Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... (3635 Views)
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 10:19pm On Mar 03, 2016 |
WiLdFLame:dere is a saying dat in every rumour dere must be an atom of truth in it! so liken it to urself! ![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 10:24pm On Mar 03, 2016 |
firstking01:sweety howfar!....fogot to type ur name too!... ![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 10:26pm On Mar 03, 2016 |
refiner:you were only ban once;here u are showing displeasure what will happen if u were me wey don chop ban like say 2morrow. Dem go ban me cum abuse me ontop d ban with dre yeye reason |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 10:31pm On Mar 03, 2016 |
refiner:dat one na rumour...i resemble rumour? menh am a humain being, i be person nau no be rumour. k. wetin i do wey bad sef wey i need deliverance oo? cos person wey see and hear you nau go tink say i dey possessed true true oo |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 10:38pm On Mar 03, 2016 |
WiLdFLame:lol....dis one u no talk dirty.....u don visit tb Joshua? ![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 10:40pm On Mar 03, 2016 |
WiLdFLame:hehheh....urs differs from mine joor! u deserve ur ban! |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by firstking01(m): 10:43pm On Mar 03, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Lovelynature(m): 10:48pm On Mar 03, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Lovelynature(m): 10:55pm On Mar 03, 2016 |
refiner:How was the ban Hope you didn't swear for the mod as you remained a guest for few days without commenting on interesting topics raised here? |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 10:58pm On Mar 03, 2016 |
Lovelynature: ....d most painful part is accusing me of wat I knew nofin abt!....Nawa o |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 11:00pm On Mar 03, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by bolt000(m): 11:04pm On Mar 03, 2016 |
![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Lovelynature(m): 11:07pm On Mar 03, 2016 |
refiner:such is life, just ignore all that. After all, most things encountered in the cyber world shouldn't be taken seriously |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Realone92(m): 11:52pm On Mar 03, 2016 |
halfricanadian:Your moniker thou , do u dwell in CA? |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 1:27am On Mar 04, 2016 |
refiner:ejo lefe ro, oroki lofe ta |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 2:40am On Mar 04, 2016 |
refiner:lol. I'm a jambite. Anything bad with that? |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 2:42am On Mar 04, 2016 |
It required a whole thread hoekay then. |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Eleniyan15: 4:42am On Mar 04, 2016 |
I hope this helps your jam.b score my frnd go and study End time E troubleMaker |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 5:30am On Mar 04, 2016 |
refiner:uhnmm....u wan dey use style enter me be dat oo? |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 5:31am On Mar 04, 2016 |
refiner:uhnmm....u no serious |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 6:21am On Mar 04, 2016 |
STFUareyouGod: ...wat is dis one speaking? |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 6:22am On Mar 04, 2016 |
Eleniyan15:study for wat?....tel me ![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 6:22am On Mar 04, 2016 |
Nubian113:yea it did my dear! ![]() |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 6:24am On Mar 04, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 6:28am On Mar 04, 2016 |
refiner:I ain't your dear... |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by firstking01(m): 6:32am On Mar 04, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Nobody: 7:10am On Mar 04, 2016 |
refiner:because I was late |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Eleniyan15: 7:57am On Mar 04, 2016 |
refiner:jamb question fah happy new month |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by Maxi112: 8:16am On Mar 04, 2016 |
refiner:sorry for that nice to have u back! |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by proudlyNigeria2(m): 8:18am On Mar 04, 2016 |
Refiner...my crush. D babe fine ghan |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 1:36pm On Mar 04, 2016 |
| Re: Finally Back From Ban!....hope Am Nt Late.... by refiner(op): 1:39pm On Mar 04, 2016 |
Maxi112:fanx swty! ![]() |
Am Nt Poor Am Just Broke • She Likes Me But Says Am Nt Caring Enough • After 3yrs Of Friendship She Dump Me Claiming Am Nt Her Level Again • 2 • 3 • 4
Gradually Loosing My Girlfriend • My Horrible Experience With A Weird Guy On Facebook Video Call (With screenshot) • Women Are Guilty Of This Act When They Marry.


...hope you are too
??
how market na?
Hope you didn't swear for the mod as you remained a guest for few days without commenting on interesting topics raised here?