Wow!!!!! I'm Finaly Free - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Wow!!!!! I'm Finaly Free (4082 Views)
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by kkkp(op): 10:18pm On Apr 12, 2015 |
buygala:I'm not a coward..she want to get married nw..I have no option than to let her go |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:18pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:See How u spoil show,for Wetin u do,i go set all ur weed ablaze or carry dem go lagoon If dz girl no gree |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:25pm On Apr 12, 2015 |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:25pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:I see ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:26pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:So your décision is final ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:29pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:Yes ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:31pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I say i respect your décision...me too no dey do ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:49pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:Ok, lehz do ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:52pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:Really? ...so what next |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 10:52pm On Apr 12, 2015 |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:58pm On Apr 12, 2015 |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:58pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:U know nah |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:00pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I know what to do ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:02pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I no dey in the mood, abeg swerve go under bridge ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:02pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:Agbero Wetin naa,Shey u won dey scare my babe ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:05pm On Apr 12, 2015 |
Nairaland mumus displaying their mumurity since 2005. Ipledge and eniqurl . . . Go to the derailers paradise please. Thank you. |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:07pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Nice advice,though its bad belle u won do |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:08pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:I don keep bottle for your head ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 11:08pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:swerve tu hell ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:10pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:No dey do that one oo |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Metasophia(f): 11:12pm On Apr 12, 2015 |
I am just giving you one week after which you will come back to her sobbing endlessly. |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:13pm On Apr 12, 2015 |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:20pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:reporters association of nairaland. We report people that break the rules . . . After fair warning. Lemme do bad belle.:p |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:21pm On Apr 12, 2015 |
Metasophia:why so? |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by damilareoye: 11:21pm On Apr 12, 2015 |
Reading the comments made the subject matter escape my mind... . Funny people everywhere ![]() |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:23pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Hope U don register ur association |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:24pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:*runs away* |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by wunmi590(m): 11:25pm On Apr 12, 2015 |
Nah for this place you dey tell us nw, after u no go tel us wen u go, go beg her 4 back |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:27pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Come here *dash him 3 hot slaps* na here govt officials go meet u |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:32pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:baba please na . . . Make i buy you farouz? |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:34pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:*tear him another slap*me fayrouz? You no talk weed or Orijin |
| Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:41pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:na werrin you talk? You wan make ishilove ban us till kingdom come? Abeg, share a coca cola joor. |
When A Gay Man Finaly Marry With A Lessibian Wat Will Be The Outcome's''? • HIV Vaccine Finaly Discovered • 2 • 3 • 4
Hot Romance With A Distressed Married Woman......must Read.... • General Wooing Tricks • Question: What Do You Call Your Private Part When You Are With Your Bf Or Gf







