Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,539 members, 7,850,834 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:50 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1817) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3423929 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1814) (1815) (1816) (1817) (1818) (1819) (1820) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:09pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Abeg help me touch her heart na make he soften...qutyjoice ma bi nu moo
He shd touch my heart ke? kuku join brain to it too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 7:12pm On Mar 14, 2016
Jus paxing undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:13pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
qutyjoice head sef go dey big ooooo.
En Na same size with yurs now...Big mouth.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:13pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
wat am I seeing, se na u dey marry dat gurl wey get shoko ni

E be like say you want make the citizens of GC no buy d@ ur paraga again bah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:13pm On Mar 14, 2016
*singing*... *singing*...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:14pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Shey I go beg you till judgement day ni?
Yu dunno anything. We just started
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:15pm On Mar 14, 2016
Mo
Oyehomie:
Engrawwal nd ighravweIG...hope no be wettn i dey tnk ooo
Exactly! I thought I was the only one who have been noticing that o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:16pm On Mar 14, 2016
Rukkyola darling, come to the sitting room and join me watch this soldier video by falzthebahdguys....so dope....hurry boo, don't want you to miss.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:16pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Fraiser...no b sooo...I never knew she was married till I confessed my love for her...worse part dem come say d husband abandon am...e gats takia of her na...she brightens my world.
do you know her husband is an honourable minister nd one of d founding fathers of dis city? Infact her husband sen4rina was d one dat name dis city, I dont know how you will contend with his overwheming influence wen dis matter gets to court.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Mar 14, 2016
Abbeyunique2:
#1815
Sheybi nah 1st class upper u get for FUTA
lol.. Na strong pass I get o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Fraiser you go still be uncle oo...blizzydodo must come with you to the naming...even Fraih gats come...logoDWHIZ, DTOBS, iambibi, kbs468, oyehomie, missoyin, chisophia....infact gbogbo Golden City citizens gats come...
it will b my pleasure to witness d drama dat will take place at d naming ceremony

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:20pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Fraiser you go still be uncle oo...blizzydodo must come with you to the naming...even Fraih gats come...logoDWHIZ, DTOBS, iambibi, kbs468, oyehomie, missoyin, chisophia....infact gbogbo Golden City citizens gats come...
Me no dey come ooo undecided

Ah no know wen Rukkyola divorce sent4rina. Wey d divorce letter?
Who approve am?
Dem go court?
You just see Rukky, you corner am, she con steal her boo's money, travel come meet you for ur side, with sent4rina's baby! You wan make I show? Laye!

Sent4rina na my twinnie's friend, and until I see say him too approve of the divorce, I am against your coming together!!!! undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:20pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:

En Na same size with yurs now...Big mouth.
qutyjoice u don too dey disrespect me ooo, I lo b ur mate oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 7:21pm On Mar 14, 2016
FTC pg2000 on my mind cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:22pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


E be like say you want make the citizens of GC no buy d@ ur paraga again bah
c dis one oooo, I dey try to protect u sef abi who no know for dis our city say rukkyola get shoko
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:23pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:

Yu dunno anything. We just started

You be christian at all...na pastor name I call oyehomie na...e no reach vex...even oyehomie don 4give...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
lol, lazy boy na only paraga u no
paraga nd dat one too, u sabi me wella na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:24pm On Mar 14, 2016
jayloms:
Jus paxing undecided
.. Na so so pass u go dey pass.. until u fall for gutter... Anyways shaa look road bfor u cross o!!!..by d way Happy evening!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
paraga nd dat one too, u sabi me wella na
chai girls for camp go hear shege
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:26pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
qutyjoice u don too dey disrespect me ooo, I lo b ur mate oooo
I know n yu dnt gv me my own respect too.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:27pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
onisekuse okunrin
lol... I know say u lyk me gan, no worry u b my sugar mummy of lyf, I no go fuc.kup
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:27pm On Mar 14, 2016
IghravweIG:

I have been fine and AWOL.
I'm back now tho.
How have u been my dear Fraih?
Ighravwe!!!!!
Good to see you around again....
I have been fine. smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by topealonso(m): 7:28pm On Mar 14, 2016
can it be 24th alreadyyyy!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:29pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
c dis one oooo, I dey try to protect u sef abi who no know for dis our city say rukkyola get shoko

You dey protect me with paraga abi ogogoro...e b like say na you dey high your cheap liquor finish...where my Rukkyola self...I b won patronise you but u just jonse.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:30pm On Mar 14, 2016
Fraih:

Me no dey come ooo undecided

Ah no know wen Rukkyola divorce sent4rina. Wey d divorce letter?
Who approve am?
Dem go court?
You just see Rukky, you corner am, she con steal her boo's money, travel come meet you for ur side, with sent4rina's baby! You wan make I show? Laye!

Sent4rina na my twinnie's friend, and until I see say him too approve of the divorce, I am against your coming together!!!! undecided
... Lwkmd........ This one na escape from congo, journey to exile,.. I help Rukkyola bring back Sent4rina,.... She say na eddy dey her mind... I tell her make she go talk with Sent4rina first, she escape leav house, evn thief his money,...... Toooor, na watch we dey watch ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:30pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:

I know n yu dnt gv me my own respect too.
c dis small pikin oooo, u don't no who I b abi, I wil show u my tru colour
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:31pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


You be christian at all...na pastor name I call oyehomie na...e no reach vex...even oyehomie don 4give...
Y yu go call am dat name? Weda pastor's name or Apostle's name I dnt care n Yes ama correct Christian.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:31pm On Mar 14, 2016
Fraih:

Me no dey come ooo undecided

Ah no know wen Rukkyola divorce sent4rina. Wey d divorce letter?
Who approve am?
Dem go court?
You just see Rukky, you corner am, she con steal her boo's money, travel come meet you for ur side, with sent4rina's baby! You wan make I show? Laye!

Sent4rina na my twinnie's friend, and until I see say him too approve of the divorce, I am against your coming together!!!! undecided
support wetin? Me wey don already help my friend arrange bois wey go com cause kasala for dia
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 7:32pm On Mar 14, 2016
iamdynamite:
i know.just pushing my luck.well impossibilty is nothing.i gat my eyes on you.
The word impossible itself says I'm possible. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:32pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


You dey protect me with paraga abi ogogoro...e b like say na you dey high your cheap liquor finish...where my Rukkyola self...I b won patronise you but u just jonse.
Haaa no vex oooo, na too much paragraph oooo, abeg patronize me, ahn ahn wat am I even saying sef, Rukkyola gentle gannnnn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:33pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
lol... I know say u lyk me gan, no worry u b my sugar mummy of lyf, I no go fuc.kup
who b ur sugar mummy abi dis one no well ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:33pm On Mar 14, 2016
Fraih:

Me no dey come ooo undecided

Ah no know wen Rukkyola divorce sent4rina. Wey d divorce letter?
Who approve am?
Dem go court?
You just see Rukky, you corner am, she con steal her boo's money, travel come meet you for ur side, with sent4rina's baby! You wan make I show? Laye!

Sent4rina na my twinnie's friend, and until I see say him too approve of the divorce, I am against your coming together!!!! undecided

Fraih my padi...no be sooo....sent4rina no try na.....him abandon him wife since na....even your twinnie fraiser don approve

(1) (2) (3) ... (1814) (1815) (1816) (1817) (1818) (1819) (1820) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.