₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,955 members, 8,443,176 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 10:23 AM

Toggle theme

Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceLadies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You (4355 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:22pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
as you no sabi fight your battle alone , you dey look for supporters.


sorry you failed tongue


I know my sheep and my sheep know me cool
so u mean kirchofff na your sheep abi?
boda kirchofff u be diddydiva sheep ni?
she dey use style style yabbish u niyen oo
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:27pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
I dey o

you nko?
he he he iffa i no report to ur boo wey be my padi call me good boy... u don dey play ma guy bah?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by kirchofff(m): 11:30pm On Jan 30, 2016
WiLdFLame:
so u mean kirchofff na your sheep abi?
boda kirchofff u be diddydiva sheep ni?
she dey use style style yabbish u niyen oo
at least she no talk say I be goat, so I concur diddyydiva is my shepard grin
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:32pm On Jan 30, 2016
WiLdFLame:
he he he iffa i no report to ur boo wey be my padi call me good boy... u don dey play ma guy bah?
do I know you huh
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:35pm On Jan 30, 2016
kirchofff:
at least she no talk say I be goat, so I concur diddyydiva is my shepard grin
dem tell u say she be jacob or moses?
u betta wake up from slumber, b4 u lost kos u neva get sherpard oo
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 11:39pm On Jan 30, 2016
Diddyydiva:
do I know you huh
kikiki...she don dey fear? u be celeb ni or wetin? wey ur recognition dey important....
i knw u pass shiit
**yinmu**
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by gemale(m): 1:17am On Jan 31, 2016
WiLdFLame:
bro abeg wetin be all dis jargons wey u write nau?
Royse da 5'9 verse 4rm bad meets evil's "fast lane".
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 9:39am On Jan 31, 2016
daretodiffer:
I feel like smiling and if it continues, I feel very uncomfortableundecided
Noted
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 10:18am On Jan 31, 2016
gemale:
Royse da 5'9 verse 4rm bad meets evil's "fast lane".
no lie oo, u be majek fashek broda abi?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 10:22am On Jan 31, 2016
SmartChoices:
Noted
Na she u find cum here? if i stare at you now hw u go feel?
Re: Ladies, What Do You Think Instantly U Caught Guys Staring At You by Nobody: 12:16pm On Jan 31, 2016
WiLdFLame:
kikiki...she don dey fear? u be celeb ni or wetin? wey ur recognition dey important....
i knw u pass shiit
**yinmu**
k
1 2 3 Reply

Lady Shocked As Man Masturbates While Staring At Her In A Bus In EnglandGilbert Bukenya Staring At A Lady's Chest. Photo Sparks ReactionsBest Man Staring At New Couple As They Kiss (Photo)234

Nigerian Ladies With Their Love Of Money And Their Tendencies For CheatingUnilag Female Students Photo Mistakely Leak Online (see Photos)How Did You Meet/woo Your Partner?