Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,711 members, 7,816,917 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:14 PM

Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? (3559 Views)

What Will Happen If Our Naija Babes Catch This Dog.? / What Is Our Naija Girls Turning Into??? (read This) / This Guy Won't Just Stop I Blame Our Naija Girls Sha (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 9:54pm On Jul 28, 2015
Abeg,why una dey para 4 una sis dem na?

Just see wetin una don do e good so Our ladies dem no dey too comment again bcuz of una bad belle mouth e gud so 4 una eyes?

Abeg make una try pity dem small na dem stil be human beings like u just dat na "yanga" be d wahala

make una try get small conscience na my sis dem go change aswear


Thank you

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 9:58pm On Jul 28, 2015
They shouldn't get intimidated

Sometimes it's just people's perspectives that they share

Keep doing your thing people must talk
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:03pm On Jul 28, 2015
Who cares? cheesy me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary cheesy

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by vizkiz: 10:05pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
Who cares? cheesy me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary cheesy

which kin yeye salary be that? undecided

3 Likes

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:06pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
Who cares? cheesy me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary cheesy


this your salary sef....
mb own dey there
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:07pm On Jul 28, 2015
vizkiz:


which kin yeye salary be that? undecided
No matter how small it is,i cherish it cos no man can do me shakara cheesy he get money,i get.. cheesy

5 Likes

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:09pm On Jul 28, 2015
robosky02:



this your salary sef....
mb own dey there
y asking? cheesy

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:15pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
y asking? cheesy

if e no reach i fit dey load for you
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by iamtomi(f): 10:18pm On Jul 28, 2015
vizkiz:


which kin yeye salary be that? undecided
lol...see beef..

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:18pm On Jul 28, 2015
robosky02:


if e no reach i fit dey load for you
No thanks,i am okay with my one kobo cheesy
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:19pm On Jul 28, 2015
ArchEnemy Oh yea! I get ur point sha


That's one of the reasons my friendz love me. ( they know I got no time to ponder about what people say about me) cuz I/you/we know mouth must talk

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:20pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
No thanks,i am okay with my one kobo cheesy

say yes or...
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:22pm On Jul 28, 2015
robosky02:


say yes or...
Or what?do ur worst cheesy
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:25pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
No matter how small it is,i cherish it cos no man can do me shakara cheesy he get money,i get.. cheesy
sharrap joorundecided
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:26pm On Jul 28, 2015
Prettythicksme,, you like origin bah? Hw many bottles u fit finish? cheesy lol
U deserve a medal jor

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:27pm On Jul 28, 2015
Sinnzu:
sharrap joorundecided
cheesy cheesy sinnzu d machine gun!

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:30pm On Jul 28, 2015
Mznaett:
Prettythicksme,, you like origin bah? Hw many bottles u fit finish? cheesy lol

U deserve a medal jor
Gimme 24,i will b fine cheesy
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by cyprus000: 10:32pm On Jul 28, 2015
ArchEnemy:
They shouldn't get intimidated

Sometimes it's just people's perspectives that they share

Keep doing your thing people must talk
[size=13pt]
And WTF are they doing that should be sustained.


Throw light
[/size]

2 Likes

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:35pm On Jul 28, 2015
iamtomi:
lol...see beef..
grin
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:36pm On Jul 28, 2015
Jah! Tamuno ei! No be 4 my thread you go cum sleep throway clothe o shocked

mention anoda number jor lol
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:37pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
Gimme 24,i will b fine cheesy
ole!tongue
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:39pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
Who cares? cheesy me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary cheesy
shaaarap dresad dt ur salary wey no fit buy mah boxerundecided

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:39pm On Jul 28, 2015
grin[quote author=iamtomi post=36375898] lol...see beef..



U like trouble pass fight d way I c u lol
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
No matter how small it is,i cherish it cos no man can do me shakara cheesy he get money,i get.. cheesy
cheesy cheesy...arrhh babe u funny
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015
pbs4real:
shaaarap dresad dt ur salary wey no fit buy mah boxerundecided
cheesy bad belles everywhere!una never plenty reach grin
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:42pm On Jul 28, 2015
prettythicksme:
cheesy cheesy sinnzu d machine gun!
Hola mami grin
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by babyfaceafrica: 10:44pm On Jul 28, 2015
I guess its normal..guys don't take dis tins a heart..ladies should also nt take it..learn from it and improve where you lacking..the bashing won't stop..it just started!!!! angry

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:44pm On Jul 28, 2015
Sassybae:
cheesy cheesy...arrhh babe u funny
Iol,dont mind me.
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 10:46pm On Jul 28, 2015
cyprus000:

[size=13pt]
And WTF are they doing that should be sustained.


Throw light
[/size]
lol

1 Like

Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:47pm On Jul 28, 2015
Lol its cool sha
prettythicksme:
Iol,dont mind me.
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:48pm On Jul 28, 2015
Sinnzu:
Hola mami grin
Papi,what's up? cheesy
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by VaselineJelly: 10:50pm On Jul 28, 2015
mrs op, if a guys is para 4 u, den he is liking u, so jus allow him parambulate an drop d defensive.

(1) (2) (3) (Reply)

The Oldest Man In D Whole World Click And Type I Wil Live Long / Why Is It That Boyfriend Never Asks Me To Come Over When I'm On My Period? / Office Romance: Please Help Me, What Should I Do

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.