Chaii See Finishing - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Chaii See Finishing (6380 Views)
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 1:48pm On Jul 15, 2015 |
2dice:kilode? Se ko fine to ni? |
| Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 2:09pm On Jul 15, 2015 |
biuti:haba ... No now ... She is my Paddi wife ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 2:10pm On Jul 15, 2015 |
biuti:lol ...atleast ee bend small ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by peterpaulis(m): 2:30pm On Jul 15, 2015 |
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 3:55pm On Jul 15, 2015 |
2dice:for where? e dey very straight I say i go help u get one if u get money,e no go cost u much... just #10m to talk to her |
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 3:57pm On Jul 15, 2015 |
2dice:Owk |
| Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 7:01pm On Jul 15, 2015 |
biuti:abi o Ti str8 ni? ... I sure sef say na k-leg ...U no say monnie nor be Problem* u WEy go see ordinary 40k ... WEy go faint ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 5:01pm On Jul 16, 2015*. Modified: 11:35pm On Jul 17, 2015 |
2dice:U no know d meaning of straight again Send me d 40k make we test if i go faint ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 8:18pm On Jul 16, 2015 |
biuti:ok ... Mail me your Bank details..ATM and Pin Thanks ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 11:33pm On Jul 17, 2015 |
2dice: ![]() |
| Re: Chaii See Finishing by 2dice(op): 11:46pm On Jul 17, 2015 |
biuti:u diss winch ...why be say na so so midnight u dey chat ... |
| Re: Chaii See Finishing by biuti(f): 3:56pm On Jul 18, 2015 |
2dice:wizard, why u no come meeting last night? |
Chaii! See Photo OF Model Walks Around Hong Kong Unclad From The Waist Down. Pix • Chaii Which Kind Breast Is This Abeg • See Finishing (funny Pic) • 2 • 3 • 4
And So Who's Your Nairaland Crush? Give Us Some Cues Abt Him/her, Lets Guess • Hips Don't Lie • Guy Expose Girl With HIV On Facebook(photos)


