NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (174) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3141784 Views)
1 2 3 ... 171 172 173 174 175 176 177 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:20pm On Mar 13, 2016 |
Jus peeping... *zooms off* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iphemama(f): 6:20pm On Mar 13, 2016 |
DexxyAlebs:wow..that's good..welldone everyone |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:24pm On Mar 13, 2016 |
Yorme ka ebe inaga ![]() Dexxy I hail oo Gracelanders how una dey |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iphemama(f): 6:37pm On Mar 13, 2016 |
Abbie25:na only men u dey greet? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 6:45pm On Mar 13, 2016 |
Abbie25:pls attend to us in the senate. Today is d deadline. If by the end of today no show, i wont listen to abeg o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:01pm On Mar 13, 2016 |
Abbie25:Na spanish be ris abi chineese? **MODIFIED** Abbie, abeg attend to the senators quick abeg oh... We "Ministers to be" can't be completely effective without u oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DexxyAlebs(m): 7:27pm On Mar 13, 2016 |
Abbie25:How a you doing Abbie25, it seems you are not that interested I the ministerial appointment? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DexxyAlebs(m): 7:29pm On Mar 13, 2016 |
Lol iphemama: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 7:38pm On Mar 13, 2016 |
justified10:lol, longest time justified10 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 7:40pm On Mar 13, 2016 |
kapable75:haaaa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:46pm On Mar 13, 2016 |
So na collabo weed u want supply of abi! Sha e for make sense as i not stand that delta own. Tomorrow na monday self so we in leave am till weekend make i no in slap my oga ![]() ![]() How the market ex go na and how that ur old friend wey sabi carry u in ówambe |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:47pm On Mar 13, 2016 |
Spixytinxy so na collabo weed u want supply of abi! Sha e for make sense as i not stand that delta own. Tomorrow na monday self so we go leave am till weekend make i go slap my oga for ofis ![]() ![]() How the market dey go na and how that ur old friend wey sabi carry u go ówambe |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:30pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy:I mention u tire, u no Gree reply. e b lyk u too get toasters dis days |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:32pm On Mar 13, 2016 |
kapable75:I pirry u.. hospital no dey GL o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 9:10pm On Mar 13, 2016 |
Senators please be informed that we shall swear for oh sorry swear in the new ministers tomorrow by 8pm. Cc greycious ruthobaz battoyyeb chuxmyk sonymax16 armanni dexxyalebs shina101 (runaway senator) iphemama justified10 chumaster dreamcome2ru kayusely manus17 paulbabu yorme Did i miss anybody? Goodnight y'all. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 9:15pm On Mar 13, 2016 |
kapable75:lol, e no bad if u slap ur oga oooo. My frnd is fine oooo bt e don tey wey him carry me go owambe oooo in short my body don dey stiff cos e don tay wey I dance. If u get any owambe no forget to invite me |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 9:19pm On Mar 13, 2016 |
justified10:me no c am, maybe u no dey spell am well. It is spixytinxy nd not spixytinny |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:24pm On Mar 13, 2016 |
justified10:who tell u? Even oga emeka clinic dey opposite my house..... Aww u never visit of b4 no wonder |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:24pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy:I dey spell.am well.. na everyday I dey ask of u for golden city (last 2 weeks) I just dey look as I no c reply. I don miss u pass d way giroud dey miss goals |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:26pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy:like say u want lose one of ur customer abi. I no fit start wetin i no go fit finish with ur oga o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 9:28pm On Mar 13, 2016 |
justified10:God na my witness I no c am, all tru last wk I no dey around sef. Na Friday I enter d thread, abeg no vex u b my surest padi na |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:29pm On Mar 13, 2016 |
kapable75:i dey shake ma head for u o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 9:29pm On Mar 13, 2016 |
Mcmooney:Noted sir |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:30pm On Mar 13, 2016 |
justified10:shake am wellaly eh.... I don already tell u d koko |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:32pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy:I knw u would av replied if u saw my mentions.. how was service today |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 9:45pm On Mar 13, 2016 |
ChuxMyk:Well done senator, seems we are actually shy to reach 200. I shall not shy sha ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 9:46pm On Mar 13, 2016 |
yorme:zooms wia....beta come back here |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:22pm On Mar 13, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 11:59pm On Mar 13, 2016 |
good night y'all..
the weather is very cool here... call for a sweet night.. sleep tight... *slam gate* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by LovesonBlezz(m): 7:28am On Mar 14, 2016 |
I wish u guys all the best. l'm 16A' PCM preparing for camp nxt month. pls do well to invest now to avoid being broke during ur service year. #For the best investment option for a pcm'? check my signature |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:00am On Mar 14, 2016 |
good morning everyone... how was ur nyt? greycious ruthobaz yorme kapable75 abbie25 manus17 dreamcome2ru mcmooney how u all doing!? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:13am On Mar 14, 2016 |
Nysc still maintains there stand that there shall be three batches dis year...A,B,C. fellow PCMs, let us relax and b hopeful. I'm sure we would get a clearer message when A16 finish camp.. chumaster, please help with d names of citizens we av here so I can tag everyone henceforth. thanks |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)

