Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? (4266 Views)
| Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett(op): 9:54pm On Jul 28, 2015 |
Abeg,why una dey para 4 una sis dem na? Just see wetin una don do e good so Our ladies dem no dey too comment again bcuz of una bad belle mouth e gud so 4 una eyes?Abeg make una try pity dem small na dem stil be human beings like u just dat na "yanga" be d wahala make una try get small conscience na my sis dem go change aswear Thank you |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 9:58pm On Jul 28, 2015 |
They shouldn't get intimidated Sometimes it's just people's perspectives that they share Keep doing your thing people must talk |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:03pm On Jul 28, 2015 |
Who cares? me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by vizkiz: 10:05pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:which kin yeye salary be that? |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:06pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:this your salary sef.... mb own dey there |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:07pm On Jul 28, 2015 |
vizkiz:No matter how small it is,i cherish it cos no man can do me shakara he get money,i get.. ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:09pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:y asking? ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:15pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:if e no reach i fit dey load for you |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by iamtomi(f): 10:18pm On Jul 28, 2015 |
vizkiz:lol...see beef.. |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:18pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:No thanks,i am okay with my one kobo ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett(op): 10:19pm On Jul 28, 2015 |
ArchEnemy Oh yea! I get ur point sha That's one of the reasons my friendz love me. ( they know I got no time to ponder about what people say about me) cuz I/you/we know mouth must talk |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:20pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:say yes or... |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:22pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:Or what?do ur worst ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:25pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:sharrap joor ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett(op): 10:26pm On Jul 28, 2015 |
Prettythicksme,, you like origin bah? Hw many bottles u fit finish? lol U deserve a medal jor |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:27pm On Jul 28, 2015 |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:30pm On Jul 28, 2015 |
Mznaett:Gimme 24,i will b fine ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by cyprus000: 10:32pm On Jul 28, 2015 |
ArchEnemy:[size=13pt] And WTF are they doing that should be sustained. Throw light ![]() [/size] |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:35pm On Jul 28, 2015 |
iamtomi: ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett(op): 10:36pm On Jul 28, 2015 |
Jah! Tamuno ei! No be 4 my thread you go cum sleep throway clothe o mention anoda number jor lol |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:37pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:ole! ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:39pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:shaaarap dre dt ur salary wey no fit buy mah boxer![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett(op): 10:39pm On Jul 28, 2015 |
[quote author=iamtomi post=36375898]lol...see beef..U like trouble pass fight d way I c u lol |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: ...arrhh babe u funny |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015 |
pbs4real: bad belles everywhere!una never plenty reach ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:42pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:Hola mami ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by babyfaceafrica: 10:44pm On Jul 28, 2015 |
I guess its normal..guys don't take dis tins a heart..ladies should also nt take it..learn from it and improve where you lacking..the bashing won't stop..it just started!!!! ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:44pm On Jul 28, 2015 |
Sassybae:Iol,dont mind me. |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 10:46pm On Jul 28, 2015 |
cyprus000:lol |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:47pm On Jul 28, 2015 |
Lol its cool sha prettythicksme: |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:48pm On Jul 28, 2015 |
Sinnzu:Papi,what's up? ![]() |
| Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by VaselineJelly: 10:50pm On Jul 28, 2015 |
mrs op, if a guys is para 4 u, den he is liking u, so jus allow him parambulate an drop d defensive. |
What Will Happen If Our Naija Babes Catch This Dog.? • What Is Our Naija Girls Turning Into??? (read This) • This Guy Won't Just Stop I Blame Our Naija Girls Sha (photos) • 2 • 3 • 4
How I Spent My 150 Naira Today • She's Getting Me Confused...."help Out Pls" • Photo Of The Only Moment Guys Cherish The Most (Even More Than Eating)
Our ladies dem no dey too comment again bcuz of una bad belle mouth e gud so 4 una eyes?
me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary


dt ur salary wey no fit buy mah boxer