₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,506 members, 8,422,364 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 08:21 AM

Toggle theme

Who Is This Naija Boy Sef? - Romance (4) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWho Is This Naija Boy Sef? (19138 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply (Go Down)

Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:36am On Apr 04, 2015
celine234:
lipsrsealed lipsrsealed sad sad all I did was asked about naija boy and orijin, and am already called attention seeker? OK, what if I con asked for orijin number huh

ewo? dem go just bury me for aso rock.
we all know you are here to have fun bae. . . don't mind the names you are been called, datz how we roll cool

never take wah happens here serious wink
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:36am On Apr 04, 2015
Godvilla:
[color=olive]I dnt know u're dis funny........ grin[/color]
I shwear to drunk im betta grin

*hiccups
*burps
*farts

Shhshhhshhh angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:37am On Apr 04, 2015
KingTom:
No comment lipsrsealed
if i hear say you no go comment undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by lordhugo(m): 10:37am On Apr 04, 2015
2dice:
Badman orijinal
Gangstar property
U sighted with a sniper tongue
King of BaddoLand!
double six
Are you sighting me with the snipers Jona trained or with sinaj 's Nipp.les?#

https://www.gifsforum.com/images_new/gif/wtf/grand/06402767-wtf.gif
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:38am On Apr 04, 2015
Midehi:
why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh
me too
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 10:39am On Apr 04, 2015
Orijin101:
if i hear say you no go comment undecided
Yesterday you dey rant and rave like Ashawo wey dem no pay, You don well? grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:39am On Apr 04, 2015
Orijin101:
Baba, i no fit let naijaboiy chop am 1st ooo. . . the dude na one kind morrafvckin chopper! him go jez chop all d alubarika wey dey the babe body while i go dey struggle with the bone cry

Abegiii! na me go chop diz on 1st oii
u no dey chop remain...nah ur oroblem bdat grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:41am On Apr 04, 2015
Godvilla:
[color=olive]U really don't have to waste ur time repling to a rubbish post........[/color]
and you are here replying rubbish huh
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:42am On Apr 04, 2015
lordhugo:
Truth be told, Nl has a very tiny but highly active select group of members. (Expensive cellular data in Nigeria de disenfranchise many people)

Now for the truth,

1. To be a popular Female NLder, show off your selling points without decorum! (lips, boob.s, backside). Umu vaseline will always cum!

2. To be a popular Male NLder, Just praise those females with sweet words day and night until your Airtel 10Mb per day data expires.

QED!

https://www.gifsforum.com/images_new/gif/wtf/grand/12258958-wtf.gif
do pple still use 10mb to browse undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:43am On Apr 04, 2015
celine234:
me too
FYM
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:43am On Apr 04, 2015
Dimples192:
I see it shocked
Make me sef go do fasting and prayers for a year make I fine small, make I dey get this kain offers too cry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:44am On Apr 04, 2015
celine234:
and you are here replying rubbish huh
[color=olive]See person wey i dey even support.......
Orijin101... Bia here.... How many bundles of weed hav u given to ur new babe?
[/color]
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:45am On Apr 04, 2015
celine234:
mind ur business
When person dey try help u, u dey yarn okpas... Na y u dey use scope beg for number

just ten
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:45am On Apr 04, 2015
KingTom:
Yesterday you dey rant and rave like Ashawo wey dem no pay, You don well? grin grin grin
I no know say weed dey inside d beans wey i chop that yesternite. . .
Na wetin cause am be dat cry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:46am On Apr 04, 2015
Orijin101:
grin
Sure guy, how far na? I no get my twice daily N10k worth of igbo again na
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:46am On Apr 04, 2015
LOLX girls sha...
Midehi:
why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh
oya u upload ur own mk we see if u fine
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 10:47am On Apr 04, 2015
Orijin101:
I no know say weed dey inside d beans wey i chop that yesternite. . .
Na wetin cause am be dat cry
Chai I talk am, Stephenqueen don already contact Fr. Mbaka and Prophet T.B Joshua, make dem lay hands on top your matter grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by 2dice(m): 10:48am On Apr 04, 2015
lordhugo:
King of BaddoLand!
double six
Are you sighting me with the snipers Jona trained or with sinaj 's Nipp.les?#

https://www.gifsforum.com/images_new/gif/wtf/grand/06402767-wtf.gif
really can't tell only if sinaj boobiie is not padded
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:48am On Apr 04, 2015
Midehi:
why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh
So show us what u consider as being handsome
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:48am On Apr 04, 2015
pyrokardia:
When person dey try help u, u dey yarn okpas... Na y u dey use scope beg for number
who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:49am On Apr 04, 2015
Dimples192:
I shwear to drunk im betta grin

*hiccups
*burps
*farts

Shhshhhshhh angry
Farts too, just from a single bottlehuh Abeg make I take u out wink
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:50am On Apr 04, 2015
celine234:
just ten
[color=olive]Just ten and u don dey see double?
I dnt think u got the prowess to over throw Sinaj[/color]
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:52am On Apr 04, 2015
celine234:
who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number
Hmmm tongue
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:53am On Apr 04, 2015
Godvilla:
[color=olive]Just ten and u don dey see double?
U dnt think u got the prowess to over throw Sinaj[/color]
yes I can grin, with orijin by my side all things are possible.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:55am On Apr 04, 2015
celine234:
who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number
[color=olive]Well, u just did and its going down in the history books.....[/color]
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:58am On Apr 04, 2015
pyrokardia:
Farts too, just from a single bottlehuh Abeg make I take u out wink
I necked 9bottles shshshsh dnt tell Orijin101 grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:00am On Apr 04, 2015
Godvilla:
[color=olive]Well, u just did and its going down in the history books.....[/color]
what about you? just leave me alone dude. I ain't got time for this fun no more. I never should have opened this topic.
I thought It was fun, am not the sensitive type but am getting it now. I hate when people assumed things that are not logical and true
. i'm out, I'm getting what I asked for. all I wanted was fun and everybody coming around dropping comments. never thought it would get this stupid.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:01am On Apr 04, 2015
next time in my life, I ain't dropping comments about those two people.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:03am On Apr 04, 2015
Well they noticed you so mission accomplished undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:04am On Apr 04, 2015
pyrokardia:
So show us what u consider as being handsome
for me sha ooo, hes not that as it all claim
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:09am On Apr 04, 2015
Psalmwise:
LOLX girls sha...oya u upload ur own mk we see if u fine
i might not be beautiful but the way you guys are going about it can make him loose confidence...i pray he maintains his esteem & not let it get to his head
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply

This Naija Girl Wears A Bra In Front Of Her Male CousinOMG!! SEE How Big This Naija Girl’s Vagina Is [PHOTO]This Naija Babe Wants You Guys To See Her Se.xy Stuffs234

Reasons Why Many Nigerian Women Look Unattractive To MenBirthday S£x (18+)Married Man Travels 8 Hours For Valentine’s Love — Gets Blocked Immediately!