Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90522 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 39 Reply (Go Down)
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 11:32am On Jun 20, 2015 |
Kelvingraphics my niggy ![]() See ehn,I been wan yarn you something wey don dey scatter my brain See ehn,I been dey stalk u since wen your mama born u I no fit sleep, eat,if I look any guy pic na your face I dey see ...u don spoil my brainI no wan call u my nigga again na Boli n epa I wan dey call u(Bae) . No make me yarn dust abeq Woh,make I leave my matter for Mathias, I no one long d tory,wetin I dey say since be say ur rov don kpokpori my brain...I no fit think straight again....na yesterday I still call my papa kelfin ![]() Kephin...Shey u go be d sugar wey go sweeten my pap If u be my shoe, I go be your shoe lace U understand wetin I don dey yarn so ![]() Abeq say u don gree No make I die Abeq,I no wan finish my life for yaba left CBC:Naijaboiy ... ![]() ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:i know say na im the run the ministry ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:With reference to your profile picture, I doubt if you're a Nigerian. How were you able to type this? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:Yeah, I love solving mysteries...so how come did you get to understand pidgin? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:32am On Jun 20, 2015 |
francizy:The reverse is the case in her condition ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 11:33am On Jun 20, 2015 |
LolZ. Dis najiaboiy eh, kingtom U guys r really funny I swear Oya keep wooing |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
well... e no go dey easy cos me no get person way I like for here currently.... all d same.. to all nairaland girls una try wella... d Don dey hail Ena... hope say e dey go well with all of Ena? anyways I pray say tins go go in our favour by God's grace.... cc ladyboss1(My thick lady),ireneony,misssclassy,slimadenike,twaci,victoriabee,farano,rokiatu,nneka123,richgang,trypa(Figure 88)... etc |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
immortalvoices:Oga How that side na ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:33am On Jun 20, 2015 |
Midehi:Watin make you dey para for house? Who take your bobo? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:33am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
LADYBOSS1............ |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:34am On Jun 20, 2015 |
Midehi:lol show working |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:35am On Jun 20, 2015 |
VictoriaBee: with my fingers on my keypad ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:35am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:Anybody wey like am fit fix Her name there ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:35am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme: where is ur own. Abi u don't know hw to woo dem again... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:35am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:36am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:36am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:36am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:37am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: and I'm more of a killer dear, We myt not fit. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
KingTom:Put ori-ife naa ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Bad prayer. I reject it! ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:38am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme: sorry, U woo monkeys.? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:38am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:I fit toast u? ![]() Can u take care of me? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:38am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:Boss I hail you.... I scares small pass petro.. Nice thread... Make I woo my crush... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:39am On Jun 20, 2015 |
VictoriaBee:I am a prophet oh...I see the 7spirits of naijaboiy ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:39am On Jun 20, 2015 |
3 on ladyboss1. ![]() This iz qood. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:39am On Jun 20, 2015 |
dharay99:yes monkeys and ladies are u a monkey,make i woo u? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:39am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:the person wey teach you the pidgin no teach you well na, you for don understand wetin i mean. XavierBlue |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
KingTom:Chai baba hausa babe set and fine ooo ![]() |
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? • 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl • Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K • 2 • 3 • 4
Have You Ever Had Serious Bad Luck Just After Pre-marital Sex? • I Asked My Girlfriend What Is Happening In Ukraine And This Is What She Told Me • Slay Queen Spotted Selling Fish In A Market. Causes Stir Online (Photos)


. ERM As you dey look me so , I no dey yarn rubbish. My talk name confirm. You see I like your smile sote he dey sweet me for belle 

#Truckpusher wherr are u??food don ready 
