₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,477 members, 8,422,267 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 12:30 AM

Toggle theme

Who Is This Naija Boy Sef? - Romance (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWho Is This Naija Boy Sef? (19118 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply (Go Down)

Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:08pm On Apr 04, 2015
Fulaboy:
oga accept the free punny now wink this is a opportunity for you to test another..........lipsrsealed
lipsrsealed
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:10pm On Apr 04, 2015
Godvilla, if that babe deactivate, walai! i go swear for you angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:11pm On Apr 04, 2015
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:12pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
Kingtom walahi I don suffer for orijin101 matter o,na from one baba I just dey cum nw,dat baba don gimme soap say make we take bath orijin.orijin101 oya report here cum take the soap grin grin grin
Baba, wetin na. . . i no dey use ose dudu! I'm a born again Christian
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:13pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed.wetin do the babe( celine234) she need lashing?
no. . . weed!
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:15pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
Kingtom walahi I don suffer for orijin101 matter o,na from one baba I just dey cum nw,dat baba don gimme soap say make we take bath orijin.orijin101 oya report here cum take the soap grin grin grin
Kai oya Orijin101 show! grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:15pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
shocked how high are you nowhuh
I swear to drunk, I'm not god angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:16pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
E no reach dat level na grin
E don reach shrine and Dudu osun level sef, abi Stephenqueen no be so? grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:16pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed.wetin do the babe( celine234) she need lashing?
Serious yanshing grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:19pm On Apr 04, 2015
Dimples192:
I swear to drunk, I'm not god angry
cc: kingtom
stephenqueen

Ah give this babe 9bottles of orijin make she go deliver am to person, na so she drink everything for road. . . wetin we fit do her undecided ?
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:21pm On Apr 04, 2015
I wourvv you Orijin101. *hiccups cheesy grin

Orijin101:
cc: kingtom
stephenqueen

Ah give this babe 9bottles of orijin make she go deliver am to person, na so she drink everything for road. . . wetin we fit do her undecided ?
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:23pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
cc: kingtom
stephenqueen

Ah give this babe 9bottles of orijin make she go deliver am to person, na so she drink everything for road. . . wetin we fit do her undecided ?
Na to yansh am be the way na, abi wetin again? undecided Gangbanging things grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by stephenqueen: 12:24pm On Apr 04, 2015
KingTom:
E don reach shrine and Dudu osun level sef, abi Stephenqueen no be so? grin grin grin
Na so ooooo grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by stephenqueen: 12:25pm On Apr 04, 2015
KingTom:
Serious yanshing grin
grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by stephenqueen: 12:26pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
cc: kingtom
stephenqueen

Ah give this babe 9bottles of orijin make she go deliver am to person, na so she drink everything for road. . . wetin we fit do her undecided ?
Make we gang lash her grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:29pm On Apr 04, 2015
KingTom:
Na to yansh am be the way na, abi wetin again? undecided Gangbanging things grin grin grin
hope you are not referring to me sha, cos if u try am eh...that your penis wia dey sweet you go enter orijin bottle. you hear?
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:29pm On Apr 04, 2015
Dimples192:
I wourvv you Orijin101. *hiccups cheesy grin
undecided dafuq does dat mean?
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:31pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
Make we gang lash her grin
KingTom:
Na to yansh am be the way na, abi wetin again? undecided Gangbanging things grin grin grin
I trust dimples192, she go bite una d!ck comot for una body grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:32pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
undecided dafuq does dat mean?
Well phuck you den lipsrsealed

I tell u I lowf you and you forming for me undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:32pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
Make we gang lash her grin
look at your green head and big teeth..... drunkard.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:34pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
I trust dimples192, she go bite una d!ck comot for una body grin
Then I'll feed it to my dogs. sad angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:37pm On Apr 04, 2015
stephenqueen:
Na so ooooo grin grin grin
Chai grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:37pm On Apr 04, 2015
Dimples192:
Well phuck you den lipsrsealed

I tell u I lowf you and you forming for me undecided
ipledge!!!!! you really need to see diz!
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:37pm On Apr 04, 2015
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:38pm On Apr 04, 2015
celine234:
hope you are not referring to me sha, cos if u try am eh...that your penis wia dey sweet you go enter orijin bottle. you hear?
My "Joystick" is too big to enter Orijin bottle na, try again please grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:39pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
I trust dimples192, she go bite una d!ck comot for una body grin
She no fit! grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:39pm On Apr 04, 2015
Dimples192:
Then I'll feed it to my dogs. sad angry
dafuq! the d!cks some ladies has been dying for here on NL undecided
Hope your b!tches won't start using it as strapon grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:41pm On Apr 04, 2015
KingTom:
She no fit! grin
she said she will give your d!ck to her b!tches so that they can be using it as strapon tongue
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:43pm On Apr 04, 2015
Orijin101:
she said she will give your d!ck to her b!tches so that they can be using it as strapon tongue
At least the dickk would be living out it's dream. grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:44pm On Apr 04, 2015
KingTom:
She no fit! grin
You'll need a gynecologist to help find your willy angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 12:45pm On Apr 04, 2015
KingTom:
My "Joystick" is too big to enter Orijin bottle na, try again please grin grin grin
then e go enter the bottle cover grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 12:45pm On Apr 04, 2015
Dimples192:
You'll need a gynecologist to help find your willy angry
I am one undecided
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply

This Naija Girl Wears A Bra In Front Of Her Male CousinOMG!! SEE How Big This Naija Girl’s Vagina Is [PHOTO]This Naija Babe Wants You Guys To See Her Se.xy Stuffs234

She Refused His Proposal After 5 Years TogetherWho Recovers Faster After A Breakup Men Or Women?My Girlfriends Mother Ass Is Bigger Than My Girlfriends Own!!!!! Help