Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,674 members, 7,955,480 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Here Are Some silly Questions People Ask (30296 Views)
Silly Questions Nigerians Ask And Their Deserving Answers / 10 Funny Answers To Common Nigerian silly Questions / 7 Annoying Questions Naija People Ask And Their Answers (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Here Are Some silly Questions People Ask by omanifrank(m): 10:12pm On Jun 06, 2015 |
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol . 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! . 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. . 4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. . 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... . 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake? no ohhhh, I dey sleep walk... . 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* . 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... . 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... . 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. . Dont Forget To Share 197 Likes 70 Shares |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by holicalpha(m): 10:34pm On Jun 06, 2015 |
You see Neymar put "o see" score goal, you still dey ask "na Goal be that". You see Barcelona with Trophy, You still dey ask "na them win the match".?? You see Real Madrid on top their bed,they sleep..you still dey ask "they Play Final". You see "- Valar Morghulis" under comment you still dey ask "na Holicalpha post that thing" I Dedicate this FTC to the UEFA CHAMPIONS; FC BARCELONA. - Valar Morghulis 71 Likes 2 Shares |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by lovaleenny(f): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
And this made fp 13 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Smartlux(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
hmmmm,, fp o!!! |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by CountDracula(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
Dis? Frontpage? Really? 6 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Nobody: 10:35pm On Jun 06, 2015 |
What are those? 2 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tociano009(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
A |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by KingEbukasBlog(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by spicytayomic(m): 10:35pm On Jun 06, 2015 |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Gombs(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
[size=18pt]How many times will this kind thread on same topic make front page?[/size] https://www.nairaland.com/1158503/how-answer-some-funny-questions https://www.nairaland.com/2360627/20-silly-questions-people-ask https://www.nairaland.com/2306111/funny-questions-people-ask Etc 23 Likes 2 Shares
|
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by sammieguze(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Aunty philo; Sam Sam... Is this you? Sam: No o aunty philo... Its my shadow. Aunty philo; What re you doing in the toilet? Sam: cooking #straightfaced 9 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by elohorayodele: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Na wA |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tollytexy(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
The 8 & 10 killed it 1 Like |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by legaxi(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
My guy be like "you don wake " no i dey learn how to open eye for dream 5 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by ekochris(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Person go see with towel inside bathroom, dem go come dey ask 'You dey bath'?..... No na baptism i dey do. 2 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by teemsa: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Hahahahah! |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Aitee1: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
elohorayodele: |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by McEwen(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
And Juve lost 2 Likes 1 Share |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by holluwai(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Hahaha Person come your house, you dey ask na your face be that? No, no be my face, na mask. 15 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by tollytexy(m): 10:36pm On Jun 06, 2015 |
Gombs:make yours too make u gain front page na.. 1 Like |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by johnwizey: 10:36pm On Jun 06, 2015 |
dry 1 Like |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by netmoneywizard: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Clears throat I dedicate this space to Cristiano Ronaldo cuz I'm happy messi didn't scoscore 4 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by maberry(m): 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Cool |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by opeiiwo: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. .# this one got me 5 Likes |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Tee999: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Really |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Aitee1: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
McEwen: Don't tell me in your dream land you expected them to beat almighty barca? 1 Like |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by Adeoba10(m): 10:37pm On Jun 06, 2015 |
You saw a thread on frontpage, and u still dey ask, N DIS MAKE FP? Nooo na backyard yard. . You saw a thread on frontpage u still dey ask, how many times will dis make frontpage? Na, 1 million UNGANTABLE time. 16 Likes 1 Share |
Re: Here Are Some silly Questions People Ask by elohorayodele: 10:37pm On Jun 06, 2015 |
Na wa, Nigerians sabi ask funny questions sha |
Jos: Keke Driver With No Phone Returns Laptop And Wallet Of A Passenger / Striking Down Rule 17 / Tanker Driver Bashes Police Van While Being Chased In Akwa Ibom. Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |