How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) - Literature (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Literature › How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) (253631 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 36 Reply (Go Down)
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Sike(m): 6:54pm On Oct 17, 2015 |
This OP no Sabi the pikin of who him be |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 6:55pm On Oct 17, 2015 |
So much luv dis Episode of story,..ladies am bance back for success |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by raphy(m): 6:55pm On Oct 17, 2015 |
guy ur sermon too long oh.my chair don burn my bom i dey go enjoy ma wknd.*runs out* |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 6:56pm On Oct 17, 2015 |
spicy244:hmmmm ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by timidapsin(m): 6:57pm On Oct 17, 2015 |
After all this sweet talk, make you con tell us say na joke or fiction. omo na hidden tesler wey dey clash of clans go fire you |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 6:58pm On Oct 17, 2015 |
adeh39:I will hold on to your luck like a precious stone ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:00pm On Oct 17, 2015 |
sonofananimal:Lol...that's good! |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by richymain(m): 7:04pm On Oct 17, 2015 |
[color=#000099][/color]OP which kind short story be dis? ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Ehnihorlah1(m): 7:05pm On Oct 17, 2015 |
I dey wait ooo... |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by femzysticks(m): 7:06pm On Oct 17, 2015 |
so the mod post story wey no complete for FP God is watching them all ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:06pm On Oct 17, 2015 |
[b][/b][center][/center] [color=#990000][/color]op..i just chillax here dae look u and u dae fumble so u want make seun beg u be4 u post abi?? |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by edgyslim: 7:08pm On Oct 17, 2015 |
swaggprofessor:Bro it's just for you to smile away your sorrow. The picture below says it all.
|
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Sunkyphil(m): 7:08pm On Oct 17, 2015 |
dis guy no let ur talent waste o;u will make a gud comedian |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by jamesbridget13(f): 7:08pm On Oct 17, 2015 |
Godwin3786:no mind em |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ernestasika(m): 7:10pm On Oct 17, 2015 |
pls what are you sayimg |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ernestasika(m): 7:12pm On Oct 17, 2015 |
Sunkyphil:exactly it is in him |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by iomoge2(f): 7:12pm On Oct 17, 2015 |
Waiting for you |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ojsquare: 7:14pm On Oct 17, 2015 |
ZeezaRapture:Bhadt guy. |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ArcSEMPECJ(m): 7:16pm On Oct 17, 2015 |
OP...u just ended up in debts..........are u surprised ......just send kull cash to dis acct number for wasting my time on teen trash....nxt time be more reasonable |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Eleniyan15: 7:18pm On Oct 17, 2015 |
e don reach front page sha |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by alons: 7:20pm On Oct 17, 2015 |
op u must finish this story today oh...let me buy MB am coming back. |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by sniper1305(m): 7:20pm On Oct 17, 2015 |
Dz rubbish enta fP, nairaland sef........ |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by swaggprofessor(m): 7:21pm On Oct 17, 2015 |
Guy u jazz me neh . I no fit explain how cum I read dis rubbish. |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Hezzymania(m): 7:26pm On Oct 17, 2015 |
Hmmmm |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by adedolapo189(m): 7:28pm On Oct 17, 2015 |
When u gonna finish ur story naw bobo |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by henrimoto(m): 7:29pm On Oct 17, 2015 |
chai! make unu see as class captain take dey cause go-slow for nairaland expressway. make unusual see traffic!! ha-ha, name wetin? na so the story sweet reach.... |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:29pm On Oct 17, 2015 |
ok ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by IGLE25(m): 7:29pm On Oct 17, 2015 |
I love ur music... When is ur album coming out? |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by TOMTOM15(m): 7:31pm On Oct 17, 2015 |
menshealth212:geragera here shit. ![]() |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by sungyong(m): 7:33pm On Oct 17, 2015 |
me ba don taya...op u'd started a fight finish it abeg |
| Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by zynzyn(m): 7:33pm On Oct 17, 2015 |
ClassCaptain:In short ehn, u are a Don Don DON!!! ![]() Go on, we are reading! |
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 36 Reply
Future In Chaos (A True Life Short Story)written By Etz Sky Prince • Soyinka Backtracks On U.S Visit, Returns To Deliver Lectures • The Day MTN taught me the Lesson of my Life ( Short Story) • 2 • 3 • 4
My Life At DESPO By Whizkidefe • Iyawo Nylon Bag • The Dog Attendant (T. D. A) [COUNTLESS Part 2]. A story By Darousmart Emmanuel.



[color=#990000][/color]
