₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,626 members, 8,422,918 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 04:04 AM

Toggle theme

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (33) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceOya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90433 Views)

1 2 3 ... 30 31 32 33 34 35 36 ... 39 Reply (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 9:27pm On Jun 20, 2015
kinglekan:

Oluwa lo se padi mi. Bi korede shey ko pe "Na Godwin". Bo shey ri gan niyen ooo.

Awon omo to wa bi, alakori lo poju ninu wan. Ma wori wan shi ma gba tie. smiley

Aiye oooo..,, abi Shey ka ma gba won loruka ni? grin (kikikiki laffing in fadeyi oloro's voice)
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 9:28pm On Jun 20, 2015
I wanted to say no problem
AgapeCharis:
[color=#27408B]Lol. You wanted to say "don't worry" right??[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:32pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Tell me what to say in pidgin?

How do you welcome one in a friendly and respectful way in pidgin?

Got this strong desire to speak pidgin grin
[color=#27408B]All my conversations with you henceforth will be in pidgin.
Words you use when welcoming someone depends on who the person is and when last you saw the person. If it's been long you say the person, you can go: "Aify how far na? E don tey o. See as you fresh." Meaning Aify what's up? It's been long o. See how fresh you're looking.

Whichever way you want to put it is up to you. You'd learn faster this way: Construct any sentence and ask me to translate to pidgin. Before you know it you go dey yarn pidgin like kilode?
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:33pm On Jun 20, 2015
kinglekan:

You can't understand royalty bruv. We were born with it. grin
[color=#27408B] grin cheesy
Professor emeritus. grin
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:35pm On Jun 20, 2015
DrAify:
I wanted to say no problem
[color=#27408B]No problem is "no problem" in pidgin. Or you say "problem no dey". Or "no yawa" [/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:35pm On Jun 20, 2015
Beamborla:
Anu e lo'n se mi ti mo fi'n ba e damoran

Ma ololufe mi kan kan o...sa ma pa ara re.

mo wa pa nitemi

Ah ahh!! Beambor bawo lo se soro bayii. Iwo gan mope mo feran e ju gbogbo shina ti mo ma she na.

Sho ti binu niyen? sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Rumpelstiltskin(m): 9:38pm On Jun 20, 2015
hadura29:
You no go call out your crush on NL no, abi princess no dey here ni,huh
She dey but I don forget her moniker embarassed
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 9:41pm On Jun 20, 2015
Rumpelstiltskin:
She dey but I don forget her moniker embarassed
See buoda oooo... Chai.. Chai... sad princess iyaf ran away.....pele...hmmmm... Oma seee
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:41pm On Jun 20, 2015
hadura29:
Aiye oooo..,, abi Shey ka ma gba won loruka ni? grin (kikikiki laffing in fadeyi oloro's voice)

Oruka ke? cheesy

Sho le to yeni?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 9:43pm On Jun 20, 2015
HFOG:
*clears throat*
Sweet mama
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 9:43pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B] grin cheesy
Professor emeritus. grin
[/color]

grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 9:43pm On Jun 20, 2015
No yawa,I think it's kinda funny cheesy
AgapeCharis:
[color=#27408B]No problem is "no problem" in pidgin. Or you say "problem no dey". Or "no yawa" [/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by HFOG(f): 9:45pm On Jun 20, 2015
elantraceey:
Sweet mama
Always at your service, babe.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:46pm On Jun 20, 2015
yorubaboiy:
y u kon dey tink likka baby like dis......naijaboiy abeg kom clear dis mata
lol,calling ur 2nd accntcheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 9:46pm On Jun 20, 2015
kinglekan:

Oruka ke? cheesy

Sho le to yeni?
Eee na, ka sare fi weyrey port eeeee ni na..... Lwkmd...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by HFOG(f): 9:47pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]All my conversations with you henceforth will be in pidgin.
Words you use when welcoming someone depends on who the person is and when last you saw the person. If it's been long you say the person, you can go: "Aify how far na? E don tey o. See as you fresh." Meaning Aify what's up? It's been long o. See how fresh you're looking.

Whichever way you want to put it is up to you. You'd learn faster this way: Construct any sentence and ask me to translate to pidgin. Before you know it you go dey yarn pidgin like kilode?
[/color]
Never knew you were such a smart teacher.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:47pm On Jun 20, 2015
DrAify:
No yawa,I think it's kinda funny cheesy
[color=#27408B] cheesy grin
It's pronounced yahwah sha. grin
No just dey learn am o. As you dey learn am, dey speak am give your friends and siblings. Na only that way you fit take sabi am well. wink
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Uniquexty(f): 9:47pm On Jun 20, 2015
Basildvalour:
For waffi wey me crib dey eh, me nova kpef am say dem dey call skemping woo before nah. Abeg, woo no be pijin nah.

OP abeg make you help me set the gramma wella because e dey tear conscience. Oya make una kpomkpi

Uniquexty, nah u I wan crush...no be so I mean am o. I mean say nah u be my woo grin
I'm blushing down to my toes. #Gracefully walks to the spotlight. Let the wooing begin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:48pm On Jun 20, 2015
HFOG:
Never knew you were such a smart teacher.
cheesy cheesy cheesy
[color=#27408B]I learnt from the best - you! wink[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 9:49pm On Jun 20, 2015
Thanks so much for your time

I sabi cheesy...This is really making me chortle
AgapeCharis:
[color=#27408B]All my conversations with you henceforth will be in pidgin.
Words you use when welcoming someone depends on who the person is and when last you saw the person. If it's been long you say the person, you can go: "Aify how far na? E don tey o. See as you fresh." Meaning Aify what's up? It's been long o. See how fresh you're looking.

Whichever way you want to put it is up to you. You'd learn faster this way: Construct any sentence and ask me to translate to pidgin. Before you know it you go dey yarn pidgin like kilode?
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Beamborla(f): 9:49pm On Jun 20, 2015
kinglekan:

Ah ahh!! Beambor bawo lo se soro bayii. Iwo gan mope mo feran e ju gbogbo shina ti mo ma she na.

Sho ti binu niyen? sad
Obalekan, oya ko ni oyinbo cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by HFOG(f): 9:50pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
cheesy cheesy cheesy
[color=#27408B]I learnt from the best - you! wink[/color]
You want me outta here, right? You win. Cya
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Deejavuu(f): 9:52pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B] grin
I hear say one guy wey be wan toast you don sister-zone you. cheesy grin
[/color]
grin cheesy

Not true joor embarassed
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:52pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Thanks so much for your time

I sabi cheesy...This is really making me chortle
[color=#27408B] grin grin
You're welcome missy. wink Always at your service. grin
You sabi no be lie. cheesy
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 9:53pm On Jun 20, 2015
I hope I don't get to the point of telling my patients,"no yawa". cheesy
AgapeCharis:
[color=#27408B] cheesy grin
It's pronounced yahwah sha. grin
No just dey learn am o. As you dey learn am, dey speak am give your friends and siblings. Na only that way you fit take sabi am well. wink
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:53pm On Jun 20, 2015
Mhizizzy, na die I dey on top your matter
I swear baby you too much, you too gather
You self know say dis one no be flatter
You dey kill me, my heart just dey scatter
See baby, where I come from no matter
Make you bone, make you fashi that chapter
My love for you strong, e no fit shatter
Na rap, e dey flow flow like water
Baby, see as my heart dey beat faster
Nah when you go gree for me? Now or later?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:54pm On Jun 20, 2015
HFOG:
You want me outta here, right? You win. Cya
[color=#27408B] embarassed
Come backi o. Ya ki ke? grin
[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Deejavuu(f): 9:54pm On Jun 20, 2015
tushd:
if na time no wahala, buh abeg try answer me do quick quick..as or the sister partif you answer me quick quick tou would be my everything..sister, friend, sweetheart,lover ....i godae pompii dae wait you
Awwww... embarassed

Speechless
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:55pm On Jun 20, 2015
Deejavuu:
grin cheesy

Not true joor embarassed
[color=#27408B]You need go do deliverance make dey cast the spell of badluck comot for your body. cheesy grin[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Deejavuu(f): 9:55pm On Jun 20, 2015
opendo21:
You never answer me since oo! You no know say na your face I just dey see anywhere wey I waka pass. No do me strong thing now lipsrsealed embarassed
I answered you grin

Check your mention
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 9:56pm On Jun 20, 2015
DrAify:
I hope I don't get to the point of telling my patients,"no yawa". cheesy
cheesy cheesy cheesy
[color=#27408B]That'd be nice. Especially if the person is Nigerian. grin[/color]
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Deejavuu(f): 9:57pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]You need go do deliverance make dey cast the spell of badluck comot for your body. cheesy grin[/color]
Taaa!! undecided

Which yeye deliverance.. I don't need no prayers. I'm Blessed already cool
1 2 3 ... 30 31 32 33 34 35 36 ... 39 Reply

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child?6 Places You Should Never Toast A Nigerian GirlAdvice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K234

I Told My Wife That The Dna Result Of Our Kids Will Be Ready Tomorrow. See What"Is Our Private Part Still Private?" - Reactions To Boobs-baring Lady DancingBeg Anambra And Enugu Men To Marry Us–Imo Lady Cries Out (video)