Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,104 members, 7,835,732 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 02:03 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook (4854 Views)
'my Baby Dont Need To Work' - See All I Bought For Her Enjoyment (photos) / See What Dis South Africa Girl Post / Abeg Which Kind Slay Queen Be This? Watin Person Never See (2) (3) (4)
Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by exlink10(m): 10:00pm On Jan 18, 2016 |
Abeg oooo my brothers and sisters, are we still in Nigeria? Things and times have changed oooo. Hmmm see girls like this dey bold dey talk this kind things for facebook wey everybody dey see. hmmm. Ah, I remember the time wey be say if your mama see your near hotel or say you dey come out of a hotel, you don automatically become ashawo and you are no more staying in her house ....lol God, thing have really changed. See watin weed and civilization dey cause. more at http://www.exlinklodge.com/2016/01/oshogbo-weed-at-work-see-watin-this.html MissyB3 Ijebabe lalasticlala ishilove seun Obinoscopy mynd44 airforce1 fynestboi
|
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:02pm On Jan 18, 2016 |
Her life , her business ko kan aye 1 Like |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by SINNZ(m): 10:17pm On Jan 18, 2016 |
I hope u took permission from sinaj before uploading her pics? 1 Like |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by myfantasies(f): 10:17pm On Jan 18, 2016 |
Dats how i feel about drinking too 2 Likes 1 Share
|
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:19pm On Jan 18, 2016 |
Diddyydiva:French will say 'un kaye". Walai ko kan aye |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:23pm On Jan 18, 2016 |
myfantasies:You na brewery.. I was surprise sef . Anyways, I'm at your back. I saw a girl finished a bottle of St Remy all alone |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by boboLIL(m): 10:25pm On Jan 18, 2016 |
See person future wife... Haters mk u strong.... Brat! |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by myfantasies(f): 10:27pm On Jan 18, 2016 |
profojah2:D one nd only profojah Thanks for having my back |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:29pm On Jan 18, 2016 |
And she's only but a teen. #Lost |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by MadeOfBlaq(m): 10:33pm On Jan 18, 2016 |
myfantasies:Eh,,like alcohol? |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:35pm On Jan 18, 2016 |
myfantasies:I'm still mad at you.. |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by myfantasies(f): 10:36pm On Jan 18, 2016 |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by sinaj(f): 10:37pm On Jan 18, 2016 |
afta the first Roll Bond, you will hear ur self saying Tiz gonna b da last roll. U will tink u can stp it weneva u like not knowing dat Itz eating you slowly. Smh Itz well! Sinnz 1 Like |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:39pm On Jan 18, 2016 |
myfantasies:So you don't know abi? |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:40pm On Jan 18, 2016 |
profojah2:Gbayi |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by myfantasies(f): 10:43pm On Jan 18, 2016 |
MadeOfBlaq:Yeah like alcohol |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by myfantasies(f): 10:45pm On Jan 18, 2016 |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 10:45pm On Jan 18, 2016 |
Diddyydiva:Naso... Ori e gum sibe |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Omotayor123(f): 10:57pm On Jan 18, 2016 |
Na wah oooo. End time craziness! |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by MadeOfBlaq(m): 11:03pm On Jan 18, 2016 |
myfantasies:Ok ma'am.. *doffs hat* |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by jazinogold(m): 6:22am On Jan 19, 2016 |
hmm |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by bumi10(m): 7:40am On Jan 19, 2016 |
mynd44 |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by guttentag(m): 8:47am On Jan 19, 2016 |
Click like for fufu, share for salad 3 Likes
|
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Pinkiedearie(f): 2:46pm On Jan 19, 2016 |
Crazeness everywhere.. |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Justiyke4u: 2:52pm On Jan 19, 2016 |
Is high time the authorities established an online mental rehabilitation center as a result of social media craziness |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Nobody: 2:05am On Oct 18, 2016 |
Na2day? me 2 I smoke weed 1 Like |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by TrapHedges(m): 2:27am On Oct 18, 2016 |
Ugly girls na iberiebe |
Re: Oshogbo Weed At Work - See Watin This Girl Post For Facebook by Flexherbal(m): 5:53am On Oct 18, 2016 |
This is how people abuse this weed ! |
(1) (Reply)
See Reasons Why A Virgin May Not Bleed When Disflowered / We Will Woo Them, They Will Say They Want Rich Guys Now They Are Walking Ghosts. / I Can't Stand It Anymore
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |