Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,803 members, 7,817,334 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 10:28 AM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70316 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:39pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
vhema sumtin dey knock ur doorshocked ask me wetin?
BAN grin me sef knwgrin check my signature nagrin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:39pm On Jun 20, 2015
Chaii!
Deejavuu get yansh o shocked
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by agarawu23(m): 1:40pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:

I no wan dey greedy so make I give tosyne2much grin
which kind level be that undecided she nominate 3 ppl u con gv Tosin . take time o grin

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 1:40pm On Jun 20, 2015
Hope am safe?

I need to know so I can run for cover with the rate of massacres in the USA
KingTom:


A Doctor named Aify grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:41pm On Jun 20, 2015
Deejavuu:

Hehehehe..
See toasting na grin
Me sef gree you style tongue
chai dem dn kidnap u 4rm meundecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 1:41pm On Jun 20, 2015
TheSonOfMark:


I love challenges. Morever, any Nigerian at home or in the diaspora who cannot speak the Nigerian-styled pidgin English is considered (by me) as less of a citizen.

Who says you can't be Sir McGregor and Chief Udoh at same time?grin

Yes, it's recommendable for every Nigerian to know and speak the Nigerian Pidgin lingua reasonably. Easier to identify a diasporan Nigerian in every part of the world once they speak in Pidgin but with English the odds are unfavourable, except in cases where the individual has an indigenious accent.

Hopefully, we'll get to see more of you in Pidgin. I love to converse in Pidgin. It's exhausting looking up on the dictionary every time for the meaning of new terms you keep churning out.
grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 1:42pm On Jun 20, 2015
STARSHYNE:
Kelvingraphics my niggy grin
See ehn,I been wan yarn you something wey don dey scatter my brain
See ehn,I been dey stalk u since wen your mama born u
I no fit sleep, eat,if I look any guy pic na your face I dey see grin...u don spoil my brain
I no wan call u my nigga again na Boli n epa I wan dey call u(Bae)
.
No make me yarn dust abeq

Woh,make I leave my matter for Mathias, I no one long d tory,wetin I dey say since be say ur rov don kpokpori my brain...I no fit think straight again....na yesterday I still call my papa kelfin grin

Kephin...Shey u go be d sugar wey go sweeten my pap
If u be my shoe, I go be your shoe lace


U understand wetin I don dey yarn so
Abeq say u don gree cry
No make I die Abeq,I no wan finish my life for yaba left

CBC:Naijaboiy ...

gringrin
Wikeed! embarassed


You wan make that guy cum for him opante abi? God dey look you oh. cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:43pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Hope am safe?

I need to know so I can run for cover with the rate of massacres in the USA
doc u safe. . .jez tryna let kingtom knw u TAKENcheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by iamkingzlee(m): 1:43pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:


And TheSonOfMark wrote in Pidgin-English for the first time. Interesting. He did nailed it too. Who would have thought he's well versed in our local lingua. grin
grin I dey tell you. The thing shock me sef! Na only to dey burst english na im Thesonofmark sabi.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 1:44pm On Jun 20, 2015
[quote author=Trypa post=34960521]






Oya enter stage go woo mi


Prof am to NL peeps







Clear throat

LADIES N GENTS cheesy grin

Chei why u come put me for world stage ba, y we for dey run on soft, but as my Yoruba ppl talk this proverb say, na were the war dey strng na im dem dey meet warrior..

I no ready to be the beat bobo for your lyf, I just wan b dat guy wey in b say go ready gv u shoulder were u need am, go help u arrange ur broken heart.


No b say na play play, yours wordings alone show say ur heart pure and na inside that clear heart na Im I wan jolly. I promise to appreciate your body, from your tiny hair to the the finger nail wey dey your small toes.


Wen I se your pic, chai he make me drunk in your ocean of love, but I survive am still, I dey trip for u no b small but the likeness make me stand to let you know say me all of me na all of you and me n u dey fit for each other..


You need to just gree to see more than wetin I don put for ground for here, na dat time u go know say no be for mouth only but for show also.... wink

1 Like 1 Share

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:44pm On Jun 20, 2015
MEGGATRON.....

Hun the first time i create topic, u fly like angle for my thread they increase my shares
Nah from that moment i know say our love no go get part two
Omo forget money matter that wan nah small tin.. Infact jayz n beyonce go they look us by the time we start our own.
Hun no look those small small girls, make u come sip some tea with me make i show u strong tin london style lol tongue


Damn did i try cry

1 Like 120 Shares

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:45pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Someone who wants your relationship with Kim to burgeon wink
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:46pm On Jun 20, 2015
cc

oo my pom pom


my map na kpom kpom but I sabi say u dey live for my yard steady steady.
I dey bad for history, but I rem the first time I look your dp,I come dey do like Okon Lagos
my chemistry na zero,but I get reaction $attention when I look your bakkassi.
I bad for physics but I sabi,d intensity of d spark when your eyes the touchlight me.

I fit be olodo 4 every subject, but mk I tell everybody now say I go pass all d subject if d topic na u.
I know fit miss target for your kpekus.

1 Like 1 Share

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:46pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Hope am safe?

I need to know so I can run for cover with the rate of massacres in the USA
Massacres everywhere, fools are running lose grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 1:47pm On Jun 20, 2015
iamkingzlee:
grin I dey tell you. The thing shock me sef! Na only to dey burst english na im Thesonofmark sabi.

Lol! That's Mark junior for you. He's very unpredictable.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:47pm On Jun 20, 2015
KingTom:

Na you dey front, the rest of them dey follow up for back grin
chai! Dis one nah set upcheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 1:47pm On Jun 20, 2015
grin Why did you modify?
KingTom:

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:47pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
doc u safe. . .jez tryna let king tom knw u TAKENcheesy
lipsrsealed
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 1:48pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:

Lol mrcork no like me nau
Agape what!!! Pls dat guy has extreme case of womanising tongue
Kinglekan ... His a married man shocked

Shamstiel tryna figure out who he is embarassed

I am someone you will love being around with smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 1:49pm On Jun 20, 2015
JoeCutie:
Wikeed! embarassed


You wan make that guy cum for him opante abi? God dey look you oh. cheesy
Shuu shocked How I take wicked na



He no fit cum Jo,ur mind don dey rotten tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:49pm On Jun 20, 2015
Midehi:
which one be big man food again.
kpekus wey big man dey chop
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:49pm On Jun 20, 2015
Shamstiel:


I am someone you will love being around with smiley

Okies smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 1:49pm On Jun 20, 2015
"massacres" on NL cheesy
KingTom:
Massacres everywhere, fools are running lose grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by TheSonOfMark(m): 1:50pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:


Yes, it's recommendable for every Nigerian to know and speak the Nigerian Pidgin lingua reasonably. Easier to identify a diasporan Nigerian in every part of the world once they speak Pidgin but with English the odds are unfavourable, except in cases where the individual has an indigenious accent.

Hopefully, we'll get to see more of you in Pidgin. I love to converse in Pidgin. It's exhausting looking up on the dictionary every time for the meaning of new terms you keep churning out.
grin

The Queen's English happens to be my first language (the language I ratiocinate with) 'cause of the way I was raised so, by default, it's the language I converse in. I even learnt my native dialect a decade ago sad but as a true Nigerian I learnt it and the Pidgin English well enough.smiley

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:50pm On Jun 20, 2015
DrAify:
grin Why did you modify?
My name grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 1:51pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:


Okies smiley

You like the "lines" I dropped? cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:51pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
chai! Dis one nah set upcheesy
No, na boost grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:51pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:
MEGGATRON.....

Hun the first time i create topic, u fly like angle for my thread they increase my shares
Nah from that moment i know say our love no go get part two
Omo forget money matter that wan nah small tin.. Infact jayz n beyonce go they look us by the time we start our own.
Hun no look those small small girls, make u come sip some tea with me make i show u strong tin london style lol tongue


Damn did i try cry
the lines no plentysad and u bin don dey kill the tin ooh. . . I feel am sha bt e no too enter lyk dattongue

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:51pm On Jun 20, 2015
Shamstiel:


You like the "lines" I dropped? cheesy
Yes cool
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:52pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
the lines no plentysad and u bin don dey kill the tin ooh. . . I feel am sha bt e no too enter lyk dattongue
hehehe
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 1:52pm On Jun 20, 2015
Oh! You part of the kardashians grin
KingTom:
My name grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:52pm On Jun 20, 2015
DrAify:
"massacres" on NL cheesy
All over grin

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (39) (Reply)

My New Boyfriend Is Already Hinting For Sex / Lady Kneels Down To Accept Boyfriend's Marriage Proposal / After Introduction, I’m Seeing Too Many Red Flags

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.