Am Tempt By Dis London Girls - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Am Tempt By Dis London Girls (711 Views)
| Am Tempt By Dis London Girls by TeamVaseline(op): 7:09pm On Jun 06, 2015 |
Jus see dem wering short nicka, wit fresh skin an pink yansh. Remain small b4 I kidnap pesin oooo, see spotless yansh every were. Dem no even send say dem dey make pesin preek charge anyhow wit all dier yansh show for tiny shorts I no fit waka 2 block b4 pesin preek charge. Na two pant I dey were now, try hol am down. I dey go shop for iron pant now, chai Abeg make una encourage me, cause all dis yansh is too much, am not plan for dis ![]() |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by segunan: 7:13pm On Jun 06, 2015*. Modified: 3:40am On Jun 07, 2015 |
You had better tell that little thing to behave or else u will find yourself at MMIA |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by airclipse(m): 7:14pm On Jun 06, 2015 |
comeback abeg...make we switch places |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by FLAWLES(f): 7:20pm On Jun 06, 2015 |
' |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by Nobody: 7:21pm On Jun 06, 2015 |
[color=#000050]Dumb troll, it's I am Tempted not Am Tempt. [/color] |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by redcliff: 7:29pm On Jun 06, 2015 |
airclipse:Trust me you are better off! |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by IamLEGEND1: 7:30pm On Jun 06, 2015 |
A piece of advice niģga to niģga? pls dont approach any girl in ur life with diz level of english. |
| Re: Am Tempt By Dis London Girls by TeamVaseline(op): 7:36pm On Jun 06, 2015 |
airclipse:Guy, just prepare when u are came here, cause am fear for jail I tell u. Looking like I may enter prison o, cause I jus one grab dese girls man, or jus beg dem say "please jus show me ur full yansh, since half yansh is already show" Bros, d situation is critical ![]() Is like ultimate temptation |
Is't Possible To Leave In Same Room With Your Sister Without Been Tempt • . • Crazeclown Comedy| London Girls Are Better Than UK Girls • 2 • 3 • 4
The Obsession Of A School Girl • When She Is Caught Whilst Trying To Outsmart A Guy • Gone Too Soon
