NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1814) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4072864 Views)
1 2 3 ... 1811 1812 1813 1814 1815 1816 1817 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 3:55pm On Mar 14, 2016 |
eaglevision:Cc eddykisses1 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 3:57pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:lol fraiser you no go kee person ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:58pm On Mar 14, 2016 |
iamdynamite:I still get one fyn sure single babe for dis city wey pple no notice o, I been one add her for my profile bur I fit network her for u if u fit let mo negotiate |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dhameelarhay(m): 3:59pm On Mar 14, 2016 |
Kbs468:1 EKSU 2.ECONOMICS 3. Logodwiz 4. Fraih 5. Fraih 6. Fraih Cc; Logodwiz Kbs468 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 4:00pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:ehen,so it comes with a price. oya what are we negotiating on ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:05pm On Mar 14, 2016 |
SC31:you sure? U better no shy wit wetin dey bother ur mind o, I know how we go take do am wey ur husband no go know o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 4:16pm On Mar 14, 2016 |
Please where is my Rukkyola...I just closed from work and I need her soft hands... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:26pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:Olodo like u. Ur mates don answer d question. If 2 sey na exam na so u 4 just fail. How u take pass exam 4 sch self? Copy copy. Even me self no know d meaning |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:28pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:O better, n kip yur tot within yu. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 4:29pm On Mar 14, 2016 |
eddykisses1:And who's cute? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:30pm On Mar 14, 2016 |
Kbs468:Eshe. Keep ur reality induction 2 itself. Stop pock nosing into my family affairs. Thank u, thank u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:32pm On Mar 14, 2016 |
Brimmie:Thank u (Eshey). Am not interested. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:33pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:Biko lemme alone. I no dey snore o.I sleep like a baby |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:40pm On Mar 14, 2016 |
eddykisses1:Anywhere. Even if na shrine, I don't care. I just wanto marry u. ***enters room, looks 4 sent4rina, sent4rina is not yet back, opens wardrobe, packs clothes, checks under rug, found sent4rina's 500k, steals it, runs out of d house, straight to the airport, destination unknown*** Eddykisses1 am @ d airport. Wea do u live? I don dey com o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:43pm On Mar 14, 2016 |
iambibi:Lol! Spixytinxy mind urself o. My belle is already bigging o. Leave d goat 4 me o. Thank u jare iambibi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:45pm On Mar 14, 2016 |
iamdynamite:.. Lolz..yes twinnie, i did not forget , buh u see i dnt hav any idea in helpin u get a wife o.. . .(am not gifted in dah area) Buh i will giv u d little idea i hav, apparently from wat i saw yesterday, mayb u might jst get lucky... Hu knos... So in dat case, Step 1: sight her, Step 2: prepare ur pickup lines a.k.a punchlines, Step 3: make d move.. on bended knees ooooo, (very important) Step 4: failure to take along ur diamond ring and red roses, u r doomed!!! Step 5: wat else again, if she doesn't agree bring her for fruit salad, Step 6: and after testing my fruit salad... Boom!!! She becomes urs, and den u live happily ever after. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:50pm On Mar 14, 2016 |
SC31:Who know self weda na ur bad head u carry com spoil my marriage. Sidown dea dey deceive urself sey crobboy travel. Person wey I c 4 my street yesterday with one bad babe. Even my sent4rina no dey sidown 4 house again. E b like e don turn crobboy. Me I don jam better person. Him name na eddykisses1(nice name). Na so so kisses I go dey chop everyday. Lemme advice u, my friend bera go find another man.u ar still young. No let crobboy destroy ur life. At least ur not even pregnant and u never born 4 am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 4:51pm On Mar 14, 2016 |
Rukkyola:Ife mi...Olu-Odo, Ikorodu, Lagos Nigeria. But I will come and pick u up when your flight lands...I don't want to hear that something happened to you or our baby...please tell iambibi to drive you down to the airport...tell her i will send her fruits for her salad as a token of my appreciation...love you boo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 4:51pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:.... Forever young, I wanna be...forever young *singing* sobbing* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:58pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:Sidown dea.me wey go soon born. Na sent4rina get d belle but as e no get my time, I don meet a nice guy. I love him and he loves me 2. U are invited 2 my wedding. So please leave villagegoat 4 me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 4:58pm On Mar 14, 2016 |
iamdynamite:I is taken! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:00pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:Yes babe....jst gat dem ni joor....reached hm 4:30 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:00pm On Mar 14, 2016 |
eddykisses1:**Blushing** Can't wait 2 b ur wife |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:02pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:HIV go soon get u no worry. Even EBOLA virus sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:03pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:Eddykiisses1 y re u troubling ma queen nah...pls let her be nah.... Babe no mind am again jawe. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:04pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:What is happnin babe? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 5:05pm On Mar 14, 2016 |
Padi mi yarinyas dey wait for you like wonfe daku(they wan faint) Fraiser: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:06pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:No b him dey talk nah |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:07pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:Babe...u be ma Queen anytym anyday...love u a bunch |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:10pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:Hmmm...i kno u ve gat ya reasons.....anyway av askd him to apologize tu u in person.... He was actually tu rude ystday |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:12pm On Mar 14, 2016 |
eddykisses1:Y i go con carry am o...? Plus shey na ma name u merix like daat? Wettn du u nd ma wife |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:13pm On Mar 14, 2016 |
eaglevision:Yes na Ado....bt av bot everything jawe...i did ds Saturday |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)




chai I don suffer,rukkyola shey you get husband sef wey I go fit even think of snatching ni.....chai no be your fault sha na because say crobboy travel if not.. 