4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders (17109 Views)
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 7:26pm On Feb 25, 2016 |
Jadekitana:so whats dat like called? na crushing dem dey call am! |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Kaylexzy(m): 9:52pm On Feb 25, 2016 |
Geni340, where are u sef? ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:05pm On Feb 25, 2016 |
The list is incomplete. OP, how come you did not add my Refiner to the last? |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 10:09pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much: !....no mind op joor! |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:35pm On Feb 25, 2016 |
refiner:He doesn't know you are as bursty as Cossy |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 10:58pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much:Blood of Zachariah! . .c lie |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:02pm On Feb 25, 2016 |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:06pm On Feb 25, 2016 |
handsam:I'm serious ooo bro ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by geni340(f): 11:22pm On Feb 25, 2016 |
Kaylexzy:am here #sir...watching everyfin in 3D |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:31pm On Feb 25, 2016 |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:33pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much:So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau...abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock? |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:36pm On Feb 25, 2016 |
refiner:see dis guava boobistic girl dey talk! u dey feel urself illegally abi ur head dey swell**mtcheww** |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:36pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much:Ifahear. .I dn check ha pix . .Is dt wat u wanna compare wit cossy's chelsea ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:38pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:gerrarahhie joor!....hater!! ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:39pm On Feb 25, 2016 |
handsam:bloood of dansuki!......wen u distribute moni reach my side? transfer d ego 2 me nau nau make i comfirm geni340 dey wit u! |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:41pm On Feb 25, 2016 |
refiner:Wildflame. .Wts She Feelin Lyk ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:41pm On Feb 25, 2016 |
refiner:**yawn** i wu wound u oo hateu2 refiner |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:41pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:hehheheh....guava kor,watermelon nii!!! |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:43pm On Feb 25, 2016 |
handsam:kikikiki na dat part u see? ask refiner hersef wetin she dey feel oo? bt if she cuss u i no dey dre oo |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:44pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:Blood Of Buhari!! . .C As Op Corrupt. .Dis Case Must Reach EFCC . .Chai ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:46pm On Feb 25, 2016 |
refiner:kikikikiki.... u wan lie say ur chelsea no be guava? well wen ur exam date nau? |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:47pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:Dts True O. .Disclaimer: I Did Nt Abuse U O ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:48pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:gerrarahie joor!...what is guava! it seems u are a jambite?....just say d truth and shame d devil bros! ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:49pm On Feb 25, 2016 |
handsam:allow DSS catch u, ur trials go thick and long pass IPOB kanu own |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:50pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame:Baba, I never notice am ooooo |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:52pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much:sweethrt don't mind him joor!...he just wanna destroy d love we av for each oder! tell me u don't believe him! ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:52pm On Feb 25, 2016 |
refiner:hunhunn....no be only jambite na bitejamb ... Witch truth u wan knw? |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:56pm On Feb 25, 2016 |
handsam:god save u...she and ladycomfort na sis, its just dat refiner dey more polite small pass dat old witch oldlady. one more tin abeg If u see ladycomfort abeg run oo else.... |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:58pm On Feb 25, 2016 |
WiLdFLame: ![]() .....rude words! |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:58pm On Feb 25, 2016 |
tosyne2much:haaaa...ur head save u say u knw nau! hw every every? |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 12:02am On Feb 26, 2016 |
refiner:Oyah I don't believe him... Let's make him jealous.. Oyah gimme a smiley kiss ![]() |
| Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 12:02am On Feb 26, 2016 |
refiner:its like u don dey mature well well 4 ur comment....abi u don get new person wey u dey crush oo? so u no wan dey behave posh everywhere so he go approve u? kikikiki....na one chance u dey oo ur fantasies no fit cum tru oo aunti refiner |
Man Carries His Endowed Lady Of 8 Years In Lovely Pre-wedding Pics • "Cossy Go Fear" - Photos Of Endowed Sisters Go Viral As Nigerians React • 4 Most Insane Weddings That Will Shock You (PHOTOS) • 2 • 3 • 4
He Wants Sex After Dating For 2days • Wrong Reasons To Get Married. • Why Do Most Guys Prefer Girls With Big Buttocks?

!....no mind op joor!
. .c lie
. .Geni dy ma place