Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (32) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90447 Views)
1 2 3 ... 29 30 31 32 33 34 35 ... 39 Reply (Go Down)
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 8:46pm On Jun 20, 2015 |
Aminat508: Omu yin lowa lokan mi lataro oooo. Shey e ma je kin ri timba toast yin? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 8:48pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:[color=#27408B]Man at work! [/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Aminat508(f): 8:49pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:omu!!! Ninu awe lekan |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by benebaby77: 8:52pm On Jun 20, 2015 |
Jemimaa01, first and only nairaland crush, I no sabi how I go yarn am since all dis while, cos I be female-shy and an introvert. E don tail wey I don get crush on top u. And the good thing be say d attraction wey I get 4 you still dey strong and dey grow stronger every day. Jemimaa01, people do say, e no dey possible to be in love wit a gal, wey u never see. Sugbon my own case dey prove dem wrong say lie. Benebaby77 don fall in love wit Jemimaa01. I never see u in pix nor in person, but your nairaland personality push me into the cobweb of ur ife. And dey make me regret sey why I never know u since all my 4 years in Samaru. If not to be your boo, but to make frends wit u. Buy me a packet of pens join am wit a bundle of A4 papers, I go still fumble 4 right words to use. Cos I no sabi d best way to let una knw abt my attraction dan dis. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 8:53pm On Jun 20, 2015 |
yorubaboiy:u borrowed color,right. U cun borrow boiy too naijaboiy at least na MALE dis accnt b,no lie na![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Beamborla(f): 8:54pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:Obalekan! Obalekan! Obalekan! |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Kazrem(m): 8:54pm On Jun 20, 2015 |
Aminat508:Oga ooo. my oloruko dey look for toaster. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Aminat508(f): 8:55pm On Jun 20, 2015 |
Kazrem: na joke oooo |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 8:55pm On Jun 20, 2015 |
Don't know the reply to give in pidgin ![]() AgapeCharis: |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by tushd(m): 8:56pm On Jun 20, 2015 |
Deejavuu:if na time no wahala, buh abeg try answer me do quick quick..as or the sister partif you answer me quick quick tou would be my everything..sister, friend, sweetheart,lover ....i godae pompii dae wait you |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Dahjhi: 8:56pm On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:I don miss again. NEPA maka why nah? I Dey Come......... Make I charge first nwan ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 8:58pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: Are you stalking me? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 8:59pm On Jun 20, 2015 |
Rumpelstiltskin:You no go call out your crush on NL no, abi princess no dey here ni, ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 9:00pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:Ori yin wa n mbe sir... OBA ooo.. E gbe ori obinrin wa ye |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by HFOG(f): 9:01pm On Jun 20, 2015 |
elantraceey:*clears throat* |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:02pm On Jun 20, 2015 |
Aminat508: Alhaja ejo ema binu simi. Mio ranti pe awe wa ta. Shey e ti shi nu sha? Te ba pari awe, ama soro. Omu yin shey pataki fun mi lati mu. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 9:03pm On Jun 20, 2015 |
vheMa:y u kon dey tink likka baby like dis......naijaboiy abeg kom clear dis mata |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:04pm On Jun 20, 2015 |
Beamborla:Beamborla mi oooooo Olulufe mi numero uno. Showapa?
|
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Aminat508(f): 9:04pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:whalahi Lekan egbadun |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Kazrem(m): 9:05pm On Jun 20, 2015 |
Aminat508:I know. Bo lawe so far? I never mind sey I never see my Ramadan package sha oo |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:05pm On Jun 20, 2015 |
DrAify:[color=#27408B]Lol. You wanted to say "don't worry" right??[/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:05pm On Jun 20, 2015 |
hadura29:Ese pupo sir!!
|
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 9:06pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Aminat508(f): 9:08pm On Jun 20, 2015 |
Kazrem: aregbe Neva pay us ooo |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:09pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan: kinglekan: kinglekan:[color=#27408B]Cc: KingTom Ronald4lif Shey una dey see the real boss?? Handling 3 ladies at the same time. ![]() ![]() ![]() Chai! Lekan, person wey do you this one no do well o. [/color] |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:10pm On Jun 20, 2015 |
Aminat508:Mo n feel yin gidi gidi gan ni oooo
|
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:15pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: You can't understand royalty bruv. We were born with it. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by TheSonOfMark(m): 9:15pm On Jun 20, 2015 |
elantraceey: Intrigues, milady, intrigues; intrigues heighten our curiosity and spice our lives. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 9:16pm On Jun 20, 2015 |
Tell me what to say in pidgin? How do you welcome one in a friendly and respectful way in pidgin? Got this strong desire to speak pidgin ![]() AgapeCharis: |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 9:17pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:Ko to Ope rara... Omo meji to ti balaga mo ti ko enu Ife si ni bi, ko si I to gba temi.... Hmmmm Awon omidan si if be yin... Oga ooo ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:23pm On Jun 20, 2015 |
hadura29: Oluwa lo se padi mi. Bi korede shey ko pe "Na Godwin". Bo shey ri gan niyen ooo. Awon omo to wa bi, alakori lo poju ninu wan. Ma wori wan shi ma gba tie. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Beamborla(f): 9:25pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:Anu e lo'n se mi ti mo fi'n ba e damoran Ma ololufe mi kan kan o...sa ma pa ara re. mo wa pa nitemi |
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? • 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl • Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K • 2 • 3 • 4
"Is Our Private Part Still Private?" - Reactions To Boobs-baring Lady Dancing • Beg Anambra And Enugu Men To Marry Us–Imo Lady Cries Out (video) • Lady Causes A Scene At An Eatery After Her Boyfriend Dumped Her After 5Years(Pix
[/color]
naijaboiy at least na MALE dis accnt b,no lie na

