Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural - Romance (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural (27364 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 1:15am On Mar 28, 2015 |
KingTom:kingtom sef dey use me paa ![]() una don see me before If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . . |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by nawtikid(m): 1:17am On Mar 28, 2015 |
pembisco:why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by ipleddge: 1:26am On Mar 28, 2015 |
Tandullceblog:Baby can I call you boo? |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 2:48am On Mar 28, 2015 |
falcon01:Try again,that's been overused. |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:07am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by falcon01: 7:12am On Mar 28, 2015 |
CyrusXandria:I know just telling you |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:19am On Mar 28, 2015 |
KingTom:No mind the weyrey, i go use am for ritual at last . . . |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:23am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:36am On Mar 28, 2015 |
KingTom:when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . . why hin brain no go reduce? |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by hardeysola(m): 7:37am On Mar 28, 2015 |
That's my Queen, her name is Temitope, so fond of each other
|
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:44am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:50am On Mar 28, 2015 |
starlingleanets:op put ur boo pic na, why u dey put ur own ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:54am On Mar 28, 2015 |
franugo:they are my boo bro |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:55am On Mar 28, 2015 |
KingTom:The weyrey go still bash me back oooo. . . Make i run before hin go see me ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:56am On Mar 28, 2015 |
rokiatu:hehehe luv dis guy gus where is his twin brother 4rm another mother? |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:59am On Mar 28, 2015 |
starlingleanets:hmmm, i dey use one eye dey look u so oo |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:01am On Mar 28, 2015 |
alexdellafonte:Do u stay in canada? |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by pembisco(m): 8:11am On Mar 28, 2015 |
nawtikid:na how the dress be o, ladies sha |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 8:19am On Mar 28, 2015 |
Mavelshee:No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho didirin.Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits. |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:50am On Mar 28, 2015 |
KingTom:Kingtom u dey craze ba? |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:52am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Orijin ur fada yansh |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:52am On Mar 28, 2015 |
alexdellafonte:Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 8:57am On Mar 28, 2015 |
stephenqueen:Yes I am crazy! ![]() |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by shirgles(m): 9:10am On Mar 28, 2015 |
She is my Olori Na Godwill
|
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:12am On Mar 28, 2015 |
KingTom:werey boi who u dey vote for |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 9:13am On Mar 28, 2015 |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by elari(m): 9:16am On Mar 28, 2015 |
Her name is Maria, I always say she is the reason am alive
|
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:21am On Mar 28, 2015 |
Mavelshee:See urself? Simple question is she ur girlfriend. Stop dodging my question, her name c............ |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:23am On Mar 28, 2015 |
KingTom:Ur head dey there,Buhari all the way |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:47am On Mar 28, 2015 |
ipleddge:No baby you can't. |
| Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 12:28pm On Mar 28, 2015 |
mikaj:who be this pino-pino? ![]() |
Nigerian Lady Gets Mercedes Benz S Class As Birthday Gift From Boo (pics) • You Summon The Courage To Visit Your Boo's Family And Then You Meet This (Photo) • Babes!!! Upload Your Pics Lets See How Pretty & Cool You Are • 2 • 3 • 4
After Helping A Guy With Airtime, She Gets Engagement Ring In Return • Common Misconceptions Most Guys Have About Dating • My Friend Had Sex With This Girl After Buyin Her 2 Meatpie And Coke



where is his twin brother 4rm another mother?