Halfrica In Love - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Halfrica In Love (3619 Views)
| Re: Halfrica In Love by Nobody: 10:41pm On Dec 09, 2015 |
danbrowndmf:Nt really wise bt fearful yes o!!!!! |
| Re: Halfrica In Love by Nobody: 12:11am On Dec 10, 2015 |
halfrica:smh for you |
| Re: Halfrica In Love by danbrowndmf(m): 6:13am On Dec 10, 2015 |
halfrica:why fearful? NL guys don shatter ur heart. ? |
| Re: Halfrica In Love by Nobody: 6:22am On Dec 10, 2015 |
danbrowndmf: Shebi if them shatter e better Them just shook hand for my chest commot my heart dey go with am ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: Halfrica In Love by danbrowndmf(m): 7:28am On Dec 10, 2015 |
halfrica:oya come make i amend am for u... |
| Re: Halfrica In Love by Nobody: 7:30am On Dec 10, 2015 |
danbrowndmf:Amend wetin d heart dem carry go!!!!!!! |
| Re: Halfrica In Love by danbrowndmf(m): 7:47am On Dec 10, 2015 |
halfrica:i go buy new one for u,or i find goat own give u..just come 1st.. |
Guys, have You Ever Fallen In Love With A Below Average Looking Girl? • Nigerian Lady Travels To US For A Break, But Falls In Love With A Lebanese Guy • Advice Please..a Guy At The Down Of My House Is In Love With Me. • 2 • 3 • 4
Which Celebrity Do You Look Like Or Resemble? • My 3 Points Agenda On How To Spend My Money (picture) • When A Dude Get Raped He Aint Taken Seriously. Why?

?