Stats: 3,165,689 members, 7,862,158 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 10:04 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural (24743 Views)
Nigerian Lady Gets Mercedes Benz S Class As Birthday Gift From Boo (pics) / You Summon The Courage To Visit Your Boo's Family And Then You Meet This (Photo) / Babes!!! Upload Your Pics Lets See How Pretty & Cool You Are (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 1:15am On Mar 28, 2015 |
KingTom:kingtom sef dey use me paa ![]() una don see me before ![]() If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . . |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by nawtikid(m): 1:17am On Mar 28, 2015 |
pembisco:why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by ipleddge: 1:26am On Mar 28, 2015 |
Tandullceblog:Baby can I call you boo? |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 2:48am On Mar 28, 2015 |
falcon01:Try again,that's been overused. |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:07am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well ![]() ![]() ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by falcon01: 7:12am On Mar 28, 2015 |
CyrusXandria:I know just telling you |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:19am On Mar 28, 2015 |
KingTom:No mind the weyrey, i go use am for ritual at last ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:23am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o ![]() ![]() ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:36am On Mar 28, 2015 |
KingTom:when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . . why hin brain no go reduce? ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by hardeysola(m): 7:37am On Mar 28, 2015 |
That's my Queen, her name is Temitope, so fond of each other 6 Likes 1 Share
|
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:44am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o ![]() ![]() ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:50am On Mar 28, 2015 |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:54am On Mar 28, 2015 |
franugo:they are my boo bro |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:55am On Mar 28, 2015 |
KingTom:The weyrey go still bash me back oooo. . . Make i run before hin go see me ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:56am On Mar 28, 2015 |
rokiatu: hehehe luv dis guy gus ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:59am On Mar 28, 2015 |
starlingleanets: hmmm, i dey use one eye dey look u so oo
|
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:01am On Mar 28, 2015 |
alexdellafonte: Do u stay in canada? |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by pembisco(m): 8:11am On Mar 28, 2015 |
nawtikid:na how the dress be o, ladies sha |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 8:19am On Mar 28, 2015 |
Mavelshee:No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho ![]() Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits. |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:50am On Mar 28, 2015 |
KingTom:Kingtom u dey craze ba? |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:52am On Mar 28, 2015 |
Orijin101:Orijin ur fada yansh |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:52am On Mar 28, 2015 |
alexdellafonte: Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 8:57am On Mar 28, 2015 |
stephenqueen:Yes I am crazy! ![]() |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by shirgles(m): 9:10am On Mar 28, 2015 |
She is my Olori Na Godwill 9 Likes
|
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:12am On Mar 28, 2015 |
KingTom:werey boi who u dey vote for |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 9:13am On Mar 28, 2015 |
1 Like |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by elari(m): 9:16am On Mar 28, 2015 |
Her name is Maria, I always say she is the reason am alive 3 Likes
|
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:21am On Mar 28, 2015 |
Mavelshee:See urself? Simple question is she ur girlfriend. Stop dodging my question, her name c............ |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:23am On Mar 28, 2015 |
KingTom:Ur head dey there,Buhari all the way |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:47am On Mar 28, 2015 |
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 12:28pm On Mar 28, 2015 |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Who Was At Fault In Your Last Relationship? You Or Your Ex? / Guys: Have You Ever Cried Over A Girl / No Girl Is Good, Yet Guys Are Getting Married Every Week
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |