₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,290 members, 8,449,586 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 04:36 AM

Toggle theme

Who Is Your Crush On Romance Section? - Romance (5) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWho Is Your Crush On Romance Section? (9078 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 7:31pm On Jul 20, 2015
loomer:
Abuja don dey feel am small small.
Oh really? shocked

Eyah....this is serious ooo.....wetin come cause am nah?
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by epelumi42(m): 7:32pm On Jul 20, 2015
What you guys don't realize is that the op has stylishly declared interest in Twaci. To avoid the usual bashing people get for opening threads in the crush's name, he decided to 'generalize'. Come on, you can do better.

Good luck
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 7:56pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Oh really? shocked

Eyah....this is serious ooo.....wetin come cause am nah?
Me no know o, naija na comedy na
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 8:04pm On Jul 20, 2015
loomer:
Me no know o, naija na comedy na
Heehehehegrin.....comedy ke? How? Why? grin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 8:14pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Heehehehegrin.....comedy ke? How? Why? grin
Country wey get oil no get fuel
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 8:15pm On Jul 20, 2015
loomer:
Country wey get oil no get fuel
Abi ooo.....na only God go save uscry cry
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 8:49pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Abi ooo.....na only God go save uscry cry
Where for lagos u dey?
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 8:52pm On Jul 20, 2015
loomer:
Where for lagos u dey?
Mainlandwink
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 9:01pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Mainlandwink
Where be mainland grin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:02pm On Jul 20, 2015
loomer:
Where be mainland grin
Lol......cheesy...why u dey ask me sef?....shebi nah Abuja u dey? undecided
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by devonpaul(m): 9:05pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Mainlandwink
*pricing Boli and epa nearby*
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 9:07pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Lol......cheesy...why u dey ask me sef?....shebi nah Abuja u dey? undecided
I wan come buy u amala
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:27pm On Jul 20, 2015
devonpaul:
*pricing Boli and epa nearby*
Heeeehehegrin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:28pm On Jul 20, 2015
loomer:
I wan come buy u amala
Amala ke?.....garri nd groundnut is better jarewink
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by devonpaul(m): 9:30pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Heeeehehegrin
YOU!!! u left me since morning abi??
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 9:36pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Amala ke?.....garri nd groundnut is better jarewink
Make I find ijebu garri
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:38pm On Jul 20, 2015
devonpaul:
YOU!!! u left me since morning abi??
I'm sorry sircry cry
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:39pm On Jul 20, 2015
loomer:
Make I find ijebu garri
Yeah....nah dat one make sense passgrin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by jabojafa(m): 9:45pm On Jul 20, 2015
Rainess:
My crush is myself
sorry u cant crush on ursef. Loook 4 sum1 or an animal (wide or pet)
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 9:51pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Yeah....nah dat one make sense passgrin
U want kulikuli?
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by devonpaul(m): 9:53pm On Jul 20, 2015
adeh39:
I'm sorry sircry cry
apology not accepted.. get into my dm now to recieve ur punishment cool
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:56pm On Jul 20, 2015
loomer:
U want kulikuli?
Yeeeehshocked shocked

So u sef sabi dat thing?.....chaii....e dey sweet wellawink
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 9:56pm On Jul 20, 2015
devonpaul:
apology not accepted.. get into my dm now to recieve ur punishment cool
Please nah.....i'm on my kneescry
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 10:02pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Yeeeehshocked shocked

So u sef sabi dat thing?.....chaii....e dey sweet wellawink
But e dey make shit strong grin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 10:09pm On Jul 20, 2015
loomer:
But e dey make shit strong grin
Ehen.....I no know that one ooogrin

E don tey wey u don dey chop am bah? grin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by devonpaul(m): 10:09pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Please nah.....i'm on my kneescry
ERRRRRRM! okay, oya lets go to our usual spot
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 10:17pm On Jul 20, 2015
devonpaul:
ERRRRRRM! okay, oya lets go to our usual spot
Okay sircheesy
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 10:18pm On Jul 20, 2015
adeh39:
Ehen.....I no know that one ooogrin

E don tey wey u don dey chop am bah? grin
Yes o, especially hausa own
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by agoadiv(op): 11:38pm On Jul 21, 2015
adeh39:
Oh really? shocked

Eyah....this is serious ooo.....wetin come cause am nah?
loomer:
Yes o, especially hausa own
adeh39:
Oh really? shocked

Eyah....this is serious ooo.....wetin come cause am nah?
see both of una don spoil this thread for me, take it n derail am well ediots
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by Nobody: 11:53pm On Jul 21, 2015
agoadiv:
see both of una don spoil this thread for me, take it n derail am well ediots
Lol.......no vex nahgrin grin
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by loomer: 8:24am On Jul 22, 2015
agoadiv:
see both of una don spoil this thread for me, take it n derail am well ediots
Wetin come make u dey fume?

It's just a thread u no need to dey insulting,

Anyway no vex if u feel say we derail ur thread, no be my intention
Re: Who Is Your Crush On Romance Section? by pakatifeanyi(m): 8:29am On Jul 22, 2015
YourMain:
undecided lipsrsealed
My crush
1 2 3 4 5 Reply

Top 5 Most Sort After Ladies On Romance Section:Four Rap Lines To Woo Your Crush On Nairaland (play Play Crush Sha)Top 10 Most Useless Threads On Romance Section Of Nairaland.234

But Why Do Yoruba Girls Like Big Chocolate Like This (PHOTOS PG 18+)[REMOVED]Dear Nigerian Women You Are Confused