Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,816 members, 7,820,881 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:30 AM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70508 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 11:32am On Jun 20, 2015
Kelvingraphics my niggy grin
See ehn,I been wan yarn you something wey don dey scatter my brain
See ehn,I been dey stalk u since wen your mama born u
I no fit sleep, eat,if I look any guy pic na your face I dey see grin...u don spoil my brain
I no wan call u my nigga again na Boli n epa I wan dey call u(Bae)
.
No make me yarn dust abeq

Woh,make I leave my matter for Mathias, I no one long d tory,wetin I dey say since be say ur rov don kpokpori my brain...I no fit think straight again....na yesterday I still call my papa kelfin grin

Kephin...Shey u go be d sugar wey go sweeten my pap
If u be my shoe, I go be your shoe lace


U understand wetin I don dey yarn so
Abeq say u don gree cry
No make I die Abeq,I no wan finish my life for yaba left

CBC:Naijaboiy ...

gringrin

8 Likes 3 Shares

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:32am On Jun 20, 2015
MzMayD:
someone close to me wink wink
i know say na im the run the ministry grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:32am On Jun 20, 2015
MzMayD:
Oya me sef wan woo.


ERM. boda Tomfrench.

He get something gidigba wey I be wan yarn you for time long . I don dey watch ya movement for long. I be warn yarn you say I like you smiley. ERM As you dey look me so , I no dey yarn rubbish. My talk name confirm. You see I like your smile sote he dey sweet me for belle grin.

I wan be your pikin male. I wan carry your belle. I wan be that person you open eyes see for morning and the person you see last for night.

I be no wan talk much. I no need your money ooooo. Na your touchi touchi and Oga Tom I want wink.
I no say as you fine reach na him you go good reach for nack. wink.

My heart dey go tingologo for una ooooo. I dey expect ya mind fa. I hope he understands me grin grin
With reference to your profile picture, I doubt if you're a Nigerian.
How were you able to type this?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:32am On Jun 20, 2015
MzMayD:
Boom!!!


Mystery!!!


grin

Yeah, I love solving mysteries...so how come did you get to understand pidgin?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:32am On Jun 20, 2015
francizy:


Muhehehe, ggrin, didn't know you did surgery oh! shocked shocked shocked

Guess you were tired of being a man (Kim K's dad).. cry
The reverse is the case in her condition grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 11:33am On Jun 20, 2015
LolZ.

Dis najiaboiy eh, kingtom

U guys r really funny I swear
Oya keep wooing
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:33am On Jun 20, 2015
well... e no go dey easy cos me no get person way I like for here currently.... all d same.. to all nairaland girls una try wella... d Don dey hail Ena... hope say e dey go well with all of Ena? anyways I pray say tins go go in our favour by God's grace.... cc ladyboss1(My thick lady),ireneony,misssclassy,slimadenike,twaci,victoriabee,farano,rokiatu,nneka123,richgang,trypa(Figure 88)... etc

4 Likes

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:33am On Jun 20, 2015
immortalvoices:



AND I HEARD VOICES.... SAYING "though art the avatar, the last kpekus bender"

Chai master.. U be original grin


Oga How that side na grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:33am On Jun 20, 2015
Midehi:

hehehehehehe..laff wan kill me cos of this thread walai.

naijaboiy i be dey para for house this morning..thanks for this laff.

Watin make you dey para for house? Who take your bobo? tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:33am On Jun 20, 2015
dharay99:

shocked
I'm too young, don't wanna die yet. lipsrsealed
you just broke my heart sad sad


Am a player not a killer sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:33am On Jun 20, 2015
LADYBOSS1............

babe I like you the way calabar girl like long PENis, anytime I see your comment I dey run click your profile to check if you don change your DP, show some shape make my mind sweet small

Your ikebe dey firm I sure say by the time I handle am na every seconds you go dey smile. Babe KONJI
Aside

Babe! forget money dey, FG go soon implement 5000naira programme I dey look forward to am because na your head I go dey spend am per month.

Babe gree for me I promise I go quit adulteration,fornication,masturbation,KONJIcation,lyation,cheatation and alcoholation.

6 Likes 1 Share

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:34am On Jun 20, 2015
Midehi:
hehehehehehe
lol show working
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:35am On Jun 20, 2015
VictoriaBee:
With reference to your profile picture, I doubt if you're a Nigerian. How were you able to type this?
smiley smiley smiley


with my fingers on my keypad tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:35am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
who u come woo now,u no put name cheesy #Truckpusher wherr are u??food don ready cheesy
Anybody wey like am fit fix Her name there grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:35am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
who u come woo now,u no put name cheesy #Truckpusher wherr are u??food don ready cheesy
where is ur own.
Abi u don't know hw to woo dem again...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:35am On Jun 20, 2015
MEGGATRON:
[color=#990000][/color]
chai, grin

XavierBlue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:36am On Jun 20, 2015
naijaboiy:

Bros no vex o grin
cool
naijaboiy:

Bros no vex o grin




hehehehe I vex oo brother she go hear am
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:36am On Jun 20, 2015
dharay99:

where is ur own.
Abi u don't know hw to woo dem again...
I dont woo men cheesy cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:36am On Jun 20, 2015
Trypa:
LolZ.

Dis najiaboiy eh, kingtom

U guys r really funny I swear
Oya keep wooing
grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:37am On Jun 20, 2015
MzMayD:
you just broke my heart sad sad


Am a player not a killer sad
and I'm more of a killer dear,
We myt not fit.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015
KingTom:
Anybody wey like am fit fix Her name there grin grin grin
Put ori-ife naa cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015
XavierBlue:
i know say na im the run the ministry grin
undecided undecided

whatever ministry that may be.?


I don't get that undecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015
Shamstiel:


I have a feeling someone else is gonna be taking his place pretty soon wink
Bad prayer. I reject it! angry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:38am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
I dont woo men cheesy cheesy
sorry,
U woo monkeys.?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:38am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
Kingtom
Alberto2k
Orijin101
Jacksparrow0100
Tosyne2much
Stephenqueen
Misssclassy tongue
Ladyboss1
Twaci
Tomfrench
Adeh39
Deejavuu
Truckpusher
Afapecharis
Ronald4lif

E.t.c... e.t.c...e.t.c
I fit toast u?

Can u take care of me? cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:38am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
Bro!
Long time! How far na?
Boss I hail you....
I scares small pass petro..
Nice thread... Make I woo my crush...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:39am On Jun 20, 2015
VictoriaBee:

Bad prayer. I reject it! angry

I am a prophet oh...I see the 7spirits of naijaboiy grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:39am On Jun 20, 2015
3 on ladyboss1. cool
This iz qood.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:39am On Jun 20, 2015
dharay99:

sorry,
U woo monkeys.?
yes monkeys and ladies cheesy are u a monkey,make i woo u?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:39am On Jun 20, 2015
MzMayD:
undecided undecided

whatever ministry that may be.?


I don't get that undecided
the person wey teach you the pidgin no teach you well na, you for don understand wetin i mean.


XavierBlue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015
dharay99:
and I'm more of a killer dear, We myt not fit.
but Iike you sad
you must hear me out sad

its a must undecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:40am On Jun 20, 2015
KingTom:


Oga How that side na grin

Chai baba hausa babe set and fine ooogrin

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply)

Lady Almost Suffers Wardrobe Malfunction At Her Friend's Wedding. Photos / 2 Guys Lift & Rock 2 Big-sized Ladies On Stage, The Slim Guy Crashes (photos) / Lady Who Turned Stripper To Pay Fees, Shows Off Cash, Buys 2 Range Rovers

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.