My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) (13897 Views)
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 11:41am On Feb 02, 2016 |
Na person boyfrnd una finish like dis? nawa ooo... I jst pity the poor lady... If she knw she for no upload her guy's pic... Or for upload a beta pic.... Monkey no fine but d mama like am.... Im sure na dat oily/sweaty face with d black jacket wey be designer d lady like wey make am share d pic and nt any other pic.... Girl, no mind dem joor.... One man food na anoda man poison..... Enjoy ur guy for as long as u can |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 11:53am On Feb 02, 2016 |
tonygee88:shutup mumu For your mind you don talk sense See as you be sef |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:00pm On Feb 02, 2016 |
Airforce1:Grow up, nuisance |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Nobody: 12:01pm On Feb 02, 2016 |
eyenibibio:Yep. ![]() |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:02pm On Feb 02, 2016 |
QueenValerie:that's not me honestly |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:03pm On Feb 02, 2016 |
Airforce1:OMG!! Jst viewed ur pic... so na u d girl upload hin pic... No wonder u dey para for me... Abeg no vex oooo, bros |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:03pm On Feb 02, 2016 |
tonygee88:shut up You know nothing |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:04pm On Feb 02, 2016 |
tonygee88:Pele ti e smello |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:06pm On Feb 02, 2016 |
Airforce1:Bros, no vex abeg... I no knw say u sit down for one corner dey watch everybody.... Me no condemn ur pic ooo... No dey flex ur muscle for me... Ppl wey condemn ur pic wey ur gf upload, u no fight dem. Na me wey dey try support ur girl u come wan beat.... Na wa oo |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:12pm On Feb 02, 2016 |
tonygee88:I know my people and my people know me. I know when they tryna act funny with me.. and seriously I'm cool with all the comments till you came on board and tryna pop annoyance with your hate and jealous comment. |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:15pm On Feb 02, 2016 |
Airforce1:Bros, why i wan hate u or dey jealous? I no sabi u, i no dey follow u drag ur babe.... I kip wondering whr d jealousy is coming from |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 12:20pm On Feb 02, 2016 |
Airforce1:Just talk true As i dey talk about u how u dey feel, or u won tell me say e no dey sweet u sef ![]() |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:26pm On Feb 02, 2016 |
myfantasies:you like to make yourself happy I swear ![]() |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by HrmOlolade(m): 12:28pm On Feb 02, 2016 |
Woh bi won shey reduce Bobo airforce yii di igba ikole |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 1:43pm On Feb 02, 2016 |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 1:46pm On Feb 02, 2016 |
derrick333:U no serious, na dat side ur mind go, big head ![]() Wen u set up the Committee let me know, i want to be part of it ![]() |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 1:52pm On Feb 02, 2016 |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by derrick333(m): 3:13pm On Feb 02, 2016 |
myfantasies:Sure will let u , Lol tot ur talking abt aw bushy d jungle is o |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by 100Cents: 7:52pm On Feb 17, 2016 |
myfantasies:He is a celeb on red carpet. Nah red oil.. |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by demzylahot(m): 8:31pm On Feb 17, 2016 |
maltina |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by olowookerekemi(f): 9:30pm On Feb 17, 2016 |
see as d face b lik ssy u pour lip gloss all over u |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by olowookerekemi(f): 9:31pm On Feb 17, 2016 |
see as d face b lik say u pour lip gloss all over u |
| Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Nobody: 1:10pm On Feb 18, 2016 |
As the guy is driving you crazy, your English textbook should be doing same too. Ur grammar no be here |
Lady Gives Her Boyfriend's Phone Number To Her Toasters, Each Time They Ask • "I Regret Wasting My University Being A Virgin, Each Time I've Orgasm" - Lady • Must Watch! Girl Melts Everyone Exposing Her Whole Body Twerking (video/photos • 2 • 3 • 4
This Is How A Faithful Man Looks Like (pic) • Chidinma Ojukwu Released On Bail Due To Health Issues - Lawyer • Girls, Atleast You Have Done This Once In Your Lifetime (see Photo)

Gillet-blue no de ur area ?? To make am desert
