Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,143 members, 7,821,897 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:10 PM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (21) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70553 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 3:06pm On Jun 20, 2015
Midehi:

you just dey here dey open teeth snc, you no dey woo, abi dem don .........

No be everybody go woo nau. Some are participants and others are spectators. I'm in the latter category.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:07pm On Jun 20, 2015
peeparty:
mzztega
wetin come dey do me sef. I know chabi,u come dey tori tori my hrt like sai na koni koni love

as I see you so u dey mk my Dada spin like say na ox fan when li look ur baka I dey get attention like say I dey salute Nigerian flag.


iyammi as I see you so I dey touchlight u till dem go chi chum chin.
shocked
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:07pm On Jun 20, 2015
Phikom:

I no fit do Jack strong tin...
help jack shine her congo nahcheesy She's nt complaining. .
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:07pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
person dey somewhere dey feel ur vibestongue
u mean am?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:08pm On Jun 20, 2015
Tbillz:
she no Ferrari she say na my love o.. .... . @prettythicksme favorite song
****singing d remix****me i want ferrari,i no wnt ur love
no giv am to me,no gv am to me oo cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:08pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:

Hehehe No mind ronald n co _Kinglekan nah godfather
cheesy cheesy

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:08pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
help jack shine her congo nahcheesy She's nt complaining. .
No put mouth for my mata cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:09pm On Jun 20, 2015
kinglekan:


cheesy cheesy

Who did u toast ?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by TheSonOfMark(m): 3:09pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
Nice one tho but was thinking d name is going to b ishi cheesy

LOL. What's with everyone and the idea that I've got a thing for Ishiløve or she for me?grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:09pm On Jun 20, 2015
Phikom:

I no fit do Jack strong tin...
cheesy cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:09pm On Jun 20, 2015
peeparty:



iyammi anem awod.


no lele mi come dey wonder saj wetin mk my juju dey work for ur kpekus na now I chabi sai me n u na 1 +1. I know mind mk u carry me go see ur mama.

I see.
I no sabi share and i no sabi fight.
I'm off!
Welldone!

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:09pm On Jun 20, 2015
peeparty:




iyammi anem awod.



no lele mi come dey wonder
saj wetin mk my juju dey work for ur kpekus
na now I chabi sai me n u na 1 +1.
I know mind mk u carry me go see ur mama.
mkpo unama...dis tym na me go die for ur matter
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:09pm On Jun 20, 2015
wristwatch:


She neva toast me reach jawe!

*sits on balcony and whistling*
common.

see she will buy you mansion, Take you on two weeks vacation to miami, Paris, Germany etc.

Just name it.

You will wear designers and drive the latest cars.

What more do you want ? tongue


just say yes to Adeh wink
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 3:10pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
help jack shine her congo nahcheesy She's nt complaining. .
Bro...I no sabi do dat one oo!
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:10pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
cheesy lielie
have u wooed?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:10pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
****singing d remix****me i want ferrari,i no wnt ur love
no giv am to me,no gv am to me oo cheesy
on behalf of the myself and the admirers i present dis gift to @prettythicksme.. .u guys can stay off because teabillz win.

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:10pm On Jun 20, 2015
TheSonOfMark:

LOL. What's with everyone and the idea that I've got a think for Ishiløve or she for me?grin
It's so obvious mehnnnn,u like her cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by tushd(m): 3:10pm On Jun 20, 2015
Deejavuu


i know say you sef no dae expect this kain, i don dae pompii since dae wonder if i fit know pass this one, na im naijaboiy create this thread


see my sister, i bin no fit chop since i waka reach your profile, you jeje life and foto wey dae show say you dae kulee for body, i for follow send you pmjoin but ij.
give small space for yourbigheart make we bin take step from there, my mama don dae ask for wifeo

2 Likes 1 Share

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:11pm On Jun 20, 2015
Midehi:
nothing dear, i dash u.
i go catch peeparty for corner later.
I don today.*big bios don't cry* I go check weda kingtom my broder get extra waist coat to share.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:11pm On Jun 20, 2015
MzzTega:



I see.

I no sabi share and i no sabi fight.

I'm off!

Welldone!

Chai peeparty see as u just they break hearts left right n centre
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 3:11pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
cheesy cheesy ur mate no dey here,abi who dey tell odabo grin make i chase d person out as well.
***walks out alone**** cry sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 3:12pm On Jun 20, 2015
TheSonOfMark:

LOL. What's with everyone and the idea that I've got a think for Ishiløve or she for me?grin
cos u ar sapiosexual....
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:12pm On Jun 20, 2015
Midehi:
nothing dear, i dash u.
i go catch peeparty for corner later.
I don today.*big bios don't cry* I go check weda kingtom my broder get extra waist coat to share.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:12pm On Jun 20, 2015
MzzTega:



Yeah,you are right.

But when it comes to this i don't share with Anybody. tongue

It seems niggar already shared himself
ok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come wink
MzzTega:



Yeah,you are right.

But when it comes to this i don't share with Anybody. tongue

It seems niggar already shared himself
ok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:13pm On Jun 20, 2015
Tbillz:
on behalf of the myself and the admirers i present dis gift to @prettythicksme.. .u guys can stay off because teabillz win.
chaiiiiiii see correct guy,na only collect car on dis thread***blushing***abeg make i park am here first,make everybody see am cheesy

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 3:13pm On Jun 20, 2015
Midehi:

hehehehe...una wan use laff kill me here, moreover,i no sure say i don read your wooing
my bae na secret agent on nairaland at all....am nt safe grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:13pm On Jun 20, 2015
peeparty:
u mean am?
i swear ask komzybshocked
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:14pm On Jun 20, 2015
kinglekan:

Sup buddy. smiley
how you doing ?
smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 3:14pm On Jun 20, 2015
JoeCutie:
I'm so sorry, sweetheart, I didn't mean to hurt your feeling. I didn't even know. I'm so sorry, dear. Okay, I'm changing my signature right away.

And you know you're favoured, don't you? Yes, you are. One of the most favoured. Cheer up, please. smiley
I know Jo grin
you don't have to change it, I know I'm specially favoured cheesy





shocked...I'm shining my teeth like a fool now grin
Thanks grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 3:14pm On Jun 20, 2015
Ehn Ehn ... The first one na onto highness
Elantraceey ...
I don like you right from the time wey I dey my mama belle
Jah don show me ur pic since when I be foetus
I don find you go sky, sea and land
I no even know sey you dey nairaland
I go buy you Bentley, buy you house for banana island
Shey you go be my Annie Macaulay, make I be your 2Face
I go call Wizkid make Em perform for our wedding no be Faze
Just say yes baby and promise sey you no go break my heart
I dey come ....
Cc Naijaboiy
KingTom
Alberto2k
Ipledge4 abi Na 5 now grin grin
Stephenqueen

4 Likes 2 Shares

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:14pm On Jun 20, 2015
Sinnzu:
have u wooed?
I woo nobody cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 3:15pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
eeya pèlé. . .sad
Thanks cheesy

(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (39) (Reply)

Man Arrested For Kissing Oba’s Daughter In Public / What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? / How I Almost Gave My Life To Christ On My Way To Have Sex With A Man

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.