Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,970 members, 7,810,688 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 01:20 PM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (22) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70144 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:16pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
chaiiiiiii see correct guy,na only collect car on dis thread***blushing***abeg make i park am here first,make everybody see am cheesy
plenty drivers full NL just choose any.. .. me eze ego 1•,go pay him salary grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:16pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:

Who did u toast ?

Nobody ooo!! I just dey read ni o. smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:16pm On Jun 20, 2015
komzyb:
ok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come winkok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come
u sure say u knw wat u want Or u be oliver twist?shocked
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:18pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
how you doing ?
smiley

Am doing fyn and you?
smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:


Oya toast me to renew ur reputation grin
Make I toast you?? grin You worth am? Oya turn round make I see wetin you carry. grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015
XavierBlue:
babe why you dey surprise na?
I wasn't expecting it.


Thanks wink
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:18pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
u sure say u knw wat u want Or u be oliver twist?shocked
u no d here wen mztega say ma leave peeparty for am?i no nid wahala...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015
yorubaboiy:
my bae na secret agent on nairaland at all....am nt safe grin grin
hmmm...na god catch u. tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:19pm On Jun 20, 2015
Tbillz:
plenty drivers full NL just choose any.. .. me eze ego 1•,go pay him salary grin
cheesy cheesy who i go choose now ooo***thinking****oh baby negotiate with yorubaboiy or pbs4real cheesy cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by CR77(f): 3:19pm On Jun 20, 2015
cheesy I dey oo i no just dey happy today.
hadura29:
Rumpelstiltskin
Cr77

Were una hide.... grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:19pm On Jun 20, 2015
Midehi:

ayam coming!

*who go help me stop okada na*
Do quick come o cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 3:19pm On Jun 20, 2015
STARSHYNE:
I know Jo grin
you don't have to change it, I know I'm specially favoured cheesy





shocked...I'm shining my teeth like a fool now grin
Thanks grin
You're always welcome. I've changed it...for you. I hope you realize how special and favoured you are. Never forget that. smiley

And may her soul rest with the Lord. embarassed

2 Likes

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:20pm On Jun 20, 2015
komzyb:
ok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come winkok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come

E be like say u confuse like peeparty.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XBLadez: 3:20pm On Jun 20, 2015
KingTom:
Name (Insert name here)


I just dey sleep yesterday na hin my Taribo rise dey dp jigbijigbi, I look your profile chai e be like say make I lash my phone, you don turn me to weyrey see as I dey type rubbish Abeg just gree for me na, make we freestyle small make You give me rice make I give you beans. you know say banana no dey always sweet until e enter mouth abeg na. I dey read your comments e dey do me poko poko, kpai kpai I dey Kpekere for your kontus my piakatus wan enter your kpekus chaaaaai




grin grin grin
Chai! The best line so far
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:20pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
i swear ask komzybshocked
haba make him ask me wetin?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:21pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
cheesy cheesy who i go choose now ooo***thinking****oh baby negotiate with yorubaboiy or pbs4real cheesy cheesy
dude get your a. S s down here n drive a bae
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:22pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:


Which skills

I'm a neophyte na, no skills in this field yet. Learning from the masters TSOM and KingTom, who has seemingly become a menace on NL. Did you see the babalawo bombshell?
grin
See this prof o. Apart from KingTom and kinglekan professor emeritus them, who don fit come an inch near your achievements in the womanising ministry?? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:22pm On Jun 20, 2015
komzyb:
u no d here wen mztega say ma leave peeparty for am?i no nid wahala...
chai! peeparty don turn essential commodity.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:22pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:

Chai peeparty see as u just they break hearts left right n centre
My heart refuse to be broken. It is strong babe.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:22pm On Jun 20, 2015
CR77:
cheesy I dey oo i no just dey happy today.
wetin do u Or mk i cal sombody to drop u some linescheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:22pm On Jun 20, 2015
MzzTega:


E be like say u confuse like peeparty.
shebi u say ma leave am give u na...u no sabi as my heart don break now...i nid consolation
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:23pm On Jun 20, 2015
kinglekan:




But she nor fit you nah!

Una go just dey fight ooo. Am just doing you a favour.

grin


Who tell you say we no fit?? Love conquers all. Abi you never hear am??
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:23pm On Jun 20, 2015
Tbillz:
dude get your a. S s down here n drive a bae
But i fear dat pbs4real make he go no dey yansh me at ur back cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 3:24pm On Jun 20, 2015
JoeCutie:
You're always welcome. I've changed it...for you. I hope you realize how special and favoured you are. Never forget that. smiley

And may her soul rest with the Lord. embarassed
Thanks,I really appreciate that cheesy
I'll always remember your words cool



Amen o

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dacuteguy(m): 3:24pm On Jun 20, 2015
undecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:24pm On Jun 20, 2015
Peeparty abeg carry me go meet person wey do dis jazz for u. . . .chai! The tin work wellashocked only u
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:24pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
Who tell you say we no fit?? Love conquers all. Abi you never hear am??

cheesy cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:25pm On Jun 20, 2015
Midehi:
chai! peeparty don turn essential commodity.
naso
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:25pm On Jun 20, 2015
Midehi:
chai! peeparty don turn essential commodity.
naso
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:25pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
I woo nobody cheesy
ok. Suggest some one for me to woo cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:25pm On Jun 20, 2015
komzyb:
u no d here wen mztega say ma leave peeparty for am?i no nid wahala...

I don't want him too.
He responded to your lines.

Mehn! That's an insult to my person.

Peeparty,God is watching you.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:25pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
how you doing ?
smiley

Am fine dear and you?

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (39) (Reply)

I Served My Boyfriend With Jollof Mixed With My Shit – Ex-girlfriend Discloses / Plus-sized Bride Excites Guests With Her Hot Dance At Her After Wedding Party / 7 Areas A Girl Who Truly Loves You Look At

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.