Guyz Be Careful Oooo - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guyz Be Careful Oooo (784 Views)
| Guyz Be Careful Oooo by Solomon19(op): 11:10pm On Oct 29, 2015 |
Guyz be careful, female monikers for nl na mama oooo no be 30s or 40s na 60s...so make una get sense this love at first site,na grandma you dey chat with oooo no say i no tell you,The Gods has spoken... |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by louisdemaria(m): 11:17pm On Oct 29, 2015 |
Abeg,ao does dis info stops Amaechi frm been choosen as a minister? |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by Solomon19(op): 11:18pm On Oct 29, 2015 |
louisdemaria:MUMU YOUR MATE DEY THROW BOMB YOU DEY THERE.. |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by BreezyCB(m): 11:25pm On Oct 29, 2015 |
Ogbeni Lo Sun |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by louisdemaria(m): 11:26pm On Oct 29, 2015 |
Solomon19 MUMU YOUR MATE DEY THROW BOMB YOU DEY THERE... Heheehhe...dnt tk it personal bruh..bt km 2tink offit,dt makes d2 of us..maybe we shld enlist for dis boko tins,i hear dy gv gud money.. |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by louisdemaria(m): 11:28pm On Oct 29, 2015 |
Heheehhe...dnt tk it personal bruh..bt km 2tink offit,dt makes d2 of us..maybe we shld enlist for dis boko tins,i hear dy gv gud money.. |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by Solomon19(op): 11:32pm On Oct 29, 2015 |
louisdemaria:OGA SHEY U GO SCHOOL NII,,OOH NA MONEY YOU DEY FIND FOR nairaland,MAY YOU BE LISTED FOR SOLDIER THAT WILL BE GOING TO MEDUGRI TOMORROW MORNING.. |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by tpiah11: 11:34pm On Oct 29, 2015 |
wont you have a general idea of someone's age when they type. you should be careful not because someone is 60 but because you should be careful generally on the internet. |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by Solomon19(op): 11:37pm On Oct 29, 2015 |
tpiah11:NA SO MY BRO... |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by louisdemaria(m): 11:38pm On Oct 29, 2015 |
OGA SHEY U GO SCHOOL NII,,OOH NA MONEY YOU DEY FIND FOR nairaland,MAY YOU BE LISTED FOR SOLDIER THAT WILL BE GOING TO MEDUGRI TOMORROW MORNING.. Like i said b4,dnt tk it personal bruh... |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by Nobody: 11:42pm On Oct 29, 2015 |
after the regea play the blues... |
| Re: Guyz Be Careful Oooo by Solomon19(op): 11:48pm On Oct 29, 2015 |
noblemails:LOLZ MAKE YOU DO AS I DO |
Be Careful Who You Call Ugly. Compare Picture Of 6 Years Ago To The Present Pix. • A Friend Found Anti-HIV Drugs In Her Boyfriend's House, Ladies Please Be Careful • Guys Always Be Careful!! A Moral Lesson!!! (pictures ) • 2 • 3 • 4
When She Told You She Only Dates Oil And Gas Workers • 5 Things To Do To Reconnect With Your Spouse Everyday. No 5 Is Essential • When U Chat On Whatsapp