Here Are Some silly Questions People Ask - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Here Are Some silly Questions People Ask (30852 Views)
| Here Are Some silly Questions People Ask by omanifrank(op): 10:12pm On Jun 06, 2015 |
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol . 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! . 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. . 4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. . 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... . 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake ? no ohhhh, I dey sleep walk... .7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* . 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... . 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... . 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. . Dont Forget To Share |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by holicalpha(m): 10:34pm On Jun 06, 2015*. Modified: 10:50pm On Jun 06, 2015 |
You see Neymar put "o see" score goal, you still dey ask "na Goal be that". ![]() You see Barcelona with Trophy, You still dey ask "na them win the match".?? You see Real Madrid on top their bed,they sleep..you still dey ask "they Play Final". ![]() You see "- Valar Morghulis" under comment you still dey ask "na Holicalpha post that thing" I Dedicate this FTC to the UEFA CHAMPIONS; FC BARCELONA. - Valar Morghulis |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by lovaleenny(f): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
And this made fp ![]() |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Smartlux(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
hmmmm,, fp o!!! |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by CountDracula(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
Dis? Frontpage? Really? |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Nobody: 10:35pm On Jun 06, 2015 |
What are those? |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tociano009(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
A |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by KingEbukasBlog(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
![]() |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by spicytayomic(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
![]() |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Gombs(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
[size=18pt]How many times will this kind thread on same topic make front page?[/size] ![]() https://www.nairaland.com/1158503/how-answer-some-funny-questions https://www.nairaland.com/2360627/20-silly-questions-people-ask https://www.nairaland.com/2306111/funny-questions-people-ask Etc
|
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by sammieguze(m): 10:36pm On Jun 06, 2015*. Modified: 10:53pm On Jun 06, 2015 |
Aunty philo; Sam Sam... Is this you? Sam: No o aunty philo... Its my shadow. Aunty philo; What re you doing in the toilet? Sam: cooking #straightfaced |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by elohorayodele: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Na wA |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tollytexy(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
The 8 & 10 killed it |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by legaxi(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
My guy be like "you don wake " no i dey learn how to open eye for dream |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by ekochris(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Person go see with towel inside bathroom, dem go come dey ask 'You dey bath'?..... No na baptism i dey do. |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by teemsa: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Hahahahah! |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Aitee1: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by McEwen(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
And Juve lost ![]() |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by holluwai(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Hahaha Person come your house, you dey ask na your face be that? No, no be my face, na mask. |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tollytexy(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Gombs:make yours too make u gain front page na.. |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by johnwizey: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
dry |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by netmoneywizard: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Clears throat I dedicate this space to Cristiano Ronaldo cuz I'm happy messi didn't scoscore |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by maberry(m): 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Cool |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by opeiiwo: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. .# this one got me |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Tee999: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Really |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Aitee1: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
McEwen:Don't tell me in your dream land you expected them to beat almighty barca? ![]() |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Adeoba10(m): 10:37pm On Jun 06, 2015 |
You saw a thread on frontpage, and u still dey ask, N DIS MAKE FP? Nooo na backyard yard. . You saw a thread on frontpage u still dey ask, how many times will dis make frontpage? Na, 1 million UNGANTABLE time. |
| Re: Here Are Some silly Questions People Ask by elohorayodele: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Na wa, Nigerians sabi ask funny questions sha |
Silly Questions Nigerians Ask And Their Deserving Answers • 10 Funny Answers To Common Nigerian silly Questions • 7 Annoying Questions Naija People Ask And Their Answers • 2 • 3 • 4
Corper Praises God After Surviving Fatal Road Accident That Killed Others • TB Joshua Reacts To New Gay Law • LASG CCTV Van Stuck On Electricity Cables At Abule Egba (photos)
? no ohhhh, I dey sleep walk... .

No o aunty philo... Its my shadow. 