Good Girls Vs Karashika - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Good Girls Vs Karashika (3132 Views)
| Re: Good Girls Vs Karashika by braine(m): 11:45am On Oct 15, 2015 |
Jarizod:Na wah o.. I've not yet met any. |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Nobody: 11:47am On Oct 15, 2015 |
braine:do u want to meet them ni |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Nobody: 11:48am On Oct 15, 2015 |
donholy28:u sabi dem gan ahbi ![]() |
| Re: Good Girls Vs Karashika by braine(m): 11:49am On Oct 15, 2015 |
Jarizod:Yes o. One with nice Tuface and a wonderful Idibia. I'll call my pastor to cleanse her. ![]() |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Nobody: 11:53am On Oct 15, 2015 |
braine:after u don yansh am bah dem go need cleanse u too o |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Nobody: 11:54am On Oct 15, 2015 |
get thee behind me
you wife of potiphar |
| Re: Good Girls Vs Karashika by braine(m): 12:03pm On Oct 15, 2015 |
Jarizod:Hahaha.. Na soo |
| Re: Good Girls Vs Karashika by ilo04(m): 12:11pm On Oct 15, 2015 |
if u see any girl that very light in complexion stay away from them or d one wey dark like charcoal. they are d real karashika |
| Re: Good Girls Vs Karashika by stylezee(op): 12:38pm On Oct 15, 2015 |
ilo04:.lol..dis is d kinda differentiation m talking abt.. #if u see any girl that very light in complexion stay away from them or d one wey dark like charcoal.# NOTED |
| Re: Good Girls Vs Karashika by 14teenK: 2:47pm On Oct 15, 2015 |
Na people wey like woman Karashika dey visit.....RELAX if u dey here and u dey folo woman too much .....e go visit u ni ![]() |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Luckymay(f): 3:44pm On Oct 16, 2015 |
stylezee:haha funny guy |
| Re: Good Girls Vs Karashika by kokoA(m): 6:10pm On Oct 16, 2015 |
braine:Destiny crashers. |
| Re: Good Girls Vs Karashika by Legend4life(m): 6:44pm On Oct 16, 2015 |
Your comment is on point |
| Re: Good Girls Vs Karashika by stylezee(op): 7:03pm On Oct 16, 2015 |
Legend4life:whose comment? |
| Re: Good Girls Vs Karashika by stylezee(op): 7:04pm On Oct 16, 2015 |
. |
| Re: Good Girls Vs Karashika by kathykathy(f): 7:53pm On Oct 16, 2015 |
most girls av two sides,,,d fist side is d romantic side,strictly for d guy she loves,,d second is d karishika side where she sucks d blood of any random guy,,it depends on d part u fall to. |
| Re: Good Girls Vs Karashika by stylezee(op): 8:17pm On Oct 16, 2015 |
kathykathy: ![]() kathykathy: |
'Why Good Girls Don't Marry First' - Nigerian Lady Explains • Ladies: Please What Is The Meaning Of Karashika??? • Who Is More Beautiful? Fulani girls vs Igbo girls • 2 • 3 • 4
Counter Thread: Why Lagos Ladies Will Not Stop Gold Digging • A Woman Was Given A Cake That Looks Like A Child Of 'chucky' On Her Baby Shower. • Ladies: Your Wealth, Beauty And Intelligence Do Not Intimidate Us.


