Scam Turned To Luck - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Scam Turned To Luck (812 Views)
| Scam Turned To Luck by jou9d(op): 1:14pm On Feb 25, 2016 |
i no too sabi english but make una manage the pidgin i fit write. Na jeje i sit down for office dy facebook as work no dy i come see advert say buy fan for N650 my mind be say na scam or dy one use am drive traffic na so i just say make i click see wetin dy happen first dy give me free bid credit wey make me dy wonder say whats up wetin that one mean naso i see say no be buy na bidding website i dy. As i use the free bid credit finish i see say i go buy new bid credit with N100 but the minimum i go fit buy na N500 i fear dy one scam me but i decide to use N500 play to my surpise i bid for two phone and power bank say at least make i form for town to my surprise dy call me say i don win the bid say make i come collect am as a sharp guy i no go alone i carry two of my friends with me incase na scam cause na Lagos we dy to cut the story short i reach there and the bid wey i bid na 9k for two android phone and power bank as i see the stuff i go atm go cash money and i open the phone make he no be fufu dy inside know i don chop two phone and powerbank for 9k. the webite na www.naijabidzone.com make una bid b4 dy go say market don finish na the picture wey i snap dy below cause i know say some go say picture or i no believe grin grin
|
| Re: Scam Turned To Luck by JudgementHammer: 1:17pm On Feb 25, 2016 |
Wow. Congratulations |
| Re: Scam Turned To Luck by yhermmie(f): 1:24pm On Feb 25, 2016 |
Hmmn I see |
| Re: Scam Turned To Luck by Nobody: 1:26pm On Feb 25, 2016 |
So now OP, u can text me ![]() Lol...juz kidding. |
| Re: Scam Turned To Luck by jou9d(op): 1:37pm On Feb 25, 2016 |
KashyBaby: at least i would stop using paper and rubber to pack my phone |
| Re: Scam Turned To Luck by cruzita(f): 2:30pm On Feb 25, 2016 |
e work for u ,our own fit enter one chance |
| Re: Scam Turned To Luck by Luckylife(m): 3:25pm On Feb 25, 2016 |
You think in this change mantra unknown person will just butter your bread like that , Bro I can authoritatively tell you that those items worth below 9k considering they are china products. |
| Re: Scam Turned To Luck by khristals(m): 6:17pm On Feb 25, 2016 |
9k go buy those mobiles na ![]() |
PORN: Nairalend.com Will Be Turned To A Porn Site. Advice Please. [PICTURE] • Nollywood Industry Has Turned To Porn Industry.. (pics) • My Supermarket Boyfriend Has Turned To Something Else (help) • 2 • 3 • 4
What Is The Most Important In A Relationship • Every Woman Should Read These 30 Rules For Godly Women. • Phenomenal Woman
