2much no forgive me, i deserve am...
I no dey too big to apologize tho
Abeg, help me beg am on my behalf
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by alberto2k(m): 11:39pm On Mar 21, 2015
Orijin105:

you sef know wetin i fit do na angry
After plancking your head 5times
Walai! i go forget bottle for your yanshgrin

I hear say u like p-cap...i go use bottle make correct one for u grin
Re: Share Your Memorable Embarrassing Moment In The Romance Section by tosyne2much(m): 11:44pm On Mar 21, 2015
alberto2k:

oga i dey fine o... no vez say i come late...light no dey area, i dey think of going to sleep on the transformer since heat too much n light no dey grin

Just make sure say you shower first cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

NNPC Filling Station In Edo On Fire (Photos, Video) / Rumors In Nigeria: Best Nigerian Rumours So Far? / 10 Things Extraordinary People Say Everyday.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.