Romancelander No Sleep O..come Help Me O - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Romancelander No Sleep O..come Help Me O (680 Views)
| Romancelander No Sleep O..come Help Me O by freshbonesneh(op): 2:12pm On Dec 20, 2015 |
Mouth wan kill me o One thing lead to another ni o and I come make mouth and bet with one lady say I go f*uck d hell out of her if she gree me do am and 4 ma mind..na play I dey play o. We come bet say we go do am today. We don start since morning and as I dey so...na half dead I dey. Prokus self no gree stand again. men in d building...dnt let dis lady win me o Abeg wetin I fit use or do now because as I dey look her...she neva tire o Ask Airforce1..he go tell u say I no dey lie |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Nobody: 2:16pm On Dec 20, 2015 |
Dafuq! You live in a different time zone? Who sleeps at this time of the day? ![]() |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by freshbonesneh(op): 2:27pm On Dec 20, 2015 |
DonChippy:what is dis one saying...is dat how to help a brother? |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Mjshexy(f): 2:31pm On Dec 20, 2015 |
Help u do what? Continue riding her for u? On a Sunday fah |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Abortions: 2:36pm On Dec 20, 2015 |
Hell of a sh!t!!! *Throws fon away* |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Nobody: 2:47pm On Dec 20, 2015 |
Hey dude,worry no more!!Werey go buy babeje ![]()
|
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by freshbonesneh(op): 2:57pm On Dec 20, 2015 |
prettythicksme:correct babe...ori e wanbe But d problem be say I no fit comot...if I comot, she don win b dat |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Nobody: 3:11pm On Dec 20, 2015 |
Smh baby mama loading Wen u grow old im waiting for u to cum see dis then |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by Maxi112: 3:18pm On Dec 20, 2015 |
do u smoke weed.... if yes! take 2 tap and continue |
| Re: Romancelander No Sleep O..come Help Me O by freshbonesneh(op): 4:06pm On Dec 20, 2015 |
Maxi112:Weed...u wan make my landlord pursue me. Anyway u r on point but I dont konji no rise at all |
Dearest Hubby, Please Don't Cheat On Me o. • Wish 5 Romancelander A Happy New Month • Wish 5 Romancelander A Happy New Month/happy Independence • 2 • 3 • 4
The Other Side Of Love • I Have Found My Soulmate But He Is A Muslim • Guys Can You Marry A Lady Who Allowed You To Sleep With Her On A First Da
