Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (22) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90557 Views)
1 2 3 ... 19 20 21 22 23 24 25 ... 39 Reply (Go Down)
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:16pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:plenty drivers full NL just choose any.. .. me eze ego 1•,go pay him salary ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:16pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1:Nobody ooo!! I just dey read ni o.
|
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:16pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:u sure say u knw wat u want Or u be oliver twist? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:18pm On Jun 20, 2015 |
MzMayD:Am doing fyn and you?
|
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1:[color=#27408B]Make I toast you?? You worth am? Oya turn round make I see wetin you carry. [/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:18pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real:u no d here wen mztega say ma leave peeparty for am?i no nid wahala... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:18pm On Jun 20, 2015 |
yorubaboiy:hmmm...na god catch u. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:19pm On Jun 20, 2015 |
Tbillz: who i go choose now ooo***thinking****oh baby negotiate with yorubaboiy or pbs4real ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by CR77(f): 3:19pm On Jun 20, 2015 |
I dey oo i no just dey happy today.hadura29: |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:19pm On Jun 20, 2015 |
Midehi:[color=#27408B]Do quick come o [/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 3:19pm On Jun 20, 2015 |
STARSHYNE:You're always welcome. I've changed it...for you. I hope you realize how special and favoured you are. Never forget that. ![]() And may her soul rest with the Lord. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:20pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:E be like say u confuse like peeparty. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XBLadez: 3:20pm On Jun 20, 2015 |
KingTom:Chai! The best line so far |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:20pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real:haba make him ask me wetin? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:21pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:dude get your a. S s down here n drive a bae |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:22pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif:[color=#27408B]See this prof o. Apart from KingTom and kinglekan professor emeritus them, who don fit come an inch near your achievements in the womanising ministry?? [/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:22pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:chai! peeparty don turn essential commodity. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:22pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1:My heart refuse to be broken. It is strong babe. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:22pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:22pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega:shebi u say ma leave am give u na...u no sabi as my heart don break now...i nid consolation ![]() ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:23pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:[color=#27408B]Who tell you say we no fit?? Love conquers all. Abi you never hear am??[/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:23pm On Jun 20, 2015 |
Tbillz:But i fear dat pbs4real make he go no dey yansh me at ur back ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 3:24pm On Jun 20, 2015 |
JoeCutie:Thanks,I really appreciate that ![]() I'll always remember your words ![]() Amen o |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dacuteguy(m): 3:24pm On Jun 20, 2015 |
![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:24pm On Jun 20, 2015 |
Peeparty abeg carry me go meet person wey do dis jazz for u. . . .chai! The tin work wella ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:24pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:25pm On Jun 20, 2015 |
Midehi:naso |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 3:25pm On Jun 20, 2015 |
Midehi:naso |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:25pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:ok. Suggest some one for me to woo ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:25pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:I don't want him too. He responded to your lines. Mehn! That's an insult to my person. Peeparty,God is watching you. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:25pm On Jun 20, 2015 |
MzMayD:Am fine dear and you? |
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? • 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl • Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K • 2 • 3 • 4
Ladies, What Are Your Turn On And Turn Off's In A Guy? • I Asked My Girlfriend What Is Happening In Ukraine And This Is What She Told Me • Slay Queen Spotted Selling Fish In A Market. Causes Stir Online (Photos)


ok na...ma leave am go meet my sonofmark joor........thesonofmark here i come
Or u be oliver twist?


