Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,681 members, 7,831,115 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 01:54 PM

Am Tempt By Dis London Girls - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Am Tempt By Dis London Girls (636 Views)

Is't Possible To Leave In Same Room With Your Sister Without Been Tempt / . / Crazeclown Comedy| London Girls Are Better Than UK Girls (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Am Tempt By Dis London Girls by TeamVaseline: 7:09pm On Jun 06, 2015
Jus see dem wering short nicka, wit fresh skin an pink yansh.

Remain small b4 I kidnap pesin oooo, see spotless yansh every were. Dem no even send say dem dey make pesin preek charge anyhow wit all dier yansh show for tiny shorts angry

I no fit waka 2 block b4 pesin preek charge. Na two pant I dey were now, try hol am down. I dey go shop for iron pant now, chai

Abeg make una encourage me, cause all dis yansh is too much, am not plan for dis sad

2 Likes

Re: Am Tempt By Dis London Girls by segunan: 7:13pm On Jun 06, 2015
You had better tell that little thing to behave or else u will find yourself at MMIA

3 Likes

Re: Am Tempt By Dis London Girls by airclipse(m): 7:14pm On Jun 06, 2015
comeback abeg...make we switch places cry

1 Like

Re: Am Tempt By Dis London Girls by FLAWLES(f): 7:20pm On Jun 06, 2015
'
Re: Am Tempt By Dis London Girls by Nobody: 7:21pm On Jun 06, 2015
Dumb troll, it's I am Tempted not Am Tempt.
Re: Am Tempt By Dis London Girls by redcliff: 7:29pm On Jun 06, 2015
airclipse:
comeback abeg...make we switch places cry

Trust me you are better off!
Re: Am Tempt By Dis London Girls by IamLEGEND1: 7:30pm On Jun 06, 2015
A piece of advice niģga to niģga?








pls dont approach any girl in ur life with diz level of english.
Re: Am Tempt By Dis London Girls by TeamVaseline: 7:36pm On Jun 06, 2015
airclipse:
comeback abeg...make we switch places cry

Guy, just prepare when u are came here, cause am fear for jail I tell u.

Looking like I may enter prison o, cause I jus one grab dese girls man, or jus beg dem say "please jus show me ur full yansh, since half yansh is already show"

Bros, d situation is critical angry

Is like ultimate temptation

(1) (Reply)

Study Shows That Men Are More Fertile In Raining Season! / Should He Let In Or Let Go? / me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.