₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,648 members, 8,431,927 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 02:57 AM

Toggle theme

Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural - Romance (8) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceUpload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural (28463 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 1:15am On Mar 28, 2015
KingTom:
That one na bad market grin
kingtom sef dey use me paa embarassed

una don see me beforehuh
If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . .
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by nawtikid(m): 1:17am On Mar 28, 2015
pembisco:
crybadmouth if you want but me love her
why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by ipleddge: 1:26am On Mar 28, 2015
Tandullceblog:
So dat people's 'boos' will b insulted?
Baby can I call you boo?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 2:48am On Mar 28, 2015
falcon01:
you need deliverance
Try again,that's been overused.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:07am On Mar 28, 2015
Orijin101:
kingtom sef dey use me paa embarassed

una don see me beforehuh
If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . .
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by falcon01: 7:12am On Mar 28, 2015
CyrusXandria:
Try again,that's been overused.
I know just telling you
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:19am On Mar 28, 2015
KingTom:
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:23am On Mar 28, 2015
Orijin101:
No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:36am On Mar 28, 2015
KingTom:
But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o grin grin grin
when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . .
why hin brain no go reduce? grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by hardeysola(m): 7:37am On Mar 28, 2015
That's my Queen, her name is Temitope, so fond of each other

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:44am On Mar 28, 2015
Orijin101:
when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . .
why hin brain no go reduce? grin
Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:50am On Mar 28, 2015
starlingleanets:
There they are
op put ur boo pic na, why u dey put ur ownhuh
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:54am On Mar 28, 2015
franugo:
op put ur boo pic na, why u dey put ur ownhuh
they are my boo bro
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:55am On Mar 28, 2015
KingTom:
Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o grin grin grin
The weyrey go still bash me back oooo. . . Make i run before hin go see me grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:56am On Mar 28, 2015
rokiatu:
If they post it why not. undecided

https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2011/05/popcorn_yes.gif
hehehe luv dis guy guscheesy where is his twin brother 4rm another mother?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:59am On Mar 28, 2015
starlingleanets:
they are my boo bro
hmmm, i dey use one eye dey look u so oo
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:01am On Mar 28, 2015
alexdellafonte:
Wait à min . I think i knw dis babe , is She ur girl friend . Name withheld.
Do u stay in canada?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by pembisco(m): 8:11am On Mar 28, 2015
nawtikid:
why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain
na how the dress be o, ladies sha
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 8:19am On Mar 28, 2015
Mavelshee:
Do u stay in canada?
No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho undecided didirin.
Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:50am On Mar 28, 2015
KingTom:
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
Kingtom u dey craze ba?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:52am On Mar 28, 2015
Orijin101:
No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
Orijin ur fada yansh
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:52am On Mar 28, 2015
alexdellafonte:
No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho undecided didirin.
Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits.
Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 8:57am On Mar 28, 2015
stephenqueen:
Kingtom u dey craze ba?
Yes I am crazy! grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by shirgles(m): 9:10am On Mar 28, 2015
She is my Olori
Na Godwill

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:12am On Mar 28, 2015
KingTom:
Yes I am crazy! grin
werey boi who u dey vote for
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 9:13am On Mar 28, 2015
stephenqueen:
werey boi who u dey vote for
S
A
I

B
U
H
A
R
I

grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by elari(m): 9:16am On Mar 28, 2015
Her name is Maria, I always say she is the reason am alive

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:21am On Mar 28, 2015
Mavelshee:
Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her
See urself? Simple question is she ur girlfriend. Stop dodging my question, her name c............
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:23am On Mar 28, 2015
KingTom:
S
A
I

B
U
H
A
R
I

grin grin grin
Ur head dey there,Buhari all the way
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:47am On Mar 28, 2015
ipleddge:
Baby can I call you boo?
No baby you can't.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 12:28pm On Mar 28, 2015
mikaj:
No Hating. #AlreadyTaken
who be this pino-pino? huh
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply

Nigerian Lady Gets Mercedes Benz S Class As Birthday Gift From Boo (pics)You Summon The Courage To Visit Your Boo's Family And Then You Meet This (Photo)Babes!!! Upload Your Pics Lets See How Pretty & Cool You Are234

Really Frustrated My Wife Keeps Denying Me SexAny Man Who Asks You 'what Can You Bring To The Table?' Does Not ..........Things Your Spouse Does That You Dislike